Health › Re: How To Escape Alcohol Addiction by marley145: 9:12pm On Sep 30, 2013 |
moscobabs: Op ..sey I borrow money from you to buy my Beers and Wines ?becareful and face your own problem ..ok bros thanks a lot,u can even shout it again and again |
Politics › Re: Borno Trains 800 Youths For Civilian JTF by marley145: 6:55am On Sep 30, 2013 |
malc619: Another set of islamic militants... to fight for islams in 2015 elections |
Romance › Re: Okada Man, Housewife Caught Making Love In Bush by marley145: 8:11am On Sep 26, 2013 |
Wetin d pesin wey catch dem dey find 4 bush? U sure say no b same woman book am also? I can smell misappropiation of booking here,make i piss abeg |
Politics › Re: Boko-Haram Shekau Appears In New Video, Says ‘I Am Alive’ by marley145: 8:59pm On Sep 25, 2013 |
Make i piss joor,am back,wetin we dey discuss before? Shekau still alive? Make i go piss come back o |
Politics › Re: Nigerian Shot In Abidjan For Attacking Police Station With A Cutlass by marley145: 1:47pm On Sep 24, 2013 |
Dr Walter: I gues he is frm d land of d rising sun comment noted,case transfered to okija shrine supreme court of ............a |
Politics › Re: Nigerian Shot In Abidjan For Attacking Police Station With A Cutlass by marley145: 1:44pm On Sep 24, 2013 |
Kslib: Jeezzz!!! See this guy dey Abidjan dey waste talent when we need him to join the civilian JTF.. .. All izz well! noted |
Crime › Re: 2 Men Accused Of Molesting Boys In Gombe by marley145: 1:34pm On Sep 24, 2013 |
Naija said na 14yrs,pope said make we leave dem 4 God 2 judge,mugabe said na carstration,me said na lynching,whats ur opinion? |
Politics › Re: Torrential Rain Paralyses Activities In Ibadan by marley145: 1:25pm On Sep 24, 2013 |
Flood again? Abeg iyang bring canoe come o,bizness opportunity don land o,we fit hammer this time o |
Crime › Re: Body Of 2-yr-old Exhumed In Church Premises by marley145: 1:19pm On Sep 24, 2013 |
dridowu: Hmmmmmm fake men of god na so my friend,no be dis kind tin make d president of cameroun begin ban some churches d other time? |
Crime › Re: Tenant Kills Landlord, Wife, Sets House Ablaze by marley145: 1:06pm On Sep 24, 2013 |
The wickedness of the man is bigger than of witches and wizards,suffer him not to live! No need waiting for God's judgements over this case |
|
Celebrities › Re: Jnr Pope Odonwodo Proposes To Jennifer Awelle [pictures] by marley145: 11:12pm On Sep 23, 2013 |
Bia pope,u no see d gal's parents go knock nd pay dem downry? Look as dem dey laff nd enjoy dem selves,make we no hear a different story 2morrow o, |
Foreign Affairs › Re: Snake Found On A Plane In Australia, Passengers Stranded by marley145: 10:59pm On Sep 23, 2013 |
I don 4get wetin i b wan talk o,abeg keke driver make u stop me here |
Foreign Affairs › Re: Kenyan Forces Claim Control Of Westgate Mall by marley145: 6:34pm On Sep 23, 2013 |
Nawa o,abeg make dem no remember naija o,we are ok wit our boko haram here o |
Car Talk › Re: I’ve Sold 30 Stolen Vehicles – Engineer by marley145: 3:38pm On Sep 23, 2013 |
Am even confused o,did he meant 30,000 cars sold? |
Family › Re: Lessons To Teach Your Daughter That She Will Never Forget... By Alison Bryant by marley145: 3:32pm On Sep 23, 2013 |
They will hear but they will not do it,will we force them at gunpoint to do it? |