Melly245's Posts
Nairaland Forum › Melly245's Profile › Melly245's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
Joyfullmama:hmmmmm mama I suggest you let it go make you no go raise dust for nothing,do their chat arise suspicion? so you won't abuse the fact that he allowed you checking his phone just let it go even if you ask him he is not going to say they have anything. take your mind off it, don't be so anxious to check his phone just concentrate on your child. |
bez:congratulobia |
[quote author=Adorablewifey post=44709166 To all my able fashionista mamas una too much see as una massacre the topic like sabi mama wey una be. for mamas in lagos looking for tailors lam a fashion designer in Okota, because I know say the trailers and truck wey some of us dey push no b small one,we can come and get the material and deliver to you when we are through. we deal mostly in women native: skirt and blouse,gown,tops,igbo blouses,casuals.a trial will convince you.you can reach me on 07060916960 #June mamas how market |
double post |
double post |
hajarahbadmus:Greatly present, I don't know if my baby is shy abi na watin sometimes wen I wake up in the morning I go dey find the belle,na so e go just flat,I went to the market on Sat. And some one was asking u don born? I was like u no dey see d belle for here and I so much wanted a big bump u no go even blive say I don reach seven months. In all I thank God am healthy and baby is kicking fine. Congrats to all the new mamas, and welcome to new beas,it will all end in praise Cos I might be MIA tomorow let me show my bumpie
|
where are the cuties I no see pinsure ooo,abi na my phone
Ok DH decided to give us a shot, my cutie in the making
|
[quote author=JUMAYIN post=44057707][/quote]Ok am team june EDD according to LMP is 23 june The Lord is our muscle... Mmmm pls mamas help me with male English name and meaning ooo na that stage I dey now can't just lay my hands on any |
Pls mamas see me ooo, I decided to do some clean up today, laundry and the rest ,and I ave been resting since I finish by 1pm am surprise to wake up this evening and I started feeling so much discomfort down der, and I even had some whitish discharge am really worried cos am just 26wks 6days,am still feeling baby's kicks.should I be so worried |
My people, my people how market na, I can see God is still in the business of doing good cos e dey show for una borr #team june I hope say all is well. May God see us through |
Brownsmoothie:Ok oo tnx |
Pls sabi mamas I have a kwension. How many weeks gone are u if ur LMP is 16 sept.2015 cos every ANC wey I go I dey get new week I don confuse |
nutigal:Congratulobia |
Brownsmoothie:Ok congrats to you, I went for ANC yesterday too and the doctor was saying I would do a test at 26 weeks to eliminate any room for gestational diabetes cos my weight is on the high side I hope it comes out clean |
All this our DHs eehn, na so my hubby go dey use me compare ooo, e go say I see women wey carry big belle dey jump bus, dey hawk, dey go market. I no even mind am I surprise sey e wake up do all d house chores on saturday, wash cloth, clean house, since den na so so complain if no b e back dey pain am na im thigh or na neck, till today I still dey massage am everyday, na now e come dey say u dey try ooo, I just dey laff. My team June mamas how market? Has anyone checked the sex of the baby yet. Make God see us through oo |
All this inlaws matter no be here ooo, I been think say na only me oo, my brother inlaw and e girl friend sister nai b my wahala, no b e girl friend ooo, e girl friend sister. Anytime wey she just reach my house the first tin to shout na Okey I dey hungry ooo Bfore you say jack she don enter kitchen then all my food is in trouble. And me wey sabi cook like say I dey do party,she go eat am finish leave the plate for me comot, if I cook dish soup for freezer if she come see am she go just carry one dey go. and nobody go tell me oo or ask for permission na if I carry my big belle go make I go chop or serve DH I go begin see surprises. I just dey look dem dey laff. that was how his last girl friend went into my pot served food I made for my husband and ate everything I wan mad that day. I can't even tell my Dh all this thing because he is a no nonsense person. And if he strt having issues with his brother my MIL go feel really bad she is d best woman I have ever met and having lost 2 grown up children I dnt want her hearin all dis kind of complains. Talking abt d devil she came dis evening chop my rice,beans and plantain drop the plate clean mouth comot,then every body come dey look me for face dey expect nite food I just carry my laptop go sidon one corner dey watch my korean film. Na persin born me too I no kill my mama. My sister don laff me tire persin wey sabi cook wat do u expect. Sorry for my long torri, I don dey find who I go tell since |
Omaibaji:Ok ooo welicome |
Omaibaji:Hmmmmm omaibaji are u from ibaji? Agba ooo. |
hajarahbadmus:Ok Amen |
Clears throat for this announcement cos network has been messing with me. I trowey salute to all the shareholders, CEOs, lecturers, Drs, my senior sabi mamas wey sabi everything, I don land like landrover,abeg make una open file for me and send d account number sharperly because I no wan dull at all. Team JUNE na im I be ooo 20weeks+ God dey. No morning sickness, no illegal cravings, no sleep walking, I just dey gidigbam. "Cos the gift of God maketh rich and adds no sorrow" OSINACHI |
Ok I have contacted servant vic and he asked me to come over by thursday next week, will anybody be going there on thursday from oshodi so we can go together I dnt like going to where I av not gone before alone |
Hi everyone pls how do I locate pastor vic deliverance center from okota? |
amor4ce:Your contacts pls |
amor4ce:Ok thanks do u know how we cn contact an ifa priest |
..... |
Hi is it for female or male iam a female tailor that make female traditionals here is my contact arrymelly@gmail.com or 07060916960 |
Hi its a lovely thread you have here I really appreciate your efforts the lord will strengthen you. Am looking for a job in fashion and designing. I cut and I sew women clothings but prefare cutting, or where I can teach on pattern making. Pls recommend I'll be looking forward to hearing from you. Thanks Ma,am |
for sale itel android phone 8Mp,8GB memory @10,000 only contact me on 08036321336 |
learn how to make trendy Nigeria dresses,tops, Igbo blouses, jackets, and bridals in the comfort of your home. from Mondays to Friday we provide home service tutorials for 3 months any where in Lagos. You can reach us on arrymelly@gmail.com .08036321335,07060916960. Thanks |
rdesigns:yes iam I stay in okota lagos |
Hello Everyone,