Merlin2oo's Posts
Nairaland Forum › Merlin2oo's Profile › Merlin2oo's Posts
why this people they behave like this .bleble go don cry tire,bleble we pray say no bad thing go happen to u for thier side |
I nid ur help badly.....I bought a symbian phone E71 it iz downloading fine..bt d problem i hav iz dat each tym i want to install d same App it will be telling me replace..4 example i hav 2go version 3.05 nd i want to install version2 in my memory card...it will tell me replace wit version3.05.... plz help me Previous Mess |
General Garicks: What of those 2 gals doing special pose with himthat is wasila and baraka the daughters |
agbalumo in my part of the country |
so so sad, may the dead Rest in peace |
Grego3: I think if dey chose their Africa place of ancestral link, Lagos-Nigeria should b.... Na slave trade carry their parents go US.so you know,that dem be typical yoruba girls,thier sister wey die about 6yrs ago na yetunde be hin name |
HBD TO THE PROFFESSOR OF FOOTBALL |
That a lie just load abt an hour ago and i was given 10mb |
My X2-01 is giving me a lot of problem,he use to flunctuate whenever am browsing with it by offing and onning itself, what should i do |
habayommy: MUMU odeeeeeU are fool for calling us mumu odee at least we dey garner with all your trophy you still dey operate in loss while we dey garner profit every season (olowolaiyemo) |
