Mayordadon's Posts
Nairaland Forum › Mayordadon's Profile › Mayordadon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
eemalex:Got it too but not d same MN
|
eemalex:Got it too but not d same mb
|
tunnex190:pls fifa16 not on store again y |
pazzys:bro abeg av downloaded the zip file rename it to update.zip but my phone not entering recovry mode |
.i fink its porn. from naijauncut yes naija leaknaija den i go international to pornhub phoneerotical redwap and der God father xvideos . so i fink am free now u knw |
so so happy... cant hide my joy..... í ½í¸í ½í¸í ½í¸ |
ehyeah i kind of pity her thou ,,hope d surgery will b perfect sha ,cos for future now na so guys go dey avoid her caus of dis .nt mindin d cause .... |
waooo cant wait for dis year oooo proudly araromi obu |
phyllosilicate:https://www.naij.com/401470-see-the-10-poorest-states-in-nigeria.html |
Macelliot:the last tym i check u might b poor and still meet yah financial status ... https://www.naij.com/401470-see-the-10-poorest-states-in-nigeria.html |
According to the National Bureau of Statistics, these 10 states are the poorest in Nigeria with over 70% poverty rate. A survey carried out on the bureau’s website, disclosed that Sokoto remains the poorest state in Nigeria with an 81.2% poverty rate. <img src="https://i.onthe.io/vllkytaHR0cDovL2Nkbi0wMS5uYWlqLmNvbS9vLzl1ME1EblRrM0M4SXlDN3ZVd0VXOHhSaS5qcGc=.prx.r800x600.bc910f31.jpg"> Sokoto Sokoto has unfriendly climate conditions with temperature going as high as 45C on a normal day. Most parts of the state are rural areas and over eighty percent (80%) of the inhabitants of Sokoto practice one form of agriculture or another. 2. Katsina Katsina is a state in North central Nigeria and has the highest poverty prevalence among all states in the region. 3. Adamawa Formed in 1991 from the extinct Gongola state, Adamawa has of late been terrorized by the Boko Haram terrorists, disrupting its economic development and growth. 4. Gombe Gombe is another North eastern state which suffers sporadic attacks from terrorists. 5. Jigawa Jigawa state is situated in the north-western part of the country. It is mostly populated by the Hausa/Fulani, who are spread throughout the state. It has a 74.1 percent poverty rate. 6. Plateau Plateau state is the twelfth largest state of Nigeria haunted by some terrorist attacks and tribal clashes from time to time, especially clashes between Fulani herdsmen and its inhabitants. 7. Ebonyi Ebonyi is the only south-eastern state among the top 9 poorest country. 8. Bauchi In Hausa the word Bauchi meansthe land of freedom and tourism. However recent Boko Haram adventures in the area, though few, have driven tourists away from the area. 9. Kebbi It is bordered by Sokoto State,Niger State,Dosso Regionin the Republic of Niger and the nation of Benin. The recently concluded Sir Ahmadu Bello International Airport (SABIA), stands out as one of Nigeria’s most sophisticated airports and is expected to boost the state’s economy. 10. Zamfara Recently the governor was blasted for the “alarming scope of economic dangers and its potential threat to the economic development of the state,” by the Zamfara Budget Working Group. Niger is the state with the lowest poverty rate which is 33.8%. It was followed by Osun (37.9%) and Ondo (45.7%). Bayelsa (47%) and Lagos (48.6%) have less than 50% poverty rate. The average poverty rate in the Northwest geopolitical zone is 71.4%, which remained the highest in the said area. It is followed by the Northeast region which has 69.1% and the North central region which has 60.7%. .Poverty was least dominant in the Southwest (49.8%), South-South (55.5%), and South-East regions (59.5%). https://www.naij.com/401470-see-the-10-poorest-states-in-nigeria.html
|
.boys don dey vex, make una kill dem finish from ibb ->obj->jonathan->buharia (me no talk ooo) ,infact everybody dat once rule dis country and above 50 kill dem manually shey bi dem get jazz, we knw go wait for natural death ,cos by dat tym dem for don destroy niger.. shebi dem dey escape death abi, we go start manually killings of dem now... #team kill dem alll ( all former rullers of dis country nd d future ones dat will misbehave ) a president above 60 wa can he perform # give d young healthy youth a chance and wash Nigeria growing in yah presences... |
just incase it get to headquarter ,,sowie mhen any deal on blackfriday, is always with sumkind of stress. , just try and keep callind der hotline |
kk oo al na black |
. |
hmm, yes he said it ,at least now he is d president ,jonathan u can now say ur own ooo so dat d wailers can av joy, durring jonathan no attempt ,to even reduce d cost ,u kknw we are in a big mess if on 1st of jan a president increase price to 200 . now its buhari tym ,he is not d cause but d marketers ,yesterday i recieve fuel free of charge lolabout 10 liters y cos d petrol station are not selling d fuels ,so dats d cause before next week all dis shall go down , the wailers talking as if it was not worst under der otuoke hero GEJ ![]() |
I LOVE ILAJE AND ITSEKIRI ![]() |
yes take im to court |
k. next |
i can bet u she has child problem |
make we con dey surmasort ni ![]() |
chai page 2 after 60 minutes oga oooo.....das what appen wen u fight everybody in epl, ,we wont surport u, ,go arsenal thread nd see dor yah sief, , |
owobokiri:i knw u are pained bro. ....no # offence...plx dnt cry. ..blame ur forfathers for not developing yah lands. ... ![]() |
owobokiri:..mumu. ....he don pain am fool, na ur papa build d lagos u dey shout abi. ...hen hen one nation y u knw go claim kano, if all dose bokobois for never burn u nd feed u with der cow. ...am sure na spare part/ electronics / bend down select na im u dey sell . ..mumu we go born down yah house overnyt. ..lol u fink say na only lagos. ..una dey fight wen d whole southwest start against u hen. ...nobody go tell u before u run leave ur small 21 inches shop u called business ....chai. ..u will never see ibo men buying tinx from eachother, ,only d yorubas feed u guys,we buy from u, u use d money feed yah pikin , wat else can we du for u people we knw try ni, , ur tribe too lazy, farm nd develop yah state. ...wer u d one dat build lagos economy u enjoy today. ...? no!!! my grand faders did, ,ur own grandfaders wer busyy. claiming biafras. .instead of dem to farm. ..na god knw, der we b a tym we wont buy electronics again ( online shops konga jumia etc, ,) ( clothes, ,lol dem will bring it to our door steps ) ..den wat will u use to feed yah children ..y wont dem run concaine business nor kidnapping ,,imagin 80 years old women selling live ammunitions. .u suppose don knw say he don tey una dey rob, ,so i cant blame u, ,,,,, abeg una never see anything,,,go ask ur brothers in my state, ,,dey said dey wont open shops cos dey flog der oba, ,,but wen hunger hold dem dem open shop..infact dem dey beg us now to come nd buy. u knw u cant survive without us, ,,dnt worry , we are more wise, we are only using ur services ,wen we av developed our economic to d maximum height den we will send u back to ur zooo, u better knw plan say u wan build aoux for lag cos ,we go born everything over nyt. .den we will deport u d way fashola did den., if u av pikin u better pass am so dat u wont cry at last. ...am not hating u oooo but ur tribe # no offences abeg |
Hemmm na introvert drag me cum here oo.kkkkk we don see am next plx ![]() |
Abeg d igbos are claming der are best in d businees line ,,but who are d ones buying dis product ..its d west mhen .. So dnt forget if d people refuse to buy from yah product den u cant eat dis is pure show ,,, almost all of u at akure are into electronics and wears ..nothing more ,,,,u guys are conplaining no sales y du u say dat...cos u believe in unto us come nd buy yah goods ,,if we dnt buy u cant feed..an average yoruba graduate go into agriculture cos he believe nothing can appen to land ,,but a young graduate from igbo believes in business from auto parts to electronics ,dats y wen business fall dey result in other means to survive ,,, but a yoruba man will simply go back to his farm ...... Der will b a tym all dis electonic will b imported online to ur door steps .....i believe den u go back to yah home towns nd improve on yah soil den wen ur economic status is stable den ......u can form biafra .....U knw if u form biafra u are going to suffer it cos ur major source of income requires finacial boyant state but non of yah state economic is boyant enough to occupy ur large numbers in d same feid ..... Its d way u relate with people ... Dat will help u in another man land ..... Infact d yorubas are even coming to ur business lines sooon we wont need yah services in d west ,,den u will b sad cos it will b late den .........for u to go back home ......invest in yah side dats wat boost ur state economy .... |
oga ooooo ....no man go wan marry u except d rich ....an average man go dey fear make u knw use yah riches to overide am ,,, and ladies dem can make life faustated for u dats wen u are still finacialy stable ,oooo wat of wen dem con rich pass u ,,,na maid b dat oooo,,cos d money go dey overpower dem..she still gt mind say her house no b 500million say he worth more dan dat ...hem my siter na dem alinko pikin dem dem u fit post dis advert for ...i knw even knw d year my salary go reach 500 million ,,,,,but u sure say u knw add sumthing to yah blogging ,,abi aow much etisalat nd mtn dey pay for dose ads ... |
am not hating on her ,but una sure say dis gal no add sumthing to her blogging so.... well well its all right , abeg sha na dose advert from mtn nd d rest or google asdense dem make am pay huge like dis .. oga oooo d blog sief is just over rated ,, cos highest comment i av saw not more dan 300 , unlike here wey pages dey go 1000 etc nd yet seun never buy house for sugar cane island ....na waa oooooo.who God bless no man shall hate... |



