Mercysamuelson's Posts
Nairaland Forum › Mercysamuelson's Profile › Mercysamuelson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 28 pages)
N1,500,000 in Nigeria because $1000 won't be enough for your monthly rent here in the States alone not to talk about other bills. Know that before you leave Naija. |
US own go pass Nigeria own if the data correct. |
Juliette5803 Chief priest parasitism is taking him places From shettima to macron Hope he doesn't embarrass himself and beg macron for money Chief priest don really try for life and e don make name for himself already. I hope you sabi wetin he dey do? Na you remain o. Remember say no matter how e dey low on money reach, e go still get people wey go lift am. |
She want go on the journey of no return. |
She go still wake to see the Divorce decree. |
Akalia Wish God will use this man to disappoint BAT at the 2027 polls. Na why God no be man be dat. sit down there dey wish. Those people dey fulfil their dream but you dey there dey beef dem. Its never too late to start working towards your dreams. |
bdon123 U really do underestimate northerners. Lets not argue too mch....i will come back to this in a few weeks. Hope you dey watch! when I said Tinubu is a master strategist, you dey talk. its few weeks now since we talked about that and I hope you can gradually see for yourself. |
Osimhen 2 |
Any link to watch the match live? |
Frontend American black men can never marry a granny because of money Dey play. No be the same America wey we dey? Una go just dey talk wetin una no know. Just go any stores make you see for yourself wetin many of dem dude dey do to fit live. Many of dem with dem Grand mama's. |
Na dem dem. No other but dem. It's just crazy. |
Every Nigeria matter no get one-week solution. E too plenty to talk about. You no fit fix Nigeria like that. E go take gradual and continuous process. The worst part be say, the same government wey people dey talk bad about now go fit even better pass the ones wey we go get later if care is not taken. |
ambale So the millions whose purchasing power have been decimated and still will be taxed harder don't know too right? I think you are one of those people who doesn't know. |
He is actually right. Tinubu's Reforms Have Stabilized the Economy. Only those wey know go know and those wey no want know no go ever see any good in what the governor has said. |
amutah08 Bandits, and kidnappers now run around Abuja. Abuja need more than those solar now. You can't be mounting solar when armed robberies are increasing. Yes, na true talk be dat. If no security, all dis solar go dey waste. Government needs to balance everything. Make dem try secure people's lives. But all in all, he still dey try with the projects wey e dey do. |
A confused man in a totally confused state. E want do everything. Na so e go still lose again. |
Workaholic. He is actually trying his best. At least, he is better than some other ones. |
bdon123 U really do underestimate northerners. Lets not argue too mch....i will come back to this in a few weeks. It's okay if you say so. This is politics where there is no permanent friend. |
bdon123 Who wan bet me...tpain go appoint SW as inec.He is scared n d runs has jst begun.Wen i tell una say dem no dey do election na announcement dem dey take decide una go argue You really don't know much about politics. He doesn't need a South Westerner as Inec chairman to win 2027 election. He's wiser than you think. He can appoint a northerner. All he need to do is make an agreement with them on 2031. He is a master strategist with support from many northerners you don't see in the news. |
And which his government is this man talking about? I hope it is not the one he had been pursuing since 620 B.C.E? |
ADC wey no get bearing. Too much joke... Party of losers. |
These two and many of their followers are in severe pain. They should wait till 2027 when Tinubu go finally retire dem. |
Bobxin You dey use AI dey comment for nairaland? That's gross abvse of artificial intelligence. 🤸🏿♂️🤸 E be like say something dey worry you and I hope say you don get the audience wey you need. |
This tragedy is heartbreaking—the sudden loss of nearly an entire family under suspicious circumstances is devastating. The story raises serious concerns about food safety, trust in healthcare, and community conflicts. Allegations of poisoning and negligence highlight the urgent need for a thorough investigation. Families should never face such violence or questionable medical practices. May the lone survivor find strength and may the victims’ memory demand accountability. |
Gas wey no tall at all. Na today e know say na him no tall. |
Trespassing on people's property. Anyway, that is just a skit. |
He whom the gods want kill, dem go first make am go mad. |
Zeekzeek They need to do thorough investigation and arrest the culprits. We need Peter Obi as president come 2027 to stop these rub,bish in Nigeria Yes, just as he did in his state. |
If you don't want the stress of chasing someone for repayment, consider giving what you can afford as a gift instead of lending. This way, you avoid potential awkwardness and focus on nurturing your relationship without financial expectations. |
adedayoa2 Congratulations Toke, omo na a toh oloruko o, Olorun awo, Olorun adasi. Amin!!! |
cezarman I think so too. Nothing else to type for the remaining characters Which uncomfortable? Person wey dey speak Yoruba. E don tey wey e don dey come Naija. Now, dem don fully relocate to Nigeria. |