Mayowa112's Posts
Nairaland Forum › Mayowa112's Profile › Mayowa112's Posts
sometimes 2020 around may I was dating this babe we have been dating since 2018 I supported her normal way a guy will support his babe normally. So 2020 was a corona year which most people was out job cause of the virus in town ... and na that period internet fraudster(yahoo boiz ) cashed out most . this my babe it not like I don't do my bit upon all the stay indoor stuff cause I do graphics am a 3D /graphic artist so I still get little little job but not frequently like before corona. so that particular day I went to work for someone on the island I didn't inform her so I saw her status I saw she posted a guy and tagged him heart desire (my head won burst ) mumu me then sha I didn't talk I was still busy doing what took to the place I was when I was done I called she did not pick I called like 3 times the last one she busy the call that means she is seeing the call she purposely no taking the call and this girl na person wey everybody for my hood don Sabi say na my babe ...funniest thing be say everybody don con dey see the guy with am and me I no know say something don dey sup that how I called her on video call ghen ghen na the guy pick the call say I don dey distrub too much say shebi she don tell me say she no do again na omo my head one comot the work I did that day thank God say I don finish the person don pay me I won go save the money for bank so I no go misspend am na bank I dey wey I video call I no fit fill deposit form that day tbc a lot happened which am going to post follow this thread |
Sweetplum:ok ma |
Antimarraige:lol boss you bad o |
odinga1of:no |
Sweetplum:thank you create your own pls |
Sweetplum:boss abeg na my thread not your own pls you hear must you comment ehhhh this people sha no whyne me if na real na my thread if na fiction na my thread |
. |
na house I dey jeje na him my ex babe call me say she miss me as a sharp bad guy na him me too tell am day I been won call her too before say I don over miss her too we sha arrange to meet not in my house I booked an hotel around Abraham adesanya ajah she con dey call frequently say she don almost reach where I dey and I don book the lolo 25k I don buy loud 10k I don do Uber money 5k say make I flex too na 7:30pm she say na hold up hollo am for road 9:50pm I don dey my Guage na him I beep am say where she dey guess what guess am talking to you .. ... ... ... ... ... ... ... she finally came and we spoke for about an hour then she said I should promise her that I will date her back me wey konji don finish I been dey promise heaven and earth I sha cum and cum and cum lol wetin you won hear again I don cum ������ Happy new year |
soojar:thank you sir |
theme for this year is say less [b]theme for this year is say less [/b]theme for this year is say less |
Britishpea:mumu dey ask me na ode man |
yea my name is John (not real name ) when I finished my secondary school while trying to get admission I had to engage in a jamb lession in my area . I got there and I started making new friends but there was this particular friend I made his name is kunle (not real name ) kunle is a Casanova he plays with girls and their heart. we got along somehow somehow we started going to pool after closing from lession from there I started mingling with girls which was kinda of weird to me cause am very shy person but someway I found my confidence in talking to a girl with the help of my friend kunle my main story their was this particular day we finally agreed to go extra high let try smoking cigarette that when we met my other guy name Philips. Philips is a yahoo boi in the hood and quite popular that he is free to do anything in the hood and he also attend our lession we actually caught Philip smoking cigarette that day at the back of our lession class we were surprise and we told him to teach us too ..... part 2 loading |
yarimo:I purposely did so people can engage it actually dead you grab |
Buhari as successfully killed Nigeria just look at the currency they newly produced as in shey him no see am before they do mass production it one of the poorest currency design in the whole world even Togo currency fine pass naira chai buhari is on a mission to kill this country just imagine and everybody is not refusing or saying anything abeg am too annoyed for this |
greatest achievement this year is that am alive and non of my member is bed Redding or died thank God for life |
have you tried bajinotu Kai you no go release o |
[color=#006600][/color] peter obi is a presidential candidate under the labour party why he won't win : he must win o �� amebo wetin you con find here |
Lanrelagboi:if you like yourself pls don't pass here anything after 6:30 |
Lol Mumu Boi |