Stats: 3,165,421 members, 7,861,181 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 06:05 AM |
Nairaland Forum / Maurasexy8600's Profile / Maurasexy8600's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Well if na m.i or iyanya I go date then tell. U how e b later |
![]() |
Decent ni decent ko,na pasty na go still ddey service them,abi them be virgy? |
![]() |
Hmmmm make I think ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Abegi this pikin not to him own oo,chai,the pikin nor be him own,some women bad oo!kai |
![]() |
Who he help? Ehn? |
![]() |
Seriously na better ojoro b dis o,e too clear,make them just scrap naija make dem nor dey play if dem know say dem nor go give us Wetin be ours,by the way Who them help? Or who them go help with the money? None of my business though |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |