Mesopotamia's Posts
Nairaland Forum › Mesopotamia's Profile › Mesopotamia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 65 pages)
[quote author=Dr.'Hesjay]Sometimes.....a 'play' becomes childishness if not managed in a matured manner....!!. .[/quote]#Sage. |
DaizyJims: Make me sef follow yhur lead by entertaining masef wit dz contest as i dey wait for U.I to say somethingbe my guest. |
shakur07: yhu jes dey observe abi make i too join yhu jareh make we cee whu go marry * sorry date quivah @ lastabi na....na dah one sure pass......na to become coach/spectator after playing in diff league and winning diff championships |
DaizyJims: Chai! Cee as these guys dey fight over a gal...my ogas, na yhu oh! Na U.I cause am sha! Sinzu, abi wetin u see to dz mata?me don pass over the mantle......the ministry is marching on. |
MTN z been doing me strong thing since morning..... #NP:Pheelz ft Vector-Popular |
quivah: single and not searching unrequited crush communication network.!gbiiiish gbiiiish....KO |
quivah: the individual you are trying to reach is currently not available,please try again later.thank you!bad market |
azidon: Okay denlwkmd!....u try small |
azidon: La mami quiva la muja de mivida et ohid fact sey unilag never admit me to study russian no mean sey i no sabi small.......hardly will u see vowels in russian coz dia alphabet dif frm d normal one. |
azidon: My dear quivah! I thnk I get a crush on u. Do u mnd?can someone pls translate this to RUSSIAN? |
But this one wey NASU sef won/don strike nko? |
cleverj01: Ahahahah! Oga sinzu! Even though dey defeat una u no go gre talk na since u dnt av an eyes witnes here!lolz......why i go dey lie abt score......no be today odaz dey thrash us and no be today we sef dey thrash odaz......+ itz jst a warm up against a big one we gat wif MFM team. |
Kiingsolomon: definitely, d school of first choice is his dream skul. Mesopotamia, i wish u would be able to follow us do matric.by God's grace,i will. |
We won.....62:56 |
BRAINEE123: SMNODNOCif na dat one,no worry coz na ibadan championship i wan play |
Sniper4real: na science students get problem passfollowed by art |
BRAINEE123: guys dey vex oh! mouka keh? sinzu u dey hear missions?i dey feel una.....make una carry go |
Leystra: Dat of psychology give me 1million hope... In God I trust sha...84....why u no go get hope. |
[quote author=Dr.'Hesjay]I jst pray bds cutoff reduces oo.....[/quote]this old man too dey fear. |
Osasu99: Bro i don't mean any offence to anybody but but lets call a FISH a FISH the tin fit reach 70 oooand letz call a CRAB a CRAB the tin fit no reach. |
samdelaw: can't dey just balance it at 72i tire for dem o.....dia axe hit me sef.....if nt,i for no dey u.i thread nw..... |
[quote author=Dr.'Hesjay]I dnt think mbbs cutoff can b as high as 70.....[/quote]bros,no one knws.....nobody expected unilag mbbs cut off to be as high as 72.63. |
Lilly001: 2012/2013 Matriculantshmmm....philosophy=62.....really nervous.....make dem kuku raise am to 100 while the cut off remain at 50. |
Sniper4real: sha pack wella, pack cd wif it#coughs....u mean compac disc? |
oladoya: economists in the house good morning, first timer on this thread and Ayobami by name. Mesopotamia nawa for you oo. Your eye no even dey U.I at all na so u dey follow Unilag about. :Deconomists in the house good morning, first timer on this thread and Ayobami by name. Mesopotamia nawa for you oo. Your eye no even dey U.I at all na so u dey follow Unilag about.who no go wan associate wif d school of first choice..... |
Taylor184: o ye of little faith...help my unbelief oh lord!.....i knw u can do it......u dat made u.i nt to shortlist me out z still on d throne to perfect what u've started. |
Taylor184: o ye of little faith... |
Dat means dat i'm nt to be believe any info without evidence on diz thread again....na wa o |
Taylor184: brother,expect the list any moment from now!!!Cos with the release of the statistics by UI,d next tin dey will do is to release the listi pray dey don't repeat wah unilag did to me....beating d cut off mark and then giving me silly excuse of "wrong jamb combo" |
jj9ice: that means there is big chances for my guys that score within the 50s....................... thank God oooo, because i cant afford to miss u nii oooou mean me?.........#winks |
Statistics showing candidates performance of the jst concluded U.I post utme. *2 mbbs candidates scored 83%. *total of 7,767 were invited. *total of 7,064 sat for the exam. *703 were absent. *3,746[53%]scored 50% and above. *3,318 scored below 50%. *1 candidate of education management scored 15* source:Tribune newspaper,friday 4th oct 2013. |
Diz z one of d reason i'll neva fight anyone on diz page......I'm loving u.i thread more,day after day. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 65 pages)