Menix's Posts
Nairaland Forum › Menix's Profile › Menix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 305 pages)
D reason u nid to place a signage on ur windscreen warnin potential thief.. "BEWARE OF JUJU" |
Omo dis bending go tight 4 my water bed.. Abeg OP. U get her contact.. |
Its obvious d guy is Doro Ego. Go ahead nd marry him cous I did wait 2 remarry u.. |
Chaii ur own don pass maga, u b muntula.. Abeg invite her com, bleep 2 yrs bleeping nd carry her go bank wiv ur expired ATM. Buh if she refuse I don't nid to say more.. |
Shez even lucky to survive, is she a dick holder? She even get luck say she no meet 1 weyre wey go naked com naked her join.. |
Buh u blive in Kwaf, cous u look kwafable.. Jst PM mii... |
folu4real:I know it might b harsh buh a cheating wife deserves d firing squad instead of doz innocent soldiers. |
barcanista:Amen!!!! |
O boyeeee!! See birds of same feather jst like their General.. I fink d party sef is made up of semi illiterate pple... |
Sisi e b lik say nah Dragon kiss dis ur spouse dey give u.. Lik d below bah..
|
Is it d usual 2yrs contract? |
I pray it torments her to her grave.. Wat on earth was she thinkin, knowin shez married. If she was not caught, she wuld carry on nd b feeling "James bond" Wat a gr8 man shez got as husband, I blive dey ve got kidz nd d man aint ready to sacrifice d happiness of doz kidz by doin d rite thing. OR D man is goin to up his game wivout fear of being caught. |
Brozzzzz... U b tank engineer? |
@OP.. I blive u re a newbie to 9ja galz cous if u aint u shuld not b askin doz queshion.. Delete her contact straight up.. Suprise som dude still allow headache frm female folk... |
O boy dis mohammed go sue u 4 Libel oo, beta go ask dat Australian negotiator watin Ihejirika do.. |
@OP.. D person wey do u this go die of hard e-rection... Y is it dat village pple kip following som nairalanders... |
OP... Don't mind all dis jealous pikin... Jst go get ur self a litre of Acid, it fries faster.. |
Com mk una no dey tempt mii ooo cous I will shoot both legz... |
emusmith:Guy if dis aint a faceless forum, I swear to God pple won't go around insulting cous lessons wuld ve been learnt. I guess d rule u talkin abt applies only to d aggreived? |
if ur name is listed nd u aint virginus, pls consider it as an error on d part of d OP...... |
Long live my mentor 2pac Shakur... Free our sis Obama!!!! |
Lemon12:Wow mii an i-diot... Buh I think ur mum is d i-diot who trained mii.. Abeg carry ur smello go village go find ur kind.. slowpoke. As if ur husband to b in d nxt life can stand to my face nd call mii i-diot.. |
temmyoung:Pls re u within school? Wanna kno if u culd help mii check d list 4 Arch. |
D number of their dead body is determined by d number of vultures seen hovering around.. Ajuju ndi Nmuo... |
atundeola2020:Pls. Where did u see it. Remember goin to der offix last 2 months to verify when such rumour arised. |
KLand:U find such traits almost every tribe buh am jst saying diz wiv experience I ve got. If I start givin u my experience, experience frm neigbours I swear ur phone go catch fire.. Buh @ same tym dey ve got som luvly 1's cous I might end up marrying frm there. |
Nigerian army nd boko boiz re abt 2 act Nigerian version of 'FURY' |
7 woods I.e 3+4= 7.. Buh diz ur topic ve been thrashed out already on diz forum... |
As a palm wine tapper my wife tapz it better.. Nd If a woman shagz u, u wuld kno dey re better.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 305 pages)