Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:13pm On Sep 18, 2020 |
NegroAcheiver: So these schalke 04 players go still collect salary laidis after this match.Chai Oluwa God. wetin be scores?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:12pm On Sep 18, 2020 |
Napolito: na u I go ask baba baba how tomorrow go be na man need small money to take go journey oo tournament dey ground |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:09pm On Sep 18, 2020 |
oluwadabira111: Lol where do u stay? i dey lokoja like dis dino melaye town but i go move to abuja soon for the tournament  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:08pm On Sep 18, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:06pm On Sep 18, 2020 |
oluwadabira222: I dey ib oboy ee e far oo
u fit help me sell am send me the money make i buy new one na  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 7:48pm On Sep 18, 2020 |
oluwadabira222: I get one wey I no dey use but location matter  where you dey how e go be na i really need am |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 4:01pm On Sep 18, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 3:42pm On Sep 18, 2020 |
oluwadabira222: Which tournament bro? na one league tournament sponsored by NFF abeg u get boots   |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 2:21pm On Sep 18, 2020 |
napolito awfa na
wetin dey for your boy  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 2:20pm On Sep 18, 2020 |
who get stod football boots wey he no dey use again make he dash me na make i use am participate for this tournament  youngcee oluwadabira111 corbin sportfx |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:20am On Sep 16, 2020 |
youngcee: Till thee kingdom comes, u won't see any funder.
Aka gum  bet9ja shop no dey kilon she e gan |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:15am On Sep 16, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 7:21am On Sep 16, 2020 |
200 funding, for 200 mtn airtime Anybody    |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 7:16am On Sep 16, 2020 |
Z97L7NR
54 odds
cc: napolito remix this game and play |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:32pm On Sep 15, 2020 |
wallexbaba: I pray they win  if you cant smell audio when its glaring like this how u want take smell success  and u don old for this thread oo |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:51pm On Sep 15, 2020 |
[quote author=KaiHavertz post=93964486][/quote]I never get your time
Make I hustle first |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:46pm On Sep 15, 2020 |
KaiHavertz: Pusk in mynd 44 Dom inique  200 funding, for 200 mtn airtime Anybody |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:41pm On Sep 15, 2020 |
KaiHavertz: even betpawa no go fund u for free.
discard dix ur stingy mentality! Abobi get the Bleep outta my mention Before I call the mods  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:36pm On Sep 15, 2020 |
200 funding, for 200 mtn airtime Anybody  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 4:13pm On Sep 15, 2020 |
Binance:
Don't get sorry na bigcee i want thank not you
bigcee tanx man |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 4:09pm On Sep 15, 2020 |
binance tanx bro safely delivered |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 4:09pm On Sep 15, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 2:19pm On Sep 15, 2020 |
bigcee: Drop ur number make I dash u 200mb MTN tanx bro |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 2:15pm On Sep 15, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 11:08pm On Sep 13, 2020 |
NegroAcheiver: Omo senator today red anyone how ooh.Alabi go run mad jazz early mormor to use waylay we punters oooh.Chai people suffer today no be small. omoh me i dey enjoy my vacation first  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 10:44pm On Sep 13, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 4:58pm On Sep 13, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 4:49pm On Sep 13, 2020 |
DeckeyLyrical: As I beg from Thursday reach today for person to lend me 5k make I pay 8k, na so see one 800 naira for my aza. I use knack morning game and God just blessed it.
Make somebody invest in me. Make I do and return his capital invest in yourself b4 i slap u for nose  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 6:35am On Sep 12, 2020 |
Napolito: I'm with u brother. Good morning na so my nigga make we see how season go take start first 20 odds no go hard me |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 6:33am On Sep 12, 2020 |
yellowgarri2: Quote me with your bet9ja id for crumbs before 4am today 4am wey people still dey bed abeg drop something for me mastermelaye 9515865 |