Mercysamuelson's Posts
Nairaland Forum › Mercysamuelson's Profile › Mercysamuelson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)
destinychildolu Did you see any Edo State person there? Abi eyes dey pain you? How will a northerner give scholarships to southerners Go check #23-#26 from the list. Those are the ones picked from Edo. |
Many of dem go still crash enter APC. If you know you know. |
Nackzy I just hope they will react to insecurity issues like this Dem no fit react to that one because na their handwork. |
Which one be Tansian university again? |
samsegs This response got me rolling on the floor...🤣🤣....it include the land sef...🤣🤣 No mind am. Dem go think say build house na moi-moi |
SmartPolician Global investors, my foot! I know that his dr has already scheduled an appointment. The age limit for being president in Nigeria shouldn't exceed 65. Nigeria deserves young and strong leaders As your name talk, you still no dey smart. You just get eyes but you no dey see.... |
What many Nigerians don't understand is that Tinubu is not who is to be blamed, but the State governors who receives allocation but had refused to put it to work. |
I hope she no go start crying when dem tell her make she carry her business comot for Nigeria! |
Make she go clean am up if she wants someone to employ her or she rather create her own business. Na who force her make she do am? |
He's not a politician and he's not going to act as one. He's a businessman and he has his business to protect. |
Kobojunkie GasBuddy says it's 0.60 cents more than it was since the last time I bought gas before the war began. Location also matters. 🥱🥱🥱 Yes sure, location matters. Gas price has always been on the high here in California even before the war. Arizona which borders California sells gas for $2.56+ and It's been $4.50 here. My premium is $4.75 before. |
Kobojunkie Oil prices are down now. So, maybe she can stop crying now. 🥱🥱🥱 It's now $5:53 as at 1am when i was going to work day |
Kobojunkie That's $5.80 per gallon. There's public transport for convenience. 🥱🥱 You think say na everywhere public transportation dey for California? If you no get your private vehicle, na to remain for your house. |
Gas in California has always the on the high. I have been buying premium for $4.75 per gallon since 2024 whereas it is $2.50+ in some other states. |
Sannisege Hope they all have PVCs to vote in Nigeria. people wey no fit travel go anywhere go vote. |
I overheard that twice while sleeping when they were discussing and they were reminding themselves of taking some pills regularly and she said to the other, "We should be careful not to get pregnant". And right after the second time, I got up and I said "You don't wanna be pregnant but you're both married to them and promising them kids? |
Dis one still remain for Nigeria. Person wey believe him fit believe just anything. E never see way comot for Nigeria abi dem don collect e passport? |
bdon123 I will luv to hear frm u I hope say you still dey watch o! When I talk say Tinubu know how to get the northerners, you talk say I dey underestimate therm. |
sammsimm Is funbara on the list? Let me check well Is funbara on the list? Let me check well He is on the list #44 |
NDLEA and NDDC 😁😁😁 |
RichBoy247 Confusion in the camp of the enemies. Shey Obidients go sleep this weekend? My brother, there is no sleep for the wicked. |
Na only you sabi wetin you mean. Every mallam with e kettle. |
Chinonye2022 What is happening between atiku and obi supporters i just dey laugh one says obi or nothing the other atiku or tinubu continue is like 2023 lesson una never learn am finish one thing is certain if tinubu wins na obi supporters go suffer attack pass from Apc supporters so u people should think election is fast approaching my best bet is Atikuobi or obikwanso anything other that those kombo na sara sapaa tinubu na old taker for politics en say bi the game No mind those ones. dem never get dem bearing. Na Tinubu all of dem go still vote for come 2027. |
Penguin2 Government of the Yoruba, by the Yoruba and for the Yoruba. They should continue, it’s their turn. And when e go reach una turn? |
Hungry man... Na all of dem want rule una for Nigeria. Wuna never see anything. |
O fẹ́ lọ fi aṣọ pẹ̀npẹ̀ lọ r'oko Ọba. Giving the country a bad name from different angle of their lives. |
Anyone who wants to go on a seasonal transfer should do so now before the transfer window closes and it is shut on them. Many of dem no just know which way to follow because of their greed and selfish interest. |
Na where Sowore supposed start be dis but na Presidency he dey aim. |
And the mumu people get mind to pay for such things? ![]() |
EmmanuelBanks Boss ablg which app you use for this conversion?? No matter the app wey e use, 800 Cedis? The money still no reach #120,000. The money wey go finish for road transportation from Ghana to Nigeria. E better go check how much be cost of things for Nigeria before e decide to enter road. |
800 Cedis? Money wey no reach #120,000. The money wey go finish for road transportation from Ghana to Nigeria. E better go check how much be cost of things for Nigeria before e decide to enter road. |
