Mickey7's Posts
Nairaland Forum › Mickey7's Profile › Mickey7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 115 pages)
Lyk play lyk play august D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ go Ooº°˚ |
tsleazy: Amen to this ^^^^^ ..IJNhaba dnt say amen |
Riley_Freeman: send 100H to 131.I do am for my younger bro..so e dey work.. I send the message about 6 to 7 times at about 2pm or so n my bro tell me MTN don reply am..that na around 12am..So just dey send am..make u hold on for a while to receive reply..tho' pple dey complain dem no dey get delivery report..but all the messages i snd sha.. I get reports.If e no work.. 9be sey.. God no allow amkk if dts wat u really want,if it'll make u happy ,take a break nd hope it wasnt u dt referred to 'edobest(whoever he is) n co as ar*eholes? On facebook? |
Mclize nw sayin we post unreasonable posts is totally unacceptable..so we cnt 'play' simply becos we are waiting for d admission list? Seriously? Abeg loosen up ..ure too serious jor ![]() |
Watching 'Suits' .i dey always ask.are american lawyers dis smart? Or dey just use deir movies to make us believe dey are smart? |
ditrix: Wetyn dey dry today,on to alibaba seriously. Mrs gyft,uniben dose nt hv cut-off mark,dats wat ppl don't wana gt into dere knowledge,uniben onli has a reasonable score,person wen score 40 go stiLl dey ask wat is cut offf mark.if u score 50 and above go and pray pls,follow me to d redemption camp,me I go dey dere from Sundaywen is d convention starting? |
Lolzz @jazino nice one |
sylvalord: aint thr no wall near u?.. Pls hit ur head on it a zillion tyms if u r pissed *middle finger*whoa whoa whoa nw im i on d wrong thread?is dis uniben admission thread? |
ditrix: Hay, una nor wise abi,freeman ma bro 4rm d ugh kingdom,nor go quit o,4 me I nor dey like beg woman,na joke na ma bro dey joke me knw,bt if e reaach lk dis jst gv d gal online sorry,das al,beazally,na so wafi boy and ugh boys b,shuuu,ma brro dey joke,abi shey kowale o durosoke,hmm 'i nor dey like beg woman' it's d 21st century bro leave waffi. .but .seriously i dnt lyk where dis is going. |
Adex098: @mickey , he be like say oga seun don dey pay dose wey get profile pics o. quick |
chaarly: Yay!!!!!! Beezally is back , |
naijaboiy: . Ora is d general name..sabongida ora is my own town's name..uhuonmora is behind mynok.u live dere? |
Kolade9: Happy birthday Didilate comer ![]() |
Miscellaneous: naija people too like free tinz. . . .haba. . .even girl dey hussle freebrowsing o . . .lol. . .lolllz.but talk say u neva try am ![]() |
Riley_Freeman: I should prove I'm sorry...by apologising..ba?u still havnt appologised.u think ure smart huh |
naijaboiy: . Asikpata...wat ☺f̶̲̥̅ yhuewhere exactly?uhomurah? |
sylvalord: pls hw did u do it.. It didn't work 4 me ooi used a bb,i just kept on sendin 100H to 13* |
[quote author=Beezally]If i talk sey i start new page someone will say am an attention seeker ...let me just shut up and stop commenting on anytin and just view[/quote]hmm pls dnt say dt |
naijaboy ooooooooooooooooooooo |
naijaboy,wat's ur lastname |
Beezally: yeah right gud mrning*crying |
Riley_Freeman: late comer? Hehe..na the time me take know nais it ryt to say my fellow collegue? |
Mehlena: Eh u guyz shud slow down nah...whr are u running to?lol remove those high heels and run my frnd ![]() |
Adex098: Tell us the phone wey you buy.u nah get eye? Bb tins |
naijaboiy: sabongida-ora...owan west local governmentseriously im frm dere too |
Riley_Freeman: lol.. I just no wan get fight with anyone thruout my stay heremoring ![]() |
Riley_Freeman: Happy Birthday Didi... late comer |
naijaboiy: omo na aws ai don deyy sins ooo...had to buy a new fone seriosly...Ɣε̲̣̣̣̥άн av got edo blahd in moi veinswhere in edo ar u frm |
dt mtn 3gb tin worked o |
Riley_Freeman: roger! ...good morninglol u go dey look for trouble den add happy smiley to take cover up |
naijaboiy: How my own pic deyy...Ʃ don tay wey i snap am shaU̶̲̥̅̊ look lyk M̶̲̥̅γ̲ cousin are U̶̲̥̅̊ frm edo? But wait o dis one wey everybody D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ upload pic dem D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ give money ☺ |
happy birthday didi...keep my share of d cake for fridge till clearance ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 115 pages)
..anyways.. Someone else go direct you here.. I'm out... See ya next month..God bless
.
,

☺