Marooh's Posts
Nairaland Forum › Marooh's Profile › Marooh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 70 pages)
Is this an insult or awareness! ![]() |
Wole soyinka becos say u be prof does not mean say we go dey follow u read this long tins! Abeg OP try make the post to be season book Season 1 ![]() |
Ericaikince:Wetin go make u care? Huh where ur granny still dey register NPOWEr ![]() |
Patient dog! Eats the fatest bone till hungry kill the dog! ![]() |
Ibos! My bros! Na so we take build our biafra? Anyway shaa aru nwanne adi eru na okpukpu (another tribe bite pain pass than ur brother bite) ![]() |
adem30:Abeg do the bridge fast before 1 oct.... Una know nah!. ![]() |
We don't need his health update! Keep am to una self! Buhari do your self what u like |
I know say na nigeria this thing happen but to avoid NCAN sanctions If not nigeria country then na nigeria teacher ![]() |
I hope say na court marriage because naintermarriage ![]() Oduduwa united state Vs biafra |
Abeg help me great angel micheal!.. We still dey poulgatry. ![]() |
I said this before it happen!. Evan will soon open ministry : kidnap your enemy Ministry. KYEM ![]() But sun where is image..... Smell like traffic check |
Na promo? |
We don't need it again |
Before evening you will see the second pics with Topic Heardsmen attack river and hit man on his mouth ![]() |
I think all the nigeria govt official need this chess They think like dey play only whot and l ;Dludo |
Quote What is life without make up ![]() |
Why is it na for french country this thing happen! Huh. Although he 37. And huhari is 73 ![]() |
Rat trap ![]() For your mind una go brain wash us abi ![]() |
ThankGod say no be holy ghost whispers it to you! ![]() Ukpana okpoko gburu |
They need to add this to our school curriculum Kidnapper 201 for ND2 ![]() this Evan matter is now an ebola news |
I pity all these girl that post their bleaching face pics and tell guy to see "my face without make up" ![]() |
Is she a human? She look like pussy being ![]() |
Y not take the crocodile to gov. okorocha office...... I think he need crocodile as assistant because the current assistant is not assisting wella ! Pensioner crocodile from angry ancestor ![]() |
I dey craze ? With this heat and hunger in nig? anybody with dread this time around is somehow crase!. Prayer point Make barbing money no lackfor MOD |
Na so dandy showkey and Charlie boy own take start... Keep shouting ![]() |
simple steps to fund Give'N'Take lottery online account (Gntbig) Give'N'Take Lottery is a Nigerian world-class lottery based in Abuja FCT, with spread across Nigeria. Give n Take was licensed in 2015 by the Nigerian National Lottery Commission... How to fund Give and Take online account. Having online account credited is the easiest way to play Give and take lotto because you can play it everywhere. Follow the instruction and get your account credited Note for mobile users: Before you continue in case you are using mobile phone to register please scroll down the website at the bottom(footer) you will see (MOBILE | DESKTOP) Select desktop. See more> https://allpromonigeria..com.ng/2017/07/simple-steps-to-fund-giventake-lottery.html |
London base president......can you see this ![]() |
Items recovered include 1 Cooking pot, 2 Storage tanks (iron and plastic) loaded with suspected stolen crude oil, 1 Cylinder and a pumping machine.Why did you destroy what you cannot form? Huh! ![]() How can you stole crude oil? Men dey dey suffer police dey somewhere to poke nose.... Self employ for nigeria self done dey tire me... Beside the pot na their pot..... I know somebody will quote me telling they are risking their life.....but Remember na their life no be urs... I like Govt for one thing "dey hate competition" ![]() |
I think I have watch this movie b4 ![]() Abeg when will the part come out..... I need the answer ![]() |
![]() I said this before! Even govt is involve |
Ehehe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 70 pages)



