Nairaland General › Re: Lemme See How Smart You Are by marshalcarter: 3:06am On Apr 18, 2017 |
the person above me..... I blv its money  |
Politics › Re: Police Officers Kneel To Thank God In Lagos Church As They Return From The North by marshalcarter: 2:59am On Apr 18, 2017 |
thank you God |
Romance › Re: Who Keeps Raising Girls With This Mentality? by marshalcarter: 2:57am On Apr 18, 2017 |
lwkmd  |
Politics › Re: $43million Ikoyigate...Foreigners React! by marshalcarter: 2:17am On Apr 18, 2017 |
the way we dey take react naa  |
Celebrities › Re: ‘kuku Ma Go Unclad’ Fans Come After Simi For Her Outfit In These Photos by marshalcarter: 2:15am On Apr 18, 2017 |
watered: I love this Ondo lady like dog meat  lwkmd.....kuku kee me finish naaa  |
Crime › Re: Just These Night. by marshalcarter: 2:09am On Apr 18, 2017 |
eyaaaa.....we should pray for the boy being stabbed so he won't die but you said a boy was stabbed to death  which one you dey sef   ??  |
Celebrities › Re: Miyonse Kisses Tboss In An Emotional Loved Up Video – See What 2face Did To Tbos by marshalcarter: 2:05am On Apr 18, 2017 |
even after this rubbish has ended...pesin no go still hear word niii  |
Travel › Re: Unidentifiable Boy Killed By A Car In Kano (Disturbing Photo) by marshalcarter: 1:28pm On Apr 12, 2017 |
r.i.p |
Nairaland General › Re: Today Is My Birthday And No one Cares To Send Me Cash. Thank U Jesus by marshalcarter: 10:06am On Apr 12, 2017 |
peteregwu: Thanks, God bless u no p...I also need cash sef to buy guitar nd my bday is very close....even if ntn ntn....I learn to appreciate God for addin a year to my life  always learn to appreciate |
Food › Re: "I Found Garden Egg When I Bought Egg Roll"- Angry Buyer Voices Out (pics) by marshalcarter: 11:32pm On Apr 07, 2017 |
|
Celebrities › Re: Triple MG Act, Tonye Says Bye Bye To Group Over Sexual Harassment by marshalcarter: 11:16pm On Apr 07, 2017 |
wetin dem dey talk sef  |
Crime › Re: Security Man Flogs Two Men Fighting In Attempt To Separate Them (Video, Photos) by marshalcarter: 8:55pm On Apr 06, 2017 |
lolss.....iffa hear sey i even try to separate  |
Politics › Re: On Recession: Goodluck Jonathan Hits Back At Buhari, Apc by marshalcarter: 8:52pm On Apr 06, 2017 |
didn't read nd won't bother  |
Politics › Re: The Age of Illusion and Delusion (UPDATE: DO NOT FEAR DEATH) by marshalcarter: 8:50pm On Apr 06, 2017 |
pls....let sumone do the needful nd explain to me  |
Romance › Re: This Fine Big Boobs Lady Will Make Your Day by marshalcarter: 3:48pm On Apr 02, 2017 |
na dis one dey trend now baaa  …………una go dey put flower for head but una no fit sell ugu for market  make i dey watch sha |
Nairaland General › Re: Today Is My Birthday And No one Cares To Send Me Cash. Thank U Jesus by marshalcarter: 10:40pm On Apr 01, 2017 |
@ thank GOD for addin a year nii  |
Celebrities › Re: 9 April-fool’s-day-prank Worthy Events In Nigeria That Are Real…unbelievably. by marshalcarter: 10:22pm On Apr 01, 2017 |
is wah oooo  |
Romance › Re: Checkout What This Pretty Lady Was Pictured Wearing That Got People Talking by marshalcarter: 12:04pm On Apr 01, 2017 |
20 yrs later...naim dem go remember to dey dress lyk deeper life ppl  |
Nairaland General › Re: No Time!!! See Photo Of Young Nigerian Man Who Married An Older White Woman by marshalcarter: 7:03am On Mar 31, 2017 |
$ is involved naaa  |
Celebrities › Re: The Pastor, Kemi And Whether To Forgive Or Not by marshalcarter: 6:27am On Mar 31, 2017 |
so bks m a pastor....I should let one mental creature rubbish me naaa  who does dat  |
Celebrities › Re: Error! Yemi Alade Caught Up In Bad English Episode (snapshots) by marshalcarter: 6:21am On Mar 31, 2017 |
nd dis is news  |
Christianity Etc › Re: Kenyan Pastor Storms Mortuary To Resurrect Wife, But Failed (Photos) by marshalcarter: 11:20pm On Mar 29, 2017 |
hmmmm |
Education › Re: MAUTECH Fresh Student Commits Suicide Over Results by marshalcarter: 3:24pm On Mar 27, 2017 |
dis tin no funny again ooo |
Nairaland General › Re: ‘my Wife Doesn’t Mind Me Kissing Girls In Movies’ by marshalcarter: 3:05pm On Mar 27, 2017 |
wetin consign me  |
Romance › Re: Hello by marshalcarter: 3:01pm On Mar 27, 2017 |
just here to see how ppl would throw punch  |
Events › Re: Photos Of A Dead Child Who Resurrected After Been Prayed For by marshalcarter: 2:52pm On Mar 27, 2017 |
N.P travis Greene-intentional  |
Romance › Re: Wahala Dey Ooo My Uncle And The Wife by marshalcarter: 5:02pm On Mar 26, 2017 |
your uncle no get faith nd you sef get fault for brain ooo |
Celebrities › Re: Davido Wishes His Baby Mama "Happy Mother's Day".... See Fans react (photos) by marshalcarter: 4:59pm On Mar 26, 2017 |
ok |
Romance › Re: Will You Do This To Your Wife Or Girlfriend? by marshalcarter: 4:53pm On Mar 26, 2017 |
na iffa sabi naaa...I no one do wetin go make me dey ask myself if na my wife be dat  |
Events › Re: A Millionaire Gave Out His Money Cos He Wont Recover Frm His Illness (pic) by marshalcarter: 4:31pm On Mar 26, 2017 |
when i read the topic....I knew it was NEVER in naija  |
Romance › Re: She Said She Is A Liar! by marshalcarter: 4:28pm On Mar 26, 2017 |
SNOWCREAM: Oh God, how you wan make we help you now ehn? if say na money you dey ask for he easy to help you, but as na this wetin you want make we do for you? bros....me need money oooo....even if na 1k |
Crime › Re: I Target Lekki Because They Pay Quickly - Fake Lagos Land Use Officer (photos) by marshalcarter: 4:25pm On Mar 26, 2017 |
olaitan shofolahanna dem naaa.....lazy nd greedy creatures....dem dey even collect owoda from truck pusher  |