Politics › Re: Nigerians Take Protests To Mansions Of Politicians by Marc3500: 3:48pm On Aug 07, 2024 |
Yes take it to their homes make Dem feel am  |
Politics › Re: Cost Of Living Protests Fizzle Out In More States, Abuja by Marc3500: 3:47pm On Aug 07, 2024 |
Wow even Abuja sef dey protest  |
Politics › Re: Falana Warns Protesters Against Russian Flag, Clamour For Coup by Marc3500: 3:46pm On Aug 07, 2024 |
Abeg oo Make Russia no use our country do training ground oo |
Politics › Re: Nigerian Army Arrest Officer Who Gunned Down 16-Year-Old Protester In Kaduna by Marc3500: 3:45pm On Aug 07, 2024 |
The fear of soldier is the beginning of wisdom |
Education › Re: UNICAL First Female SUG President Appoints 50 Aides by Marc3500: 3:43pm On Aug 07, 2024 |
|
Politics › Re: Nigerians Continue March In Oyo, Rivers States In Day 7 Of Protest by Marc3500: 3:42pm On Aug 07, 2024 |
I like the vibes of this oyo ppl |
Business › Re: Nigerian Man Shares A Shopping List From The 90s With Prices Of Food Items by Marc3500: 3:41pm On Aug 07, 2024 |
Omo if to say time machine exist na to just go back in time tk flex life  |
Politics › Re: Increased Allocation: Muftwang Tells Tinubu Purchasing Value Of FAAC Has Reduced by Marc3500: 3:39pm On Aug 07, 2024 |
APC government is the worst |
Politics › Re: Soldiers Intervene as Police Officers Manhandle a Protester (Video) by Marc3500: 3:00pm On Aug 07, 2024 |
The fear of soldier is the beginning of wisdom  |
TV/Movies › Re: BBNaija S9: Wanni And Handi Lack Home Training – Chinne Vents (Video) by Marc3500: 2:57pm On Aug 07, 2024 |
ScarletBrace: BB America started about 2000 or 2001, if I can remember correctly . BB Africa kick started roughly 2 years later on Mnet. BB Nigeria followed in 2007.., or maybe 2006. How time flies. I remember bro you are right |
Foreign Affairs › Re: FG Spends $600m On Fuel Importation Monthly – Edun by Marc3500: 2:56pm On Aug 07, 2024 |
Useless country  |
Car Talk › Re: I Was Given Fake Insurance. by Marc3500: 2:54pm On Aug 07, 2024 |
Eya sorry |
Jobs/Vacancies › Re: How Did You Land Your Foreign Job? by Marc3500: 2:53pm On Aug 07, 2024 |
CorrectionFLuid: If you sabi how nigerians dey cast update, you no go blame them.
Most times na people wey no even need am, or even know how to do the job go just cast am. i swear |
Jobs/Vacancies › Re: How Did You Land Your Foreign Job? by Marc3500: 2:52pm On Aug 07, 2024 |
Abeg any foreign job make person link me oo |
Jobs/Vacancies › Re: How Did You Land Your Foreign Job? by Marc3500: 2:51pm On Aug 07, 2024 |
|
Education › Re: Vandalism Hits Maimuna Gwarzo Nursery And Primary School In Kaduna, Despite Gove by Marc3500: 2:47pm On Aug 07, 2024 |
Hausa ppl and terrorism na 5&6 |
Celebrities › Re: Bobrisky Celebrates Release From The Prison With Boat Cruise Party by Marc3500: 2:44pm On Aug 07, 2024 |
Antoeni: BREAKING UPDATE!!! MTN go suffer Today Dial *663# and thank me later. Free 22GB for 30 days. guy are you alright |
Celebrities › Re: Bobrisky Celebrates Release From The Prison With Boat Cruise Party by Marc3500: 2:42pm On Aug 07, 2024 |
This guy don go collect prick for prison finish now he is back for all the rich men in Lagos  Ppl don't know how powerful this guy is Dem no know say this guy dey yansh our politicians  |
Jobs/Vacancies › Re: My Angry Response To A Job Invite by Marc3500: 2:34pm On Aug 07, 2024 |
I swear you never ready to work  |
