Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,993 members, 7,817,927 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:08 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) (37647 Views)
Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) / Dave2's Mahjong Parlour with his Buddies! / The Beer Parlour (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (30) (Reply) (Go Down)
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Ivynwa(f): 10:13pm On Jun 17, 2012 |
Wetin dey shele? Kilo n happen? Weti dey mee? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Inah(m): 4:49am On Jun 18, 2012 |
Area, over on point him de worry u.. My elder sis frwnd say she no fit date me say senior me, no b even dt 1 pain me. Na say i no even scope am. Bt she no 1 c me stand wit anoda girl, c me yawa |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by laykhorn(m): 8:15am On Jun 18, 2012 |
acidtalk: Dem don use 'forming' scatter all of una head.oga oo... I laylow. Hw u dy 2day. Na pako plenty here naaa. U sef dey form ni, whea u come from cos all una Agege, orile n Abule-egba na ma area. Na we dy rule am. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by RuuDie(m): 8:52am On Jun 18, 2012 |
shuuuoo. . . .dis kain thin' dey hia na 'im una no come yarn me tey tey!? me sef don tire for the plenty big-big grammer wey people dey blow scatter groun' for dis yard oh. . . dem call here "Dating & Meeting Zone" - a'bobby neva see single one dating wey happen for hia oh, you make mistake put pin, needle or phone, na so-so yabis dem go take pursue go back ya papa house; shuo. . .abi na only winsh dem dey meeting for hia! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 7:32pm On Jun 18, 2012 |
RuuDie: shuuuoo. . . .dis kain thin' dey hia na 'im una no come yarn me tey tey!? If you go do mistake put pin, omo naija go use your pin steal your BB. Naija don back gan oh! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 8:03pm On Jun 18, 2012 |
Shuoooo! Acidic na hia d Gbege dey? Oya open schnapps make I tinapa biko! Who dey form? Forget! We b zanga born we no send fork and knife. Na we! Straight from channel P offloading correct, live and direct Areaaaaa!!!!!! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 9:31pm On Jun 18, 2012 |
acidtalk: [ I be de think say na Mangoro Island dem born u ni ! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 10:13pm On Jun 18, 2012 |
*settles in a corner with a bottle of 33' and watching Idowu and Yemi's brawl* |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by slimyem: 10:19pm On Jun 18, 2012 |
Mynd_44: *settles in a corner with a bottle of 33' and watching Idowu and Yemi's brawl*this look like brawling to you? Abeg go use wet hankerchief wipe your eye fast! if we wan brawl,u sef no go fit look or post nada! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 10:21pm On Jun 18, 2012 |
slimyem: this look like brawling to you?Abeg face Idowu ooo. No make me come there come bust bottle for your head oooo. I just wan dey here chop my fish and drink my beer in peace ooo but if you vex me, I swear police (sexkillz) go lock this bar tonight because blood go flow like river Niger wata |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 10:24pm On Jun 18, 2012 |
Even sef una noise wan dey disturb person jolification. Make una park well jorh Bar man, wey my catfish nah? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 10:31pm On Jun 18, 2012 |
Omo this pepper soup good oo. I go carry DYT come here one day make she come chop the life of her head |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 10:32pm On Jun 18, 2012 |
Police don come her begin hide posts, na wetin nah? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 10:34pm On Jun 18, 2012 |
Omo mi ti ya were o! I swearigwad!!!!! Ku ishe! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 10:43pm On Jun 18, 2012 |
Easy with the flying bottles abeg, i dey fear my head. . . |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 10:45pm On Jun 18, 2012 |
slimyem: u dey fall hand sha? SMh...He fit don high na ! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by slimyem: 10:47pm On Jun 18, 2012 |
Idowuogbo: Omo mi ti ya were o! I swearigwad!!!!!o ti e daa to mo pe were lomo e! O need itoju and iwosan pupo. O je tete gbelo sodo babalawo ko to jasi oja! Mo so temi o. . . . Animal,you can like to hide this again at least you acknowledge your name if you do! You go tire! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 10:47pm On Jun 18, 2012 |
sexkillz: Easy with the flying bottles abeg, i dey fear my head. . .*throws a bottle of star at the police(sexkillz)* All of una dey madt ni? Who call police for here? This one nah our own spot ooo and we no wan see police or else nah gbege una dey find. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 10:51pm On Jun 18, 2012 |
Mynd_44: Oga Police sebi u don hear warning now...I beg leave before it's too late 4 U ooo ...I beg bartender ASUN de ? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 10:56pm On Jun 18, 2012 |
millinmax2:The ASUN no make am try the fish or the BOKOTO (cowleg) |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (30) (Reply)
I Need A Rich Sugar Mummy Who Can Take Care Of Me Financially / For Those In Need Of Sugar Mummy In Abuja / I Need A Sugar Mummy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |