Micky2004's Posts
Nairaland Forum › Micky2004's Profile › Micky2004's Posts
Is this part of the dividend of democracy he's supposed to deliver to his constituency? Chai ! Kogi people don enter One Chance. |
Bail may be free, But Nigerian Police will not allow you to go free. |
And these are the supposed leaders of tomorrow. |
Turn Money back when I no dey craze,I go just pack the money comot for ground come declare mygrandpa missing.who knows maybe the god of Dasuki don't come visit me for house. ;D4 |
Chai ! this story dey vex me,later now dem go dey tell me say Islam is a religion of piss. |
malikombi:why are you always linking every negative things to Nigeria? there are so many countries that their characters are worse than Nigeria. |
I've always known Ronald Nzimorah since I'd been reading Success Digest,that is how he has always been doing,rubbishing other people's programs in order to promote his own,please nobody is begging or persuading him/her or anybody for that matter to join MMM,but please let somebody tell him to stop mis-informing others. |
How I go go sleep for that kind place with my hard earned money o,I go sleep for cold on mountain top for #75,000 !I dey craze? |
Pls stop blackmailing a program that is changing people's lives for better, if you have a better network that you are promoting, pls promote it jeje and stop rubbishing other program because of your own.for your information, MMM is not a scam and they are not collecting One Naira from anybody so please stop giving them a bad name because you once have your fingers burnt through your greed.go to their seminars and ask anybody about MMM whether they are collecting money from anybody, we pay to one another bank accounts the system is just there to monitor everything for us.so please find out something very well before you start misinforming others. |
But this is wicked now,can't they hand him over to the police for God sake? What he did was bad,what the mob did was totally wrong and worst. |
Police na human being like me and you,dey too are hungry now! that is to show you that na all of us dey feel this Economic meltdown. |
If to say na the other way round now,riot go don't dey happen everywhere for North,dem go don't dey kill Christians and be burning Churches, na that time the Government go come declare one yeye curfew,but because na Muslims dey cause wahala nobody go talk,but let Christians retaliate now that time Government go Intervene. Who is fooling Who?I've been saying it and I will keep saying it we are not One Nigeria,everybody knows where he/she belong geographically, religiously, and politically. |
I go gree marry one of the daughter, if Buhari their father go make me the Governor of Central Bank. [quote][/quote] ![]() ![]() |
Phyde:with the way hunger dey hammer Nigerians now,Even animals wey dey zoological garden sef no safe from Nigerians,if they get chance dey for don go slaughter them chop finish. |
That man is not looking for a person to employed, he is only looking for a slave to buy. |
LesbianBoy:i think you're crazy to say that, Buhari is old enough to be your grandfather. at least if na your grandpa dey d position wey Buhari dey now you no go like make anybody insult am anyhow, sebi you self wan make you live to become old? |
iamauxin:Ole gold-digger, wetin you wan take d daughter number do? |
MzDesire:well, I am sure you went to 'ajebutter '(private nursery &primary ) school. we wey go public school 'ajepako' school experience am well, well. |
after sharing d fufu with d poor people he go ride d bike to his own mansion to eat jollof rice &fried chicken along with his family & friends, who is he trying to. fool? |
tolexy007:president of which country? it can't be Nigeria,abi you mean president of your papa house? |
MadCow1:you dey craze 4 dat stupid utterance, how many town 4 your tribe clean pass Ibadan? no be non-indigene like you dey dirty am? from where you come see? |
Gambari pa Fulani ko lejo ninu,meaning;if a terrorist kill another terrorist there is no case. |
trust naija guy,he wan take style 'toast' d girl he come flash am 50£ so dat she go know say he get money. ![]() |
ireneony:why are you so daft? something happened in far away Zambia you come dey shout say Nigerians sha,se na Nigerians say make she go thief? abi na Nigerians catch am? |
Abeg na wetin be d meaning of quick action? I beg I be small pikin of just 42yrs old,can somebody pls tell me,(abi ki lomode mi mo?') ![]() |
marcusaurelio:yes,piranha &barracuda fishes &sharks are man-eater. |
Idiot! na d same way he take enter world he take go back to heaven abi na hell he go self. |
RichYoungNigger:and wot do you mean by dat statement? 'South West'when worse thing happens in your area. |
Na b,cos say Wole Soyinka be' big man'even then he even put hand 4 pocket,but if na 'ordinary man' like you & me;dey go don't put handcuff 4 dat hand. ; ![]() |
Demmzy15:there may not be a verse in d bible dat forbid suicide,but that does not mean d bible or Christianity support it either. |
this story dey vex me,later now dem go dey tell me say Islam is a religion of piss.

I'm more concerned about her tore underwear