Meeky's Posts
Nairaland Forum › Meeky's Profile › Meeky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 50 pages)
traecey: goan mit trendiiteeshe dey with anoda person.abeg i no wan scatter wetin God don join together.lol. |
traecey love.i see ya baby |
TiffanyJ: I just got my redeployment letter today. I'm still in Niger camp. I intend travelling to kaduna tomorrow for my box. Will be leaving for Enugu on monday.safe journey baby.wish you all the best in enugu |
TiffanyJ: thank you dearu don go the enugu .how far. |
just passing by to greet the cuties.luvlycutebay,nabsprada,titiluvly the goddess,temigracie,melucynk.and the homies.meeky greets the C14 crew. |
hahahahahhahahahhahahaa. |
segxi1960: Hmmm.. Lagos is more fun bigger opportunities but it's tougher. Like who you know and stuff but while Enugu might not be as "big" as lagos, it's pretty cool as well. Cheaper, girls too.cheaper gals.i think i shd visit enugu.wetin una think |
traecey: story....true talk oh.na old story.e don tey.skool dey resume for 22nd sept. |
traecey: story. I saw d kiss on ur state of deployment threade don tey oh |
Afghanistan: Why u con dey vex that time?vex say wetin na ? |
traecey: I saw u nd trendiitee ooo...playerboytraecey abeg oh.no be me oh.na she and anoda person |
luvlycutebay.i see ya baby.how u dey ?. |
Ifyzo: im fine my dear,how av u been? hope been a corper hasnt bin too stressful for u?the lady wit d cutest lips.good to see ya around. |
Titiluvly: Awwww* now I'm "shame-shyin" * Thank you deardat is the real queen.i love dis shape. ![]() Titiluvly: Awwww* now I'm "shame-shyin" * Thank you deardat is the real queen.i love dis shape. |
Afghanistan: So this is the kind of thing you'll be running after in camp abi? Better focus on your service and let's serve our fatherland together.what is this one saying .#SMH.am done with nysc camp young man.i dont see it as ur business too in what i decide to do with my life |
titiluvly.OMG.SPEECHLESS.taking a deep breath.dis is wat i call a babe.dark and lovely.dats d body of a goddess.just saying |
Ewiss: Meeky I miss u o buh I did nt enjoy ur state camp wz very stressfulsorry baby.drop me ya pin na |
fragrant: Shld be in camp by latest Friday by Gods grace frm kdsafe journey honeypie.smooth registration process and God's protection while in camp |
Titiluvly: fine fine...i de do school clearance now..yet to reg online....Good morning,hop u r fine..she just made my day.baby am fine.wish u a lovely september.have a smooth clearance and smooth online reg. |
DrPhilABd: hmmmn... Guex u are gonna catch many female soldiers... Wish u well bruvmehn.i no even enter barrack i don get wife |
traecey: young man hw r utraecey how far na.make i dey beg for d gist ?? |
sodiqyinka: meeky meeky... How many girls u wan follow for ds nairaland ??bro as many as possible.cos all the babes sef don dey do shakara for here.nobody get anybody tym again |
Titiluvly: I dey fine o...ok oso how the matter for nysc dey go ![]() |
Titiluvly: Viewing this topic: Meeky( m ), i double sight u o..Goodmorning dearbaby i miss u die.i pray make u understand there is no one like you.how u dey baby.lets hook up na.lol |
traecey: meeky dey scope mi ono be scope oh.straight frm d heart baby. |
Akerry: i hail u bro' hw are u and hw was d camp exercises! Share with us ur experience oo......Dr meeky and miss Tracey, i sight una.......urchbarbie,my dearest,hw ur day dey roll?bros i dey oh.no be lie.traecey is the best thing to happen to me on nairaland.miss the babe like kilode |
traecey: I no dey eidawhich one you dey .mehn the missing no be here oh.i just one hear the gist abt ya camp and ppa.no worry no body go break ya head.i am and have been single since you left me all to myself.in davido's voice.no body can love me like you do |
luvlycutebay: On behalf of mango, pawpaw & guava in collaboration with cashew, watermelon & banana, with great support frm strawberry, orange , apple & pineapple, i wish you all a fruitful month!!!!!!!na so baby.u forget avocado pear.tangerine.raspberry and my favorite garden egg.u too av a fruitful month.the dark princess |
traecey: meeekkybaby i miss you die in psquare's voice.baby make we hook up na.whatsapp or bbm ?.missing my traecey.abeg gist abt oyo camp. |
kennykg: Na omasi agu for oyi zone.... The place is like 1940'sme na onitsha north for onitsha zone.nigerian army barracks |
prixxy7: meeky na wa o. U̶̲̥̅̊ aя̩̥̊ε̲̣̣̣̥ following about 100 girls and only one boy. Chai! Lmao! Anyway I jx sent U̶̲̥̅̊ a request.prixxy abeg oh.chai u wan make pple begin dey look my profile up and down.abeg take am easy oh.lol |
kennykg: Been a while. Halo every1where dem post you go ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 50 pages)
.how far.
.


