Millinmax2's Posts
Nairaland Forum › Millinmax2's Profile › Millinmax2's Posts
[quote author=Mynd_44]You sabi[/quote]A1 for u Area fada...How jolly go be tonight ? |
Goldieluks: kolo....Area Mother,Man Pikin Just de wake up since yesternite,Hang ova wan kill me i beg pass me Schnapps make Jolly start to de roll |
Goldieluks: The Jazz is killing my ears.Hmmm Tru Talk..! |
[quote author=Mrs.Chima]I am in love with a stripper.[/quote]Stripper Ke |
[quote author=Mynd_44]Trust you ke? Guy when it comes to beer I no trust anyone[/quote]You Bleep up Mynd....At least i don declare some bottle for u already na u still come de fall my hand i tire for u o |
[quote author=Royal-VII]lol interesting thought food...[/quote]Dis one na ur own food ? |
[quote author=Mynd_44]Is it not past your bedtime yet?[/quote]Dis time ?...Wey men still de on Allen de do Normal thinz ? |
cindyrella: ^^ how u take know?cinderella i wonder o ! |
Idowuogbo: Oloshi ni e o kills!Kpele Id |
[quote author=Mynd_44]The ASUN no make am try the fish or the BOKOTO (cowleg)[/quote]Ok Make i try the BOKOTO...I beg help me call the Bar girl she too de form self. ![]() |
[quote author=Mynd_44]*throws a bottle of star at the police(sexkillz)* All of una dey madt ni? Who call police for here? This one nah our own spot ooo and we no wan see police or else nah gbege una dey find.[/quote]Oga Police sebi u don hear warning now...I beg leave before it's too late 4 U ooo ...I beg bartender ASUN de ? |
Dyt: I work even in my slpNa that style dem de call...Workisleepy ![]() |
slimyem: u dey fall hand sha?SMh...He fit don high na ! |
[quote author=Mynd_44]What account? The one wey dem don blacklist abi? No go settle your bill[/quote]Mynd too bad u don't trust me.... |
[quote author=Mynd_44]Still boring[/quote]Collect a Bottle of Gulder Max for acid's beer parlour in my account ! |
acidtalk: [I be de think say na Mangoro Island dem born u ni ! ![]() |
Idowuogbo: See dis 1! Na ur armpit joor!Censored |
cindyrella: ^^Oops my bad!Censored jare ! |
sexkillz: [color=#000030]Which party? The last party you were at, did you or did you not forget your shoe, ehn cinderella?[/color]Na dance many na...:d |
[quote author=Skii]Na im d name come be like all dis #Gbagaun ! |
Ruth Isaac: Hv lied so many time, but hv neva been got, because i dnt leave any traceRuth remember everyday for the thief and one day for the owner sha ! ![]() |
hbabe: What has opening your legs got to do with the guy being stingy? If you happen to fall in a love with a stingy guy then learn to manage him or quit the relationship if it bothers you so much. I don't think a girl should demand compensation for 'opening her legs' except she sells her body for a livingHbabe you'v said it all..I dont think being stingy as anything to do with leg opening ,Unless she be fork n pay |

no dey form.