Mdlala's Posts
Nairaland Forum › Mdlala's Profile › Mdlala's Posts
1 (of 1 pages)
Congratulations to you dear. |
nedivine:God bless you jor, that's exactly my prediction. |
gurunlocker:For prison ke For wre abi killed by firing squad. |
My contribution into dis matter is that. Oga DANJUMA his say the truth bcus we cann't just be looking until the Aagoi a.k.a fulany killed us finish. Defense ur self in anything bcus it hasbeen wrettin in the criminal law dat says ' defense your self' so is nt a big deal if Mr danjuma said we should defense our self. |
amen oooo all my enemy tunder shal strike dem like john own in Jesus name. |
chai chai Oooooooo my God unbelivaible are u serious keshi. RIP |
heeehh kai kai omode se un yin sey u people kno kno sey na bako-haram idi dey cauch u na look MOPOL am sory u na soldier na u na senior bros ooooyar sey sory to the Soldeir man and mey u na go eat and prepare to go sabisa forest face boko-haram. |
heeehh jinekeeee..look dis is my judgement ogbeni fatai ogundele i sentences u for rapein ur daughter 40years in prisonment arise Court. |
gallant....Soldeir man, may God almighty continue to ley you to see more and more year in life in Jesus name no eni bullet will hummer u i cover you will d rock of JESUS CHRIST....Go savely in war front and come back home freely. kudos to you. tank u for protecting NIGERIA. |
den say dy beat him so police rescue him and he die in station. say na police beat him. |
Eeeeh...hw can u say na police killed am , dey do mistake in head line |
1 (of 1 pages)