Mercysamuelson's Posts
Nairaland Forum › Mercysamuelson's Profile › Mercysamuelson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)
Exousiang01 No one is asking you to wait for a woman to make contribution You obviously don't understand what true marriage and partnership is. Person wey never marry sef want dey give advice. Wetin we dey talk be say woman money go always be dem money no matter how much dem love you. Person wey no fit feed e self no fit feed another person. |
Exousiang01 That is why you marry a woman that syncs with you, a woman who will you partner not just a wife My kind of person dey different. I dont wait for a woman to make a contribution or support force her to support. |
Exousiang01 It all depends on the type of woman the man is married to. If na my family e go be N5m but I never marry Wait until den. Women no dey joke with dem money no matter how much dem love you. |
Na #4,000,000 dem still get. Women no dey count dem money as part of the money meant for the family. Na the husband money dey always count in a family. |
0 |
Thank you, Ghana. Anybody wey do anyhow go see anyhow no matter the tribe. |
Lagos State stays in work mode 24/7. |
E DON TOTALLY FINSH. |
Heffalump Who told you the two senators are lovers? I don't think she has yielded before. It doesnt necessarily mean that they were dating, e just mean say nobody fit see wetin dey between dem. |
These two people na the human version of Tom and Jerry. |
anonimi If anyone is moving to the other ones, then how will Tinubu succeed where Obasanjo failed- getting a 3rd term as a prelude to life president like Biya in neighbouring Cameroon? Why do you think that Tinubu has been going to France repeatedly instead of Britain? He is being trained to be a full blown dictator. Your thought. |
Hmmm! APC making waves every seconds of the day. Why no one dey move go the other ones na? |
Peliman If it's Yayi the guy na talk and do pple of Ogun West can attest to his matching words with actions everywhere infrastructures come and see. Yes o. Na so e dey do for Lagos den. E be one of the senators wey I like. E always dey do that. |
First is my WhatsApp then my Gmail. WhatsApp might have some emergency messages which I need to quickly attend to while my Gmail gives me information about my Job and other mails. |
TRUSTEDGUY Clearly you are in the US Yes, I am. Here where I live in California, Rent is $2500-$5000. So, you no fit dey boast of having $1000. Many homeless people full the country, so it's better there if you don't have the means to make more money here. |
And e still never mature. |
OredoPikin2 U cant make 1.5million naira in Nigeria for good 2yrs if u are on minimum wage But in the usa u can make $1000 in less than a month on minimum wage there. Pls lets switch I pray God answer my prayers. Let me go to the USA and u return back to Nigeria. AMEN Do what's right for you since no one is asking you not to come to the State. Na your choice. Nobody tied you for there. There is freedom of movement as long as you get your money to do so. |
SmartPolician I'm guessing that this is just an unreal scenario because you cannot be in the US and he earning $1k per month. America is a country built on laws - Former President Obama remind Americans of that every time - and that sum is not even up to the minimum wage. Many dey wey no even dey get $1000 monthly for United States o. Enough wey no fit afford food self. When many no get work, how dem go see money and no free money for them like before. |
N1,500,000 in Nigeria because $1000 won't be enough for your monthly rent here in the States alone not to talk about other bills. Know that before you leave Naija. |
US own go pass Nigeria own if the data correct. |
Juliette5803 Chief priest parasitism is taking him places From shettima to macron Hope he doesn't embarrass himself and beg macron for money Chief priest don really try for life and e don make name for himself already. I hope you sabi wetin he dey do? Na you remain o. Remember say no matter how e dey low on money reach, e go still get people wey go lift am. |
She want go on the journey of no return. |
She go still wake to see the Divorce decree. |
Akalia Wish God will use this man to disappoint BAT at the 2027 polls. Na why God no be man be dat. sit down there dey wish. Those people dey fulfil their dream but you dey there dey beef dem. Its never too late to start working towards your dreams. |
bdon123 U really do underestimate northerners. Lets not argue too mch....i will come back to this in a few weeks. Hope you dey watch! when I said Tinubu is a master strategist, you dey talk. its few weeks now since we talked about that and I hope you can gradually see for yourself. |
Osimhen 2 |
Any link to watch the match live? |
Frontend American black men can never marry a granny because of money Dey play. No be the same America wey we dey? Una go just dey talk wetin una no know. Just go any stores make you see for yourself wetin many of dem dude dey do to fit live. Many of dem with dem Grand mama's. |
Na dem dem. No other but dem. It's just crazy. |
Every Nigeria matter no get one-week solution. E too plenty to talk about. You no fit fix Nigeria like that. E go take gradual and continuous process. The worst part be say, the same government wey people dey talk bad about now go fit even better pass the ones wey we go get later if care is not taken. |
ambale So the millions whose purchasing power have been decimated and still will be taxed harder don't know too right? I think you are one of those people who doesn't know. |
He is actually right. Tinubu's Reforms Have Stabilized the Economy. Only those wey know go know and those wey no want know no go ever see any good in what the governor has said. |