Michael11stock's Posts
Nairaland Forum › Michael11stock's Profile › Michael11stock's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 34 pages)
Dexterax: Since you've chosen to make every encounter between us turn out this way madam, what else can I type? ![]() |
Agbalowomeri: Just passing byASHEWO EVERY BODY THEY CRY FOR OANDO U DEY CALL MOJO |
nitrogen: ![]() |
Agbalowomeri: Yes 1 for 1 1 for 1 ke you want add join the headache u sure say u no be vampire wey dey suck suck |
na only BULL period i dey no be my fault say oando go declare BONUS |
jamace: Chai dis people don give me uppercut with this reconstruction. I have always avoided shares with plans or rumours of reconstruction but this reconstruction of a thing continues to happen to me. Na wa o. oga jamace with your level of exposure don't tell me u enter one chance nawa oooooooo ![]() |
9free: E be like say you and Mercy don talk well well offlinenawa oooooo make una link me too, i fit no do the waka waka i go drop money but make una give me my return daily as danfo bus dey do. |
9free: Add Skyebank and you would have reflected my current port...hmmm skyebank? Hmmm still watching that stock anyway to know when to jump inside the train but it is a good stock also |
vgirl: i tot u would have asked me my cscs account number!!!WE STILL NEED TO TALK TO KNOW YOUR SCALE OF PREFERENCE HOPE U UNDERSTAND WHAT I MEAN SO WAITING FOR THE PM I AM SERIOUS OOOOO |
stock pick alert JAPAUL OIL UBA OANDO UR DUE DILIGENCE PLEASE |
Elai147: Smh ![]() |
vgirl: Mike how far! abeg no vex arrange me 200k units of Oando as i see say na obodo oyibo you there. Lolpm me your number dear now oooooo ![]() |
presiade: Bro, no vex o, hope no be Liberia you go so?HA HA HA HA HA SEE BAD BELLE OUT OF ALL THE COUNTRIES NA LIBERIA U WANT MAKE I GO, IT SEEMS U BE LIBERIAN SO YOU DEY ADVERTISE UR COUNTRY LOL IF YOU LIKE BUY ME 1M OF OANDO I NO GO COME ![]() |
LAST WEEK I WAS SHOUTING THAT THE NEXT STOCK TO BUY IS JAPAUL SOME PEOPLE DEY LAUGH ME HERE, NO PROBLEM I WONT SAY ANYTHING AGAIN CHEERS HOUSE GOD BLESS US ALL, I MISS ALL OF YOU, BECAUSE RIGHT NOW AM OUT OF THE COUNTRY FOR SOME THINGS. |
Elai147:ha ha ha ha ha funny man, hmmmm she no want nestle, she no want ferari , she no want material things, but she say na my love ooooo lol I never see this kind love before oooo hey baby u go killii somebody ....lol STOCK PICK ALERT JAPAULOIL THANKS HOUSE |
myjoy08: Sir, Anything like what? I assume is CASH! vgirl our number one enemy be this ooooooo why you dey mention cash now ![]() |
vgirl: i dey what up? Just observing.HMMMM THAT IS COOL MY GIRL, I JUST WANT TO KNOW IF YOU OK AND HOPE YOU BUYING WISELY? YOU TAKE GOOD CARE AND BE COOL OK VGIRL MI LET ME KNOW IF YOU NEED ANYTHING ENEMIES BACK OFF ![]() |
feelamong: hehe! japaul wey area boys for bus park don loose him tyres finish,,... RAPID RESPOND SQUAD DON ARREST ALL OF THEM, WE DEY FIX THE TYRES BACK BRAND NEW ONES WHO IS COMING WITH ME? |
YOU ALL KNOW THAT I DONT SHOUT TOO MUCH NEXT STOCK PICK IS JAPAUL OIL I DON SHUT UP VGIRL HOW ARE YOU DOING? |
MorganCapital: Top 5 stock picks for this week.IS THIS MORGAN? ![]() |
Dexterax: "In the spring, at the time when kings go off to war, David sent Joab out with the king's men and the whole Israelite army. They destroyed the Ammonites and besieged Rabbah. But David remained in Jerusalem." na question i just dey ask hmmmm Good luck this week bro ![]() |
4dchairman: 4dchairman: Impressive half year result from wema bank,pre tax profit of NGN 1.7 billion. Personal recommendation-HOLD.Fair value of share NGN 0.98. Do your due diligence ,all the above assertions cannot be guaranteed as tools for making investment decision. Good morning my oga how your weekend? hope those ggirl no tie u down ![]() |
Hello house welcome to a new week, may we all be successful in u do Amen. Stock picks Are Wema bank Diamond bank Oando Eterna Wapic Pls do ur due diligence thanks |
gabscity: u must be Pboy! Pboy is here don't deceive her lol |
Vgirl don't open ur inbox ooooo dey want to see all the mail have been putting in Dragon king let mercyli catch u tomorrow for marina ![]() |
lancee: Ended ENDED KE WEY ME THE CEO NEVER CONNECT STOCK DEY BLEED SOME PEOPLE DEY WAN CONNECT MUMU CONNECTION MTHCEWWW |
nitrogen: just they look ![]() |
Dragonking: Once oando rallies today, i know bigass will be very happy and she will give it to me this evening in the bedroom as if today is her last day on earth.. you wish cos merci dey with myjoy08 now ![]() |
Sierra Leone has launched a hunt for a woman with Ebola who was forcibly removed from hospital by her relatives in the capital, Freetown. Radio stations around the country are appealing for help to find the 32-year-old who is described as a risk to all. She is the first Freetown resident to have tested positive for the virus. The virus has killed nearly seven hundred people since February in three West African states and has remained the world deadliest outbreak. Meanwhile, Nigerian health officials say a Liberian man admitted to a hospital in Lagos, who was quarantined, has died of suspected Ebola virus. Reports say, patients infected with the virus have little chances of surviving |
myjoy08: Madam B, anything the matter?Ashewo ni eleyi oooo ![]() |
Good nite and swtdrms my Vgirl
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 34 pages)

