MeGaStReEt's Posts
Nairaland Forum › MeGaStReEt's Profile › MeGaStReEt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 81 pages)
Na crime to post thread again? @joseph y u dey yan Dust, u dey rezin at allll |
@georgee I hav told Seun several time to open a Psychiatric Hospital on this Land so tht those with fowl brains can be cured I dont kno what he is waiting for |
please kindly see a pastor |
I realy miss this guy man, i need him back sooon As a Bside guy im dey represent for all angles Sanchy, u pure Gino, na God Black Solo, u dey there eeeeeeeeetttttttttttttttttttcccccccccccccc, una bad |
Ese is a very fine Benin/Urhobo name it mins favour or gift If you need english name choolse Yvette or Clara Osas, Efe, Ify, Ose, Ehis, Happy, Akpos al these are fine names |
i LOVE KWEEN, THAT GIRL IS JUST 222222222222 MUCH THEM GO JEBELE TIRE NA FRAGRANCE NO GRI RELEASE ANOTHER SONG AFTER IM FIRST SINGO WETIN HAPPEN |
The album is contained of 91 tracks, i wz with 9ice yestanit and he asured me that the album we b tha bomb E DON SET |
Regina Askia starred in MOST 1TED IN 1999 And she was paid 120,000 for the lead role can you bit that |
GUY U KNO SABI LIE AT ALLLL IMAGINE NEWS WEY THEM BREAK FOR YANKYY, BEFORE E REACH HERE E KNO GO DON PIECES? YOUR SUBJECT SUPPOSE TO BE "PIECES NEWS" MAKE I TICH U IF U KNO SABI |
i love the lyrics!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
donchichi:MY SOCKS DEY INSIDE MY SHOE |
@Timba Wetin be your props, y ur teet dey shake na? Pesin kno fit talk im mind again shoooooooooooo |
Kel |
THE BEST/REASONABLE THREAD EVA I don't know the use of the 4qin NYSc stuff either |
Yoruba is the best when it come to BAD food!!!!!!!!!!!!!!!!! They r a gr8 pipo but they don't know hw to cook at ALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL them kno dey try for coooking |
its NATURALY right for a child to say thank you to his or her parent afta a meal gbam except u r from another side of the world |
I have hrd this song several time, i use to think it was done by a foreign artiste, but i friend told me its a complete 9ja made, but cannot tell me the name of the artiste the lyrics goes like this; YOU WERE THE TREASURE THAT I SEEKED YOU WERE CLOSE TO ME, YET I DID KNO THE LOVE THAT I SEEKED FOR MANY YEARS WAS RIGHT BESIDE ME YET I COULDNT FEEL IT WHEN I CLOSE MY EYES, I C U KOMIN TO ME MY GIRL I DIDNT KNOW IT WAS MY HEART SPEAKIN, I realy love this song, its a slow RnB i love it and i i will be more proud of the artiste if he is realy a nigerian PLEASE DOES ANY 1 HAV AN IDEA? |
ABEG JIM ANY WERE U R PLS KOM BACK SOOON, I AM PERONALY MISSING U I DON TOO WASTE MONEY FOR RUBBISH FILM WEY I DEY RENT AT LEAST IF YOU KOM NOW, I GO DEY WATCH FILMS WEY MAKE SENSE |
exactly 9ice is a gr8 artiste and he is capable of wining awards such like MTN award, AIT award, HIp Tv Award [with bribe], Soundcity award [with bribe], PDP music award, AC pippo award, NNPC music award,yoruba award, infact in type of award organised in nigeria and etc withing 9ja sha im type of songs na for local awards i m not hating is is good in dt position |
i even hear say 2face, c ronaldo, beckamp and charly boy dey d church |
then you should try and xk a guy out, lol them never tear ur smal tin for u na im make you dey bring this kin thread come, arrange yourself oh, make u kno go dream see plenty bf oh |
I pray the show open more doors for himmmmm thats my man Faze 1 lv |
faze Originality is Confirmed haters make una chop am, the album go make una mad |
[color=#000099][color=#990000]MAN C NOT REACH AT ALLLL I DEY VEX SAY WE KNO MAKE AM 5-1 UP CHELSEAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA[/color][/color] |
UP CHELSEA!!!!!!!!!!!!!!!! THEM DEY MAD? THEM KNO REACH WE TOOO LITTLE |
na me be the toyo toyo b like r kelly poyo poyo Tmaya is just toooooooooooooooo much ACTUALY THE J MARTINS 1TED TO SHUT DT VIDEO ON D STRIT, N IT HAPENS DT IT RAINED THAT PARTICULAR DAY SO H DECIDED TO CHANGE HIS PLANS AND DO IT ANOTHER WAY ITS NICE SONG, AVERAGE VIDEO BUT I LOVE IT, I CANT STOP PLAYING IT ON MY FONE, LAPTOP MY SKUL HA HA HAH AH AH HAH HAH HAHS HA na mi be the toyo toyo |
this song lyrics tithe sha |
FAZE!! FAZE!!!! FAZE!!!!! FAZE!!!!!! FAZE!!!!!!! FAZE!!!!!!!! FAZE!!!!!!!!! FAZE!!!!!!!!!! FAZE!!!!!!!!!!! |
may our lovely god grant you wisdom and knowlegde so that [in future] you will be able to make a reasonalbe statement |
ty okute and demo its a nice song and i love it |
mp no b musician make im go find another thing do |