Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 10:53pm On Dec 07, 2020 |
khingTony: Why you come dey request for 500 naira funding na Abi you want go back to village? xmas don come I dey find small change |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 10:48pm On Dec 07, 2020 |
Bunsenbun: not yet..I want to win 1m from him before this year ends..i guess i was just lucky today.  help me fund my bet9ja acct 500 in exchange for airtime abeg |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 10:45pm On Dec 07, 2020 |
khingTony: Alagwu hwfa na
@Melaye I think say U dey the village wey Alabi send you go, hence your ghosting i just dey comot for village |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:36pm On Dec 07, 2020 |
ThreadOwner: Taah! You ain't therealprophet.....prophet na johnny26000 aka Iambloody.
who are you? ask your grandfada piggyvestashawo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:30pm On Dec 07, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:23pm On Dec 07, 2020 |
ThreadOwner: I did not cuss you. I said the truth, and if the truth offends you - ntorr 
Take ur gay ass to the dogs, iranu. the 2 of una dey mad Both of u should get the Bleep outta here  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:20pm On Dec 07, 2020 |
Melaye: Who go fund me 500 in exchange for airtime Nobody dey here ni abi wetin dey happen sef |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:05pm On Dec 07, 2020 |
Who go fund me 500 in exchange for airtime |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:32am On Dec 03, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:44am On Dec 03, 2020 |
Tolu131: when last did you enter here with that moniker,
Jerrythacrumbie. This small boy u no want get respect again abi |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:21am On Dec 03, 2020 |
Tolu131: Gambling gives HOPE
that HOPE you have after staking that you will win money is the thing that gets people addicted.
For you to break addiction from HOPE, is impossible. Tolu Come share me data na |
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 2:19pm On Nov 25, 2020 |
Make psn epp me with 200 fory sportybet na make i use am take claim this promo gift na  |
Business › Re: Getting A Loan On Nairaland by Melaye(f): 9:11am On Nov 22, 2020 |
BadBullet: thanks man highly appreciated but I no go try am I no want put myself for high BP  piggyvestashawo fit borrow u na big man e be  |
Business › Re: Getting A Loan On Nairaland by Melaye(f): 9:05am On Nov 22, 2020 |
|
Business › Re: Getting A Loan On Nairaland by Melaye(f): 9:00am On Nov 22, 2020 |
Go carry 10k play 20 odds bet9ja and thank me later  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 11:06am On Nov 14, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 11:05am On Nov 14, 2020 |
richmanrichard: 949995 richmanrichard. bet9ja. abeg who fit drop crump for me? richman wey dey beg for money Pauperrichard |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 10:37am On Nov 14, 2020 |
piggyvestashawo: Christmas dey come 
Senator anything for me? my man no worry palliatives dey road As the chairman of Palliative association of nairaland I declare today Crumb mining day  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 10:31am On Nov 14, 2020 |
Tolu121: you think say i be chiefheywhy wey never win anything since 2019. oboy I fear that guy the day e start 3 odds challenge all the games red like tomato |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 10:10am On Nov 14, 2020 |
Tolu121: carry that your guy commot for here
That guy just dey here dey waste person money on villagefied tips u don' ever win bet so Tell me the truth |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 9:38am On Nov 14, 2020 |
piggyvestashawo: just stick with only the mertens game adhawo my nigga whatsup na U still dey find money like dis  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:00pm On Nov 13, 2020 |
NegroAcheiver: Big man you just dey burst in and out, how level na. Come show your guy way na. Ma guy level no pure oo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 7:12pm On Nov 13, 2020 |
Tolu121: Before i could place Sierra Leone win or draw
They scored ... the Thing vex me die
I come use vex carry them to win  ala I is not yet done with you Small boy wet dey use him ova money for shop to play bet |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 6:26pm On Nov 13, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 6:26pm On Nov 13, 2020 |
youngcee: tinz soft o...I dey see ur update for facebook o..u just dey enjoy life. u sure say na original update u dey see so |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 6:16pm On Nov 13, 2020 |
youngcee: Long time.. My nigga how e dey be na
Ndewo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 4:36pm On Nov 13, 2020 |
My people awfa
Ewuhausa001 Corbin Oluwadabira111 Ab0bi Bestmutiu Negroachiever |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 3:55pm On Sep 24, 2020 |
Dundalk: Credited me boss drop ur aza asap |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 3:53pm On Sep 24, 2020 |
|