₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,323 members, 8,421,362 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 10:23 AM

Toggle theme

Medache's Posts

Nairaland ForumMedache's ProfileMedache's Posts

1 (of 1 pages)

Christianity EtcRe: Types Of Churches That Are Doomed To Fail by medache: 7:15pm On Aug 28, 2016
baba make we forget sentiments that guy were hail jehovahs witness na true ooo na only them de do this true tin for real ...... u were say them no belive in Jesus no talk because u wan talk mumu . abeg if any JW read this tin abeg call me come start study with me see my number 07035945764 but de problem be say them no go read this this kind msg them dey preaching
CrimeRe: N5m Reward For Information On Terwase Akwaza, Alias Ghana by medache: 7:11pm On Aug 26, 2016
eya them don see mumu , make una go check gov house backyard first befor una come de worry us . use de five million pay police make them find am
PoliticsRe: "Bail Is Free" Spotted In Nigeria Police Station by medache: 11:04pm On Aug 12, 2016
see dat wan head for pic like okada sit ........... bail na free indeed but wait ooo hope say person address no day no de this forum abi na......... police na play ooooo na wa police be de best for Africa ppl were dem go train for sudan for g. haram were all run
PoliticsRe: Hausas Clash With Igbos In Akowa, Imo State - Graphic Photos by medache: 10:50pm On Aug 12, 2016
e be like say one of de hausa guy na asenal fan self na so their tin de always be losers
PoliticsRe: Da Nanzing, Plateau Politician Dies Of Poison After Snatching Another Man's Wife by medache: 6:32pm On Jun 27, 2016
haaaaa him eye don se him ear .
RomanceRe: Man Collapses After Hanging Out With Babe In The Club by medache: 12:43pm On Jun 26, 2016
hmmmmm if u wan hala go back se de pic again oo all this guys which of una no go folow that lap haba this tin na niger e happen self na ibo girl se her number self ada leave this life na 0703594576
Jobs/VacanciesRe: You’re Not Getting The Job – 25 Reasons Why by medache: 11:59am On Jun 26, 2016
i de hate lie en wetin be dat for niger is either u get god father or money to buy de job or u get 2.1 no confuse anybody oooo
PoliticsRe: Thousands Of Hostages Rescued As Soldiers Kill Boko Haram Fighters In Borno.PICS by medache: 11:48am On Jun 26, 2016
wait ooo this gboko guys na brain wash abi na pure mumu . na wetin with all this hungry for we niger them still de cut neck , make una tink am ooooo no be so e soppose be ooo. tur na joke ooo i no call full name ooo haa make person no come find my add oooo na gbokolo ppl i de talk abt oooo
BusinessRe: UNIZIK Student Ptotests Against Ecobank As ATM Debits Her Without Dispensing by medache: 5:25am On Jun 25, 2016
hmmmmm no be every time u go blame bank ko na if u know understand hw this tin de wk ns him u go blame bank oooo .. sm times na interswitch or bad notes . ne u go get ur money back sorry en .... if u wan count bank for niger them fit carry second oooi
PoliticsRe: Fayose Went To Market After Protest Against Him In Ekiti. Photos by medache: 5:03am On Jun 25, 2016
baba agba
RomanceRe: Unclad Man Trying To Have Sex With A Statue (photos) by medache: 4:55am On Jun 25, 2016
hmmmmmmmm God forbid no be nigerian or na him juju man advice am

1 (of 1 pages)