Mimisboygreat's Posts
Nairaland Forum › Mimisboygreat's Profile › Mimisboygreat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 (of 36 pages)
*rushes into thread and sees my d.ella.luv,grabs a seat and sits beside her with my Ak-47 for the sake of snatchers* Oga Rock i dy hail o! |
[quote author=D.Ella.luv]its on rock's signature[/quote]ok nh make i show there |
lekinz: E be like say una don shayo abiah! Oga lekinz e be like say u know that i like chicken lap well well. Abeg give me fresh one o! |
01emek: **brake an empty alomo bottle on his head,stay away form her or else!!***screams and faints but sees d.ella.luv again and wakes up,grabs my own bottle of pepsi and bursts his head and then elope with ella |
[quote author=D.Ella.luv]Una no go,go my thread go save me 4 dia,una no wrk jare mimi and co[/quote]Where is the link nah? |
Spongia1: holds bottom,muttering obscenities saying "mimisboygreat,i'l cum bk o"*runs into thread with full force sees him with two thugs and two bottles of gulder in his hands,uses the same speed and run out b4 he bursts my head* |
So rock u neva update abi?*cocks gun and sees d.ella.luv and calms down* Rock u get luck. Ur nyansh 4 don dy bleed by now |
Rock u still dy sleep abi na bleep? Sbleep fast and come update or else...*brings out my akpola shoe* i go use am burst ur head! |
Tombilly: Haba! Den bring ur mother na. Since u r dat seriousmy mama don travel nah*laughing* |
Spongia1: *can't sleep* walks into thread and findz d.ella.luv sleeping alone,walks to her side and sleeps with her.*walks into thread,sees him sleeping beside d.ella.luv,uses my koboko and whip him in d ass and run away* |
Rock u get luck say D.ella.luv my new gf in the house don beg me to pardon u if not all ur teeth for don comot since*still waiting this time around with my machine gun*ROCK u beta run o! |
Waiting aggressively with my loaded dane gun... Rock come update or else i go use blow comot all ur teeth |
Tombilly: wat of ur babe or sister it will go a long way an it will b appreciatable.Ah! Oga me no get babe or sister o! Na my goats be the only babe and sister i get |
Tombilly: My JT z reacting to diz story bleeping tinz on point nowBros abeg my goat is on heat, u fit help me bleep am? Lol |
Uduak! If i no see any update in the afternoon na my gun i go use scatter you o! Nice update though*grin* |
Abeg do fast and come update o! Its good 2 be back. |
Chai! I don miss a lot! Nice one bro thumbs up |
lekinz: My phone was stolen yesterday....bad news! Sorry dude.. But where is rock? Come and make lekinz my guy happy nah |
Interesting update..*in oliver twist's voice* we need some more |
<frowning and starts calling>Rock! Rock! Rock! Do fast and come and update o! Or else na ombatse things on my mind and u knw what dat means..*grin* |
Rock! Rock! Rock! How many times did i call u? Eat fast and post nah*eh* |
eyezik3: My oga rock, u no know say if bleeping too much u know go grow tall baa, maybe dat is wat cause am for u or so i tot..bros na so o i agree with u. Oga rock don bleep too much na im mek him dy grow shorter*lol* |
Hahahahahahahahahahaha... So rock una dy outsyd dy bath with some gals? Chai! U r really baddo. More updates abeg o |
Oga rock r dy greet o! Abep knack us 1 post b4 u go work. |
Oya rock knack some post sharpaly sharpaly. Gud am |
Rock nawa o!where you at? |
Rock post 1 update nh |
01emek: Na me win oo! Smhh no bonazzar today?Oga u lyk bonanza too much o! E b lyk say na ur 2nd name*lol* |
Winnie1950: Walks into thread with ak47. Oga lekinz abeg i need enough grounnut to load this my chicken lap because e be like say plenty people go mess up today and i go dey ready to send them six inches below this thread.abeg dey cum wit d chicken lap and groundnut.e be lyk say u knw say me dy hungry cos my man must wack strong pass Rock own*sips my alomo and faints* |
muhamed u b da bomb |
Choi!this boys wan kill me.bt i no go die instead i go live and follow them chop this world cup money. Choi!this boys wan kill me.bt i no go die instead i go live and follow them chop this world cup money. |
The boys are not smiling..we have broken germany's record of 24 goals.now we are at 25 n gunning 4 more..go eaglets jowie! |
?..
Choi!this boys wan kill me.bt i no go die instead i go live and follow them chop this world cup money.