Micky2004's Posts
Nairaland Forum › Micky2004's Profile › Micky2004's Posts
Sealeddeal:so if to say d girl name your sister you go leave am alone just like dat? |
Pls what is really happening in d life of dis so-called men of God? people dat a suppose to be role model a now turning to be criminals,can pls some1 tell me wot is wrong with dem? |
I,m quite sure if d girl had bin d daughter of a well known personality or politician d girl would have bin rescue by now and dat animal in human skin called Yinusa (abi wetin b hin name self?) would b in jail by now may God help d masses in dis country. |
Oluwa,emi na fe ra range o,Dangote o lorimeji, na beg i dey beg o Olorun Oba.so want make he leave her own biological daughter come appoint ur own? |
Una well done my people,you may not realise it yourself, but u are making us proud at home.(Nigeria)at least u a showing those Oyinbo people dat Nigeria is not all about fraud only,well done once again, we appreciate ur effort,keep up d gud work. |
myqel:samething with me my brother,I am also a Yorubaman 2 d core,but one thing I like Igbo people 4 is dat anywhere dey migrate to in dis world they never 4get their culture and tradition,unlike we Yorubas.i admire them 4 dat 1 character. |
Oluwa emi na fe ra range o,Dangote (sorry Olajumoke)o lori meji na beg i dey beg o,Olorun Oba.I just pray dat God in his infinite mercy will remember me like he remember dis lady,amen.pls let somebody dat love me in Nairaland shout a loud AMEN. |
DAT kind of animal plenty 4 South West here,na bush meat.we Yoruba dey c all 'OLOGEDE' or OLOGBO OKO, I can,t remember d English name,it is a very delicious meat.if u no fit eat am bring am make I help you chop am.[color=#006600][/color] |
If they can divert just ordinary biscuit and orange,imagine what will happen if they can have access to Nigerian Treasury,and these type of people will be calling Dasuki &Metuh names. |
Una don't 4get Ayinla Omowura,(egun magaji),Haruna Isola (baba Gani Agba),both of Apala music fame,wot of Yusuf Olatunji (baba Legba) famous 4 his sakara music?then d list can,t be completed without late chief Abraham Adesanya Afenifere leader.all these people are also eminent personalities of Ogun state. |
The irony of everything is dat many Nigerians don,t like to be seen patronizing local goods,everybody wants to show off or impress their neighbours by using 'IMPORTED MATERIALS'so DAT their neighbour can know they have arrived,yet they will be d first person to shout anytime foreign currencies rise against our local naira forgetting dat they also contributed to it,s fall let us change our orientation by also patronising our local goods. |
dem dey even they do birthday with d stolen wealth when d poor masses are dying of hunger.and you say make dem no seize dem properties,awon ole buruku. |
A beg no chop dat kin fish na abami ( mysterious) fish o. |
I fit do am 4 my wife wey don born 4 me, but 4 my girlfriend? wen no be say I dey craze. |
gist4kidsblog:who is he trying to fool? when he was dancing and spraying d ill-gotten wealth his two legs were okay,na now wet dem take am to court to explain how he spend d moni he no come get leg to walk again ole Burke. now e |
The mere fact that GNLD people tells lies about non-existence job vacancies is enough to open or sister,s eyes that nothing good can come out of d business,if you really have something good to offer do you have to deceive people to come and get it? |
LKO:na which kind language be dat ?Italian or Spanish? |
I don't,know why we hate d truth in this country,when we see somebody that is fighting corruption we go dey cry say na witch-hunting .d irony of it be say na d masses wey dey suffer d consequence of this looters act that will still be shouting of witch-hunting after being paid peanut from d loot.a beg ride on hare Buhari,na so some people rcry during Obasanjo time.na market noise ( ariwo oja)dem dey make,it can never kill d market. |
LegalBaby:make u sell for your people in ya village first,after all charity begins at home. |
