Sports › Re: Nigeria Vs Burundi: WAFCON 2022 (4 -0) On 10th July 2022 by masido777: 10:07pm On Jul 10, 2022 |
Na we get the cup  |
Music/Radio › Re: Nigerian Songs That Have Featured In Hollywood Movies by masido777: 3:10pm On Oct 11, 2021 |
|
Music/Radio › Re: Nigerian Songs That Have Featured In Hollywood Movies by masido777: 3:06pm On Oct 11, 2021 |
Ancecoker: be like say una no knw werin dey sup for Naija... Wetin konsign us with people wha dey sing abi do tiata...
We need Money abeg  no mind them people way don get money,,,,i never no waytin i go chop dis afternoon dem dey talk about movie ........hisssssssssssssss |
Jobs/Vacancies › Re: How Are You Surviving Being Jobless ? by masido777: 2:55pm On Oct 11, 2021 |
i swear to GOD is not easy,,,, i don dey house going to 4month now,,,,,dis country don tire me no plan 4 we youth at all infact i cant even check my bank account cus d balance is too low.....  |
Food › Re: My Yummy Beans And Plantain Recipe (frying Method).. Guys Come In And Learn by masido777: 11:55am On Oct 11, 2021 |
|
Crime › Re: Katsina Police Arrest Three Women Concealing Petrol In Bags For Bandits (Video) by masido777: 1:09pm On Sep 24, 2021 |
pls can someone save a life dis afternoon #500 issokay to buy food pls 2101138451 uba salam ibrahim may Allah bless u all |
Crime › Re: Katsina Police Arrest Three Women Concealing Petrol In Bags For Bandits (Video) by masido777: 1:06pm On Sep 24, 2021 |
 dimmyj: Again? Why are these northerners like this. Expecially their women acting more desperate these days |