₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,675 members, 8,427,563 topics. Date: Tuesday, 16 June 2026 at 07:22 AM

Toggle theme

Megadony's Posts

Nairaland ForumMegadony's ProfileMegadony's Posts

1 (of 1 pages)

FamilyRe: One-year-old Baby Bites Snake To Death by megadony(m): 9:24pm On Feb 19, 2013
Hehehehehe cheesy d pikin tink say na spaghetti huh
FashionRe: What Are You Putting On Right Now? by megadony(m): 1:32pm On Feb 17, 2013
A̶̲̥̅n ironed wrapper wit 1 back pocket wit Ŋo̶̷̩̥̊͡ shirt plus A̶̲̥̅ biro(selfmade)tattoo :Dnd green supra ...oh!oh! Nd ma shades 2 cool[i][/i]
FashionRe: Pictures Of Celebrities At 55th Annual Grammy Awards by megadony(m): 1:19pm On Feb 17, 2013
Kelly rowland,alicia,beyonce,...confam cool..ewoo :oy adele con b lyk persin wey dy pump wit pig bladder...jlo nd dat oda idiat wey dy shw me leg nd bossom..thunda fire una oo..make una Ŋo̶̷̩̥̊͡ spoil me abeg..mtcheww angryflorence welch nd dat masquarade abeg una dy off-key jor..ma best janelle monae(sweet) kisschrisbrown,john legend(una head D̶̲̥̅̊ε̲Ɣ dia jare) cool[color=#000099][/color]
FashionRe: Pictures Of Celebrities At 55th Annual Grammy Awards by megadony(m): 1:19pm On Feb 17, 2013
Kelly rowland,alicia,beyonce,...confam cool..ewoo :oy adele con b lyk persin wey dy pump wit pig bladder...jlo nd dat oda idiat wey dy shw me leg nd bossom..thunda fire una oo..make una Ŋo̶̷̩̥̊͡ spoil me abeg..mtcheww angryflorence welch nd dat masquarade abeg una dy off-key jor..ma best janelle monae(sweet) kisschrisbrown,john legend(una head D̶̲̥̅̊ε̲Ɣ dia jare) cool
TV/MoviesRe: Trailer Of "Awakening": A Nigerian Dark Thriller by megadony(m): 12:55pm On Feb 17, 2013
Wait oo! undecidedI Ŋo̶̷̩̥̊͡ even undastand d film sef lipsrsealed.gurl+sand+dreaming-boy+evil+police ..even tattoo..which kind storyline dem dy try portray sef..on gudd graphics... Naija movie jus tire me

1 (of 1 pages)