₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,308 members, 8,421,260 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 06:56 AM

Toggle theme

Mhaydee's Posts

Nairaland ForumMhaydee's ProfileMhaydee's Posts

1 (of 1 pages)

PoliticsRe: Obaseki: Oshiomhole Is My Major Opponent, Not Ize-Iyamu by Mhaydee: 1:34am On Jul 27, 2020
It's just a pity some people don't have shame if not the same pesin wey waste 4years on top political fight instead make him dey focus on Edo prosperity and development of Edo him carry Edo people money go do primary election meanwhile pesin wey him dey fight na former governor wey be say no be I'm dey position you con go dey fight am sey you wan eradicate godfatherism meanwhile Edo people resources and money na him you dey eradicate only a fool and money monger will vote you In cause someone in his right sense won't vote obaseki
PoliticsRe: Projects Of Governor Godwin Obaseki In Edo In Pictures by Mhaydee: 10:28pm On Jul 09, 2020
It's a pity Edo people are blind or should I say not literate to watch their so called governor use government fund for political ambition

1 (of 1 pages)