Mimisboygreat's Posts
Nairaland Forum › Mimisboygreat's Profile › Mimisboygreat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 (of 36 pages)
ajasa4link: Loserpool will live up to their name again!Am sorry, u don miss road |
The rock5555: Chai so dem don abandon this thread... Uhm make i waka go sleep jare...bia! Rock if u try me walahi na 4 ur nyansh i go shoot u. Beta come and update. Atleast ur club won 2day so am expecting not less than 10 updates. So dnt waste tym |
Come on guy! Feed us more |
See rock dy form good boy. Chai! I no fit laugh abeg. |
felnino: Cut my vein and I'll bleed red, Liverpool fan till death #LFCYNWA Kopite.. U are my fellow fan |
Ghen! Ghen! Anoda kasala don burst be that. But wait bros are u a liverpool fan?#LFC# this 1 u mentioned coutinho |
lekinz: U no need to dey waste my groundnut because of this short dude wey big broad chested guys dey ....take Chelsea bottlei go first test am on ur head ni |
This man come and update nah my blood dy hot like fire. |
Where are u nah@ROCK do fast come update my blood dy hot.. Una Gud morning my friends. |
lekinz: Oga wetin dis 1 mean nowlend me that ur Ak 47 i wan use am small |
You can't stop the man maka na obago.. Nice one @rock the bangabuos banga |
Nice 1 |
Gan! Gan! Gan! They don catch them again |
Choi! This guy wan kill person with suspense o! |
Guy if u wnt this story to make front page you should atleast be posting 2 to 4 times in a day though it may depend on how less busy you are.. Still waiting sha. |
Make una come update nh or else i go comot person teeth. |
I hate suspense! Come and continue. Damn! This is so much interesting. |
01emek: we slept on thread can't believe it!you again? Them do u do? |
Do fast and update o! Interesting story |
Where art thou oh ella.luv and the rock? |
Thumbs up the rock. Still waiting for more updates in the afternoon o! |
Ruthia: *sleeps in thread**wakes her up from sleep* oya make we pray |
Chai! See correct temptation. If na me na Ben johnson i go take. Walahi! Goodnight |
01emek: ** chase him with the speed of light......saw elle.lov coming,leave miniboygreat and go after elle no time***sees him toasting my d.ella.luv,becomes angry and land a bottle of coke on his head* |
lekinz: ***Wakes up****Hmmmm...shey this 1 na mess Abi rotten egg odour.....hmmmm...*sees him covering his nose,releases another hot one and he faints again* |
lekinz: ...*ressurects frm death,rushes after him with my gun. On seeing me,he faints* |
lekinz: **Laughing ***See as e boxers dey fall down *****turns around and sees him laughing at me.out of anger releases a resounding fart that smells more than Attai's and he faints* |
Uthman51: Village boime village boy?*grabs 2 bottles of fanta and bursts his head.as if its not enough uses blow and comot all his teeth and run away b4 lekinz visit me with the chicken lap* |
lekinz: It seems this guy is learner....*hears what he means by chicken lap,grabs my mat and chair and escapes for my life* |
01emek: **walk into thread with a plate of rice,bottle of alomo and a glass of kunu! Why una dey look me na?? Longertrot people,night no dey do una abi?***snatches the plate of food and drinks from him and run away*NA wetin Rock teach me o! |
The rock5555: Better oo, i for deal wif u for harrasing my lady.*frowns with my sharp cutlass* i hope ur lady no be my d.ella.luv cos my cutlass wan change colour |
[quote author=D.Ella.luv]u r wlcm[/quote]its my pleasure |
we slept on thread can't believe it!
lekinz I beg diz guy no knw watin b chicken lap I beg pity am