Meeky's Posts
Nairaland Forum › Meeky's Profile › Meeky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 50 pages)
Luvlycutebay how u dey madam.e short small wey i hear ya talk or post.how is akure .hope all is well.Titiluvly the chica bonita.according to 2face i see fire in there.how u dey .i think u shd be called Yoruba's finest Queen. .how u dey flex ya pre nysc period.enjoy. |
Evita22: Lol! Thanks. It was jst one guy in obs sef. I didn't bother making enquiries... Looking forward to my posting on the 24th.u are welcum.Wish u a good ppa |
holuwachemi: Thanks meeky, camp was fun contested for miss nysc I did not win though.I was posted to the state capitalits alrite baby.even if u dont win na still beautiful cream babe u be.enjoy d state capital babe.one love |
Mummy cutiepie.how u dey na.abuja things.chai hope one senator don flash u green card.enjoy yasef |
Rd2010 its been a while.i hope you are good.i hope camp was good too.enjoy ya sef |
holuwachemi: Hello house! feels good to back after such a long timeU are welcome back home.how was camp .where is ya ppa .wishing you God's favor thru out ya service year |
kennykg: Lol bro ur eyes sharp o. Dem dey Na distance wan pour sand sandfree me ya whatsapp abi na bbm pin u dey ![]() |
Debbylia: oooh, am doing fine cos am good to go #batch C 2013#....am just here to spy on how u guys are fairing.i know.dat is why is asked how nysc has been treating you.cos i know by 3rd week of oct.u pple wud be passing out. |
kennykg: Wen I don confirm I go let u inthose covenant babes wey i see you with that tym.how far them ![]() |
Debbylia how u dey .its been a while.hope you are good.how is nysc treating you.enjoy |
kennykg: I don dey collate tourist centersname dem bro. |
callmespices: Yea, u already met one,lolwud love to make friends too |
kennykg: U fit go down townsure bro.wud flex the town dry. |
kennykg: Sorry my guy. U go still groove wen off workwhy.wicked groove at the army officers mess in d barracks |
kennykg: I wanted to say Na there my ppa dey. Me still dey lag ooo Na 20th I dey comot....me need start work.patients need me. |
DrPhilABd: Only u Go do 3 days orientation for him bunk... Lolmy bonk ke.she go born baby corper in 9 months. ![]() |
kennykg: Hello everyone been on n off but now full back....I hail Meeky, rationalmind I go soon jam u Na enugu border I deyguy enugu border .u dey go back anambra.dats early.me go show on thursday. |
honeydear: hahahaha.....I wonder.honey dear no wonder because ya beauty sef is a wonder ![]() |
Cleoqueen: Your hands wanna grab...you done grab all the ones wey dey anambra state finish?...Oliver Twistthe babes are clean and hot.i love beautiful women. |
REDBUNNY: Goodmorning gentlemen and corp members. I was redeployed to delta state and I'm still finding it hard to get a place in asaba cos that's my place of primary assignment. Please if any of you has a self contain or knows anyone that can help me get a self contain in asaba. Let me know abeg.sweet please contact Gods favorite.she stay in asaba. |
Ewiss: No I stay in delta am a cross river corpermy darling cross river corper i see ya here.hailings babe |
honeydear: Honeydear and lizzy22hottest chics.my hands wana grab some one.honeydear i need to make dat proposal .u too look lovely.lizzy22 i see ya babe.one love. |
Titiluvly: OK I will...love ya signature.but then every woman has to watch ME on dia husband's television.#fact ![]() |
2unzy: d sect is@owerri. Me na imo state dey post me. I jst accept my fate jare. Bt d camp was hell sha. No fence nth@all. Thk God anywayguy if imo state was hell come to anambra.it was hell fire.that is surviving was by d divine grace of oluwa oh. |
tlanry: tnx brou are welcome.since camp was over a week ago.just go to the state secretariat |
cleoqueen u no dey camp.sha u no do registration abi.na person do am for you.God don catch you |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 50 pages)
.hope all is well.Titiluvly the chica bonita.according to 2face i see fire in there.how u dey
.how u dey flex ya pre nysc period.enjoy.


.u too look lovely.lizzy22 i see ya babe.one love.