Mastermind1759's Posts
Nairaland Forum › Mastermind1759's Profile › Mastermind1759's Posts
See wetin rice and money don do to our integrity in dis country..in the midst of sorrow they still brought rice n money... Am ashamed of dis country |
Make he comot dere Mak he fit sleep well Him sleeplessness is yield -0 results |
Open a video gaming shop to start with and u can add phone charging to it and POS |
Dem don give am conditions to return as governor,,you must join d APC.. All dis conditions go still backfire with d way all dis governors dey join APC |
Calculate am Na U sef dey go market |
Now that we refine crude oil ,no more importation.we still buy fuel at dis price ,isn't it suppose to be cheaper than ever now?? God go judge all of una.. |
I hate d ones wit stones especially U will iron for minutes and after u thought u did a great job,all to stand up and see dt it's still very rough....my mummy will say wet it very well and iron again |
All of dem oo ,including you not been the true father Ur children |
Mummy G.o go Dey avoid preparing pounded Yam forever.. |
Na God go punish all this people wit all this their lies..Eye service go kill them.. This one's no get fear of God. With d sufferings on ground.Nigeria has Neva been dis bad since I was born |
All dis north African teams with their wahala Not alws accepting defeat when they shld Abeg make dem find anoda continent oo their Mata don tire me |
Na why some men no dey lik carry their wife travel out If dem don drink water for dt side Deir brain go just subside..dem go begin dey misbehave at d slightest provocation bcus they knw they have advantage .. After all dis is gone lure her home and divorce abeg b4 u fall and unable to stand again |
U no go even. Wan make he dey. Ur wallet bcus it's worthless |
Not dis era again. Where deris so much uncertainties.the lady fit be lesbian or woteva bad.. If I dey test new tv how come I no fit test d one am not sure about.. |
U did d right tin bro And again don't enter anybody middle of a passenger come down for u.especially Keke Marwa.. D passenger will say he is coming down at d next bus stop . |
Make Asake come north make una use sharia law butcher him leg..even the northerners that we see in Lagos here how they present themselves is nothing to write home about.. No disrespect to d few gud ones tho.. But there are very few .. |
Una just dey tlk like say dem betray her 9ja.. How mny of us here are proudly 9ja |
This ppl dnt AV thinking faculty..they don't tink of their tomorrow.. |
Each of dis yam b4 Na 250 Abeg make nobody whine me ooooo..,. |
This one don backslide He b like say dem don put him hand inside cooky jar |
I faulted his employment in d first place.he was a successful failure ...he is not up to Chelsea standard when it comes to achievements..I hope they get it right this time ... |
I rather find money add and buy Naija used car Run uber business Dan dis rubbish tricycle .. |
We need to start producing And exporting Our strongest mineral crude oil we need to start refining it here.. All dos national assembly members make dem scrap dem all .we are wasting billions feeding dis empty brains Nothing dey Deir head |
He used u ..he doesn't have d money in d first place ...but he needs d light heat too much....no gree for anybody oo....which kind yeye sense b dt |
For dt girl to insist it means dem dey run level togeda d guy wan cheat am ... Look at d guts now.. |
Adebayor better Dan Salah in EPL ![]() NO WONDER U DEY JONZE..A SIMPLE Tap-in ball |
If u r gonna live there bcus it's wot u can afford for now... Pls jst work twrds leaving there soon bcus privacy is very important in life .e,g toilet ,bathroom,kitchen,entrance etc. |
No matter d make up u wear on an old woman.. He go still show... |
Nepal has broughted d light |
Just walk away and act like nothing happened.shouting Na immaturity it won't change anytin.. But within u,u knw if u can continue or not .. |
