Marooh's Posts
Nairaland Forum › Marooh's Profile › Marooh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 70 pages)
Borno state don't need security at all!. I dey crazy to be a vigilante at borno... Borno is senior bro to Sambisa ![]() |
Why nah? Op if you are not sure of story abeg stop posting!. Tomorrow now vanguard will come up with headline hostel thief caught at agofure park .Try pay the first poster to give you the dtails... See ur head u wan use another person story make money! ![]() That thing na his bible ![]() |
Chai! Na be the last guy/ that will die for this awkward country called 9jah ![]() Office did you fight them? because I know u be common Sargent? Their cow even have human sympathy than that of that lekpa human being called boko abi herdsmen ! Sorry oga officer |
Heeee nigeria my negro mind. But wait..... Na how the Governor take win the fake rigged elections will bring how the T. ruler will fake the kidnapping. No be how u take buy, na how u go take sell? ![]() |
Op why na? Preaching na by force? U said elijah hide...that means it help himself by hiding.... He for dey there make e enemy use am do Peper soup U still dey that beer bar? U sound like one ![]() |
Why dis question eeeeh OP Ok ooooh I go church go charge phones |
If that is the only strategies to beat police please do it again |
Is this insult or humble. Ok oooo Can bubu allow me to sit for NP sit just 1 hr? ![]() |
Is this insult or humble. ? Ok oooo Can bubu allow me to sit for NP sit just 1 hr? ![]() |
15. Instead of smoking India hemp drink kai kai 16. Don't peep people that take their bath instead watch BF. ![]() |
The book name is pointing somewhere! WHO FEAR DEATH?. The answer is bubu ![]() |
Trust nigeria nollywood! From next week they will update the season movies. Name like. The God of lekki. Lekki my love. Lekki the evil town. Beach lekki. Serpent of lekki Lekki the wanders Lekki the licky ![]() |
So, can she cure buhari sickness? just asking ![]() |
And baboon will be somewhere typing "wetin concern me if nig split" Abeg split My phobia is boko ![]() |
Hehe! So na lecture serous pass ur ghost husband? Ok kwantino ![]() |
With all this slay queen around you? Where the strength dey ? |
Op this post na gossip! U no go live ur life come still dey chuukk eye for my own. Seun abeg add gossip thread ![]() |
Just the headline I read so don't quote me! Woman must find something to love about you once you have the doo ![]() I love ur eyeball, I love your mother, ![]() |
She tell u say na banana she dey sell abi? And aunty Ngozi done sell banana for 15 years and nothing happen! Haaaa ![]() |
Thumps up! But I think post is for foreign country! Because nigeria get the way them they take run their package via buhari way na! Copy and paste boss ![]() |
Ur school name dey get runing stomach? Abeg! |
Chai! I think say hausa mumu oooo See how them dey ride nigeria like bleep cock ![]() The author of the book chibok girls try oooo He will soon win award |
Arm bode ![]() Arm: hand. Bode: sign for future! Heheheheheh una go dey where e hand go sign for future drainage till dry season come ![]() |
Op abeg did they rape the post picture? It just that it black like bleep shit ![]() |
MOD! As mad D song done finish Na so MOD post done finish ![]() |
So why ipob woman? Mtchew ![]() |
So why this na! Op remember! here no picture archive ooooo!. Davido Obo Olosho Badoo ![]() |
Who is deceiving who? Bunch of confutionist ![]() |
Free thinkers associate! Nigeria has no formula! Just follow ur Oga on top ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 70 pages)

just asking 