MariaGoretti's Posts
Nairaland Forum › MariaGoretti's Profile › MariaGoretti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 116 pages)
ikekings: Hmmmm.....**i no fit shout**lol....e don happen. |
baggy4luv: .ur dad should have inv3sted in modernizing zobo drink.than wasting his kabukabu earnings on ur acada.#adjust yansh to tamba my idiswirie, e don do nw, u almost crossing d line o... |
Idowu, e don do nw....you neva even answer my question |
ikekings: Make una derail this thread joor.....dats wicked of u.. |
Acidosis: omg. . .whats wrong dear. .. You don't need another doc, k? am all yourstell them to stop the hatred nw, its shoking me |
Somebody, call the doctor. I need a doctor. |
ikekings: Lol... I no dey form joor....u lyk d "b" wey u dey see, abi? |
Acidosis: I want to meet you for realstop derailin mister |
e don do nw, abeg. |
Idowuogbo: u just dey kill d my akpako riddim mehn...i no get mind lyk u nw...abi u want make i die b4 my tym...just preserving it o! |
Idowuogbo: hausa , ibo , zanga or yoruba? pick one!are u a mixed breed?...i mean, u actuali have traits from dose tribes?...well, all of the above |
ikekings: Am all yours....O boy ee! Nna, why you dey form for the other thread nah? Dis one na backyard love o....offence number 3 *watching you seriously* |
Acidosis: Is anyone threatening you? ?*sad face* they v polluted the atmosphere |
*fans herself* na wa o..some people are just kill-joy. |
ikekings: Lol.... Nawa ooo take am jeje with me nw....offence number 3 |
baggy4luv: .local breed.c what u r dowin @ ur age.pity u#sobs4ur situathank u...i agree if that will stop the heat. |
swtchicgurl: he's my boyfriend! Stay clear before i.. .. .. ..sori o....neva knew u own him |
Idowuogbo: i dont go about viewing onyearas,so how d heck do u expect me no wot ur series look like?no vex |
Flygeriana: Just kiddin, tho!always kidding...is that your adventure skills on NL? |
ikekings: @switchicgurl lol... Kip smb...okwa gi...ofence number 2 |
Idowuogbo: Boring! ur type na handwash.hw do you say "please" in your language, pls? |
Idowuogbo: Boring! ur type na handwash.ah ah, pls nw, i love this thread. Bikonu, no fighting. Idowu, abeg no vex ee. E don do. |
Idowuogbo: Bado= Gladiatorna wa o..... Bt ur type doesnt spill blood....u spill acidic words. |
ikekings: Dats not igbotic dialogue it's called ”ENGLIGBO“.... LolGBAM!!! |
Idowuogbo: Chei! u sef onyara!lol... Soso? Nne u can do beta than that nw.... BTW, have u seen my type of "onyeara" before? |
Idowuogbo: Definiton of Idowu = Warrior after twins.Idowu, dat doesnt make sense nw. Owk, wot of Bado? |
Mynd_44: Y'all better pray Seun does not see your Igbotic dialogue. He will ban y'all till thy kingdom comes*goose-bumps all over my body* |
Idowuogbo: darling, my mind on wot? shebi we agreed on weekly swap.Trust me! i wont file d koboko tooo much na! am tested and trusted.idowu, oya tell mi d meanin b4 we start |
ikekings: Lol.... Oya**opens teeth**.... Abgakwana too much ooo....lol...stop derailing...i no follow u o. (emesia kam gba gi mgbe m yitere knicker m, achoro m ka ha fuu okpuru skirt m) |
Mynd_44: Igbo union * *on** Nigeria are having their meeting again |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 116 pages)