Romance › Re: Man’s Response To Girlfriend Demanding N250k Monthly Frm N800k Salary Goes Viral by Marc3500: 2:30pm On Aug 07, 2024 |
Sometimes I laugh at the stupidity of Nigerian guys How tf will u be placing ur girlfriend on monthly allowance person wey no be ur wife  Nna I tire for all these simps wey dey this country I know some idiots will respond with insults to my comments I dey wait for una |
Education › Re: UNICAL First Female SUG President Appoints 50 Aides by Marc3500: 2:25pm On Aug 07, 2024 |
That SUG president go sabi suck prick well well  |
Romance › Re: Moment Lady’s Wig Got Stolen During Marriage Proposal (video) by Marc3500: 2:24pm On Aug 07, 2024 |
OgaTheTop2: One jealous woman like that. Woman wey don dey look for husband for decades  guy stop it na🤭 |
Romance › Re: Moment Lady’s Wig Got Stolen During Marriage Proposal (video) by Marc3500: 2:21pm On Aug 07, 2024 |
CondemnBattery: weak men. very annoying as a female why u go dey name urself condem battery 😂😂😂😂😂 |
Romance › Re: Moment Lady’s Wig Got Stolen During Marriage Proposal (video) by Marc3500: 2:20pm On Aug 07, 2024 |
At least the man go see the natural beauty of the woman and not the fake packaging |
Romance › Re: Moment Lady’s Wig Got Stolen During Marriage Proposal (video) by Marc3500: 2:19pm On Aug 07, 2024 |
slaawomirr: Damnnn niggar Always putting on expensive hairs to impress us 95 percent of we men can not tell or differentiate between expensive hairstyle or not
Infact I don't know if it is just me or it happens to all other niggarrrrs
The normal natural all back style turns me on more than those expensive shit... If you are a baby girl and you comes to me or I see you with the natural local all back hairstyle I will be turned on immediately my nigga slawormir wassup Where you dey since |
Romance › Re: Man Invites Friend's Girlfriend To His Birthday Party Without Informing Him by Marc3500: 2:18pm On Aug 07, 2024 |
The friend don yansh the babe already 🤭🤭 |
Health › Re: Is This Rash On My Leg Sweetie by Marc3500: 2:11pm On Aug 07, 2024 |
Nothing serious na just rashes wey dey come from dirty environment or unfiltered water or dirty clothes If none of the above is the cause it means u are a dirty person and you no dey bath well |
Career › Re: Girl Spins Like Fan Around Pole In Night Club To Make Money (Photos, video) by Marc3500: 1:43pm On Aug 06, 2024 |
Girls can embarrass themselves for money  Well na wetin she believe in so she go cash out |
Career › Re: Girl Spins Like Fan Around Pole In Night Club To Make Money (Photos, video) by Marc3500: 1:41pm On Aug 06, 2024 |
Girls can embarrass themselves because of money  Well na wetin she believe in so she go cash out |
Politics › Re: Nigerians Experience Blackout As National Grid Collapses Again by Marc3500: 7:09pm On Aug 05, 2024 |
This nepa ppl dey very useless |
Politics › Re: DJ Entertains #EndBadGovernance Protesters In Ojota, Lagos by Marc3500: 7:07pm On Aug 05, 2024 |
Putinofrussia:
 Is it on nairaland only that all these protests in Ojota,Katsina,Kano etc are happening or what? Ojota is as dry as papa Ajasco head since morning. All over Nigeria,there is nowhere that any protest is happening again.Everybody don face dem business. I swear I just dey see this news only on nairaland My mama wey dey Lagos talk say nothing dey happen for there |
Politics › Re: DJ Entertains #EndBadGovernance Protesters In Ojota, Lagos by Marc3500: 7:06pm On Aug 05, 2024 |
Make vibes dey the protest sha  |