Mikebis's Posts
Nairaland Forum › Mikebis's Profile › Mikebis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 59 pages)
lilTunechi: positive? Haba. Abg o i neva du wetin i wan du 4 haus yet. |
[quote author=Dr.'Hesjay]Its pretzy b bawo??...**ma de ibeyen rara oo**shey u don 4get our deal ni??..[/quote]waitin apn,wat deal u talkn abt |
ceospecial: positive gini? I neva collect my salaryno wori,i go help u collect am |
lilTunechi: positive? Haba. Abg o i neva du wetin i wan du 4 haus yet.shut,i say shut up,waithn u de do 4 hs,u de gv ur pickn breast abi,abeg me wan go bk 2 skul o |
shakur07: wa gbayi jareh padi e ** abi wetin me sha knw b say i don enter dat pharmacy wey awa ogas talk say d place full of gals ** das wt its still pushing me forward *xo na gals de cari u go pharmacy,hmmmm |
shakur07: d only explanation is dat **ti omode ba de ibi eru eru a ba **wa gbayi,ori e pe jawe |
Hausa: y shud ur heart bleed? Dint u score above 200 & dint u put dem as 1st choice?i did |
I dnt knw y smppl no sabi read common english,when ui said all d applicant who log in there bio data nd score 200 nd abv will b invited 4 d post ume screening,dat shws dat ui is only inviting d 1st choice cndidate,abeg no scare me jo**heart beating** |
[quote author=Dr.'Hesjay]Hmmm....17th sha!!! ¤The list wl b out on wednesday no doubt....(might b in d evening sha) ¤it MAY b shortlisting... ¤based strictly on utme score ¤or also on o'levl...which means merit,locality n elds ¤They MAY nt invite all 200+ as we tot. ¤Second choice wl stl b called..no shaking!!! ¤Post utme might b on 24th(wif doubt sha) ¤they MAY shortlist some peepz 4 their fall back course ¤everything up there is under 'MAY'.... He who has ears.......[/quote]oga me u jst de scare me wt dis ur post o,everytin is unda MAY.nd wat abt if i put it dis way,they MAY nt invite me,does it wrk out?**heart beating** |
omobajohn58: Ui..nau......una dey dull my spirit oooo......17th loading.......i no i am shortlisted jare........na post utme i dey prepare 4 nowui is nt shortlistin |
Fynestboi: says who?no mind dat guy,na rubish he jst de post 4 here sha |
Allocsoluwatosi: The name of successful applicant would be short listed on wednesday which would be base strictly on ur utme scorewho told u dat ui is shortlistin,or invitin all d 1st choice candidate |
Countdown 2 ui invitatn 2 dais 2 go abeg where ma guy okoroncha |
Marvelous u Bleep u,shey GOD say HE don tire of gvn us admissn ni,abi na u GOD sent 2 us,shey b na persn wrte ife post ume nd score 263 wth out any spontaneous reactn,but wt HIS grace,she made it,wat am xpectin u 2 say is dat,we guz shld rid beta,nd if d admissn don click,u go help us pay d acceptance fee nd d skul fiz,sheyb u wan help ni.shikena |
Menh,c dat gurl wa score 263.dis gurl don charge me sha,ui tinz on ma mind,i cnt waite o.yepa |
matson247: Ah tank God oo i don pass OAU acid test got 208. U.I i dey come for uuuuuuuuuuuuuuuuwow,menh u tried o,e b like say u de charge me 4 ui tinz mi o |
[quote author=SEYI_KP]THANK GOD FOR JOURNEY MERCY, LIVE IN UNILORIN. POST-JAMB IN BIG TROUBLE TOMMORROW.[/quote]hahaha,igberaga ti wo,abeg take am easy oga mi |
Morning 2 u all nd hw was ya 9te,well if nobody count,me go count sha 3 dais 2 go |
prince CEE: Hw sure are u guys concerning d 24 July stuff4 dat 24,i knw sure,d main koko na d invitatn list |
olalerey: O.A.U POST UTME RESULT IS OUT ON THE WEBSITE OF THE SCHOOL....MY BRO JUST CHECK HIS NW.....AM WISHING U GUYZ BEST OF LUCK TOO.....AMENu neva finish ur statement na,u neva talk waitin ur broda score |
Leystra: No b so... me just dey find person wey we go take rob minds together on this post-ume thing ni o... and wetin make u dey sure say na gurl and not guy...na gel na,well,hp u jakn 4 ui post ume sha |
matson247: I tank god for dis oau post ume its just like a.b.c to me the lord make me see d invisible tank God. U.I am coming for uwishn u succes,abeg u fit share us sm questn here? |
Leystra: Yep... Shey u be student ni? And if u dey U.I reply... So dat we go plan as we go take meet...haha,u wan av a date with d new coma abi u no knw say she b new coma 4 dis thread |
BRAINEE123: If at all UI wouldn't shortlist directly,then reshuffeling will be made b4 inviting all the first choice. In dat case, some pepu will nt be invited 4 their most preferred courses. Instead, they will be invited for either of their fallback courses. THAT IS, IF UR ASSUMPTION WORKS.dat unacceptable, |
fowowe411: no there are many nairalanders in Aaua. by d way am solomon 100L law student.am michael,100l chemistry nd industrial |
sparkle Red: Sincerely, i would love a 2month strike#my opinion#y |
Abeg mk u na count wth me,countdown 4 ui post ume invitatn.startin 4rm 4 dais 2 go |
BRAINEE123: Guy na by thread? No be by thread oh! When one has nothing contributive towards UI admission, I think silence would be d best approach because this thread is meant for UI's admission advice and info. And not bringing facebooklike or 2goistic talk into this thread. It was sensible when JAMB results newly came out,when the biodata registration was on point and I strongly believe that it will not dry when when shortlisted candidates are announced. So, OAU guy make name 4 here because of their wrongly managed gregariousness. Just imagine dat i view d profil of one of dem and saw dat he registered last yr Dec and has spent 11 day + onlin with 1000+ sensless posts. Whereas Zezeeny and I reg 2011 and have nt gotten to 1day 10 online. Check posts and weigh out d diff. I wish dem success anyway.ui is nt shortlistn dis yr buh invitn all d 1st yr applicnt |
[quote author=Attah Ojoma ]@Mikebis, pls av gat sum discussion to do wit u as regards d solution u jx pasted. Buh I dnt want to b among doz breakn d rules, so if u cn drop ur 2go id I dnt mind at al. Tnx[/quote] |
[quote author=Dr.'Hesjay]Guys,....The post utme might b on 24th oo.......nt sure sha buh dats d latest! Pls dnt ask me how i came abt it oo!!! And wu says u.i pume is compulsorily on mondays....??...u.i does nt hv a specific day 4 things,all they care abt is dat it falls on a week day,..in 2011,one of d 2 pumes was nt on a monday...n last yr,shortlistung was on a friday....![/quote]nd last yr pume was on mondai july 9.i cld rmemb,nd d result cm out d follown mornin |
[quote author=Attah Ojoma ]@Mikebis, pls av gat sum discussion to do wit u as regards d solution u jx pasted. Buh I dnt want to b among doz breakn d rules, so if u cn drop ur 2go id I dnt mind at al. Tnx[/quote]aye2d is ma id |
[quote author=Attah Ojoma ]@Mikebis, pls av gat sum discussion to do wit u as regards d solution u jx pasted. Buh I dnt want to b among doz breakn d rules, so if u cn drop ur 2go id I dnt mind at al. Tnx[/quote]aye2d is my id |
