Mesopotamia's Posts
Nairaland Forum › Mesopotamia's Profile › Mesopotamia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 65 pages)
Mikebis: u don 4get say na quivah bot poff poff 4 us dat day,wen u de die 4 hungryand u don forget sey na sadeluv buy bread 4 u dat night when hunger nearly made u craze |
Mikebis: i no sabi am againchai!....and u dey go church!.....walahi,i still get hope pass u for heaven. |
Mikebis: ma ba ye mi je jo,if i talk nw hmm hmmtalk |
Arlex: don't worry abt dat i just need an insight, moreover Ur oga @ d top will categorically accept whichever one u say.i hear u |
Mikebis: lord GOD ALMIGHTYEARLY IN THE MORNING |
Battery level:15% |
Arlex: Gud afternoon to all da mas nd sirs in d rum. Wen will ui release d admission list?i don't want to say one thing and my oga at the top will say another. |
Mikebis: abajoshey naxo u broke reach ni?....u no fit buy cheap BRUTE |
Mikebis: holyholy |
Mikebis: sowie o,fly enta ur nose nino be d hausa perfume wey u use dey smell ni |
Mikebis: we av dffrnt kind of spirit..did u min evil spiritholy |
Mikebis: we are ur husbandsss,any gurl wa de here,na we guz b dem husband#gbam..i rest ma caseminus me coz i'm gay and also Gynophobic/heterophobic. |
Taylor184: lol...hope say u go soosi 2dae shaof course....i'm filled wif d spirit.....#SpeakingInTongues[Russian] |
Mikebis: *luking at mesopo face*du we luk alike..meanin u are tom nd am jerry,u go de do me bad..haah no waymake me and u no be ni room mates ni...,u go suffer coz na so so mischief i go dey do u.....nobody go teach u b4 u vacate d room 4 me. |
dapsondou: Mesopotomianaxo bro |
Ifyx: Abeg nl guyz nd galz drop ur 2go ıd or sımply add moı up @ifyx16... #antıcıpatıngoluwasinzu |
Mikebis: eela*tongue*am no more a science studnt,am nw a collegd of medcine studnt,ui don gv me admssn,ma ba ye mi je jawechai!....smh for u. |
Taylor184: Big shoutout to everybody here...oga mi,i telescopically sight ur center of mass with my AK loaded with 300 winchester magnum cartridge. |
cleverj01: Ahahahahaha! Y do u hate me dis much na?give me a reason i should hate u....u knw i can't do dah. |
olalerey: Amen o i pray we al knw our fate by dis tym tomarow o nd may almithy GOD make us al hapi.......partakin to shaye or no shaye til den we go wu shaye passamen....till then. |
Mikebis: yepa..dat hot,wat dat 4,am hungry na#Olojukokoro |
Mikebis: e.gscience student! Can't u jst comprehend diz simply sentence? |
Mikebis: mouth open*troat clearing#SlapsNeck |
Mikebis: if u take d responsiblts,dos dat mins u lovn dy naibor dan ur selfkinda.....u knw leadership takes alot of responsibilities,sacrifices and self denial... |
cleverj01: Hmmmm! Wo's responsible den?ionknw....should be sum1 else... |
olalerey: So wen wil u eat ammake u.i offer us adm first,then u go knw sey i shaye pass u....na to dey tour d whole buka and beer parlour wey dey ibadan. |
cleverj01: Its sunny here in Abj!oh!...i almost forgot u live in a modernized desert. |
Akby: *cyclops things*.... Fire of lifeme:hello 911 receiver:yes....hw can we help u? Me:yes...i'll like to report a murder.A dude jst killed my vibe. |
Akby: Peeping things#PokeHisEyes |
olalerey: Definitely i had , i done remain ur own 2 o#lolnaxo |
Mikebis: den JESUS says nd i coat"love ya naibor as ur selve"ma fellw broda y u complainingthe bible said "love thy neigbhour as thyself" AND NOT "love thy neigbhour more than thyself" |
cleverj01: Ahahahaha! Oluwasinzu plz dnt get me cracked up dis sunny afternoon! nw am convinced dat u'r d 1 responsible 4 all d likes on my post! #Cool thoughi'm nt responsible 4 d likes o......me sef dey find person wey dey like ma posts. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 65 pages)
