Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,440 members, 7,954,742 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 08:19 AM |
Nairaland Forum / Minasu190's Profile / Minasu190's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 24 pages)
Romance / Re: How Do Broke Guys Get To Bang Girls by minasu190: 2:51pm On Sep 19 |
Street OT Dem dey run for those girls,you know say some girls no need money,just dey run their kepukus even cook come for you 2 Likes |
Romance / Re: 30 Yr Old Vloger Shows Her Wedding Video With A 80 Yr Old Man by minasu190: 11:36pm On Sep 15 |
Na money matter,the girl know wetin she dey finds, cash out steadily. |
Romance / Re: Once A Man Introduce You To His Mum He Will Surely Marry You - Nigerian Woman by minasu190: 2:47pm On Sep 14 |
Many many just a friend I done go knack for my parents house. |
Romance / Re: Is It Right For The Man To Do The Buying Of Cooking Things In The Market? by minasu190: 10:24pm On Sep 11 |
Go UK,or US make you see as some men they run errands for their wives, nothing wrong in helping your partner,na Africa here they carry culture for head,na naija husband go dey help im wife wash plates or clothes, you go hear you don use juju for the man 2 Likes |
Romance / Re: A Beautiful Pre-wedding Shot(photo) by minasu190: 10:19pm On Sep 11 |
No be only she be wife na why she step back. 1 Like 1 Share |
Romance / Re: A Lesson On Reverse Psychology by minasu190: 10:16pm On Sep 11 |
She purposely run you street,that kind woman dey listen to friends pass their parents and husband,you want to teach person wey high pass you lesson,oga collect the money make you move on 1 Like |
Celebrities / Re: Portable Slaps A Pastor Who Was Preaching At His Bar by minasu190: 5:39pm On Sep 10 |
AfonjaMozlems:If you no make am for life you go think say na your village people,calling someone criminal when you don't have evidence is wrong,werey |
Romance / Re: Does My Dad Have Up To 1 Million Dollars? (pics ) by minasu190: 2:24pm On Sep 10 |
Ayjay44:Your popsy dey motivate you so that you can do better,abi he done shayo when he talk am,one million dollars no be chicken change,baami |
Romance / Re: What’s The Craziest Thing You’ve Done While Being H@rny? by minasu190: 12:04am On Sep 04 |
Na money dey turn me on,if I see business wey go fetch money,my preek dey stand for that one,you Gerrit? 1 Like |
Romance / Re: Badagry by minasu190: 3:26pm On Sep 02 |
Nedum001:Which work,and where in badagry are you at? |
Romance / Re: Moment Man Lied To His Date That He Forgot His Wallet At Home (Pics/Video) by minasu190: 6:34am On Aug 26 |
Two of una go wash plates,e fit be say na only Tfare money the Banny get like that |
Fashion / Re: Check Out This Designers Slippers That Costs ₦7.3m (Pics/Video) by minasu190: 9:17pm On Aug 24 |
If I wear am,e go make me waka kilo kilometres? 1 Like |
Food / Re: ₦1000 Suya I Bought Yesterday (photo) by minasu190: 2:54pm On Aug 24 |
This one no look like suya,na sick cow wey wan die Dem quickly kill for suya 3 Likes |
Romance / Re: How I Lost My Friend In A Swimming Pool. by minasu190: 9:55pm On Aug 23 |
The scar will be on your mind forever,I wonder what the mother will say to you 1 Like |
Romance / Re: Nigerian Man Cries Bitterly After His Fiancée Dumped Him . by minasu190: 2:13pm On Aug 22 |
After you don invest your time and money,las las you chop breakfast,sorry SIMP MAN |
Romance / Re: What Part Of The Wedding Do You Think Is Unnecessary? by minasu190: 8:44am On Aug 22 |
That aspect where they will invite plenty people to come eat your food and drinks,after everything they will leave the bride and groom to face their problems in marriage,out of 100s wey come wedding maybe na only few go get time dey check on them 4 Likes |
Romance / Re: I Plan On Killing Myself But I Was Wondering by minasu190: 8:30am On Aug 22 |
Killing yourself will not take Nigeria forward,you will only hurt yourself,put your family to stress,shame and forever anguish,do something with your life,na you create yourself wey you wan take kill yourself? |
Romance / Re: Asking My Crush To Go On A Date, Response (pic) by minasu190: 5:49pm On Aug 20 |
She has been waiting for you to say it,so she can active her mood of begging,small date she don dey sick,bro carry her go pharmacy or hospital as part of the date,sick and hungry child,tueh! |
Romance / Re: Husband Caught Wife Red-Handed Having Sex With Another Man In Their Home (Video) by minasu190: 6:53pm On Aug 19 |
Na prank |
Family / Re: I Want To Leave My Matrimonial Home by minasu190: 8:57am On Aug 19 |
Did they force you into marriage? Because you don't like sex that's reason for you to run away from your marriage. I pity for the unborn baby, because he/she will be the one to suffer it. |
Romance / Re: Guys, You Took Her Out On The First Date And She Did This. by minasu190: 12:22am On Aug 19 |
uncleck:This type of girl,you fit use 2packs of noodles to knack her destiny 5 Likes |
Health / Re: I Saw Something Like Saliva Coming Out Of My Peni$ by minasu190: 12:20am On Aug 19 |
Your preek done buy job 2 Likes |
Romance / Re: Sometimes I Wonder How I Will End Up. It’s Like Am Possessed by minasu190: 9:27pm On Aug 18 |
Ayjay44:SEBI na you dey get urge to murder,to kidnap,i understand that we are all going through challenges of life,but guess what he gave us power over them,only if you believe,instead of having this kind urge,why not use your weakness to build your strength? CHRIST IS THE KING👑 |
Romance / Re: If You Slept Now And Woke Up In 2050, What Will You Google First by minasu190: 9:10pm On Aug 18 |
Nakashima:I'll fly to sleep in CANADA |
Romance / Re: Sometimes I Wonder How I Will End Up. It’s Like Am Possessed by minasu190: 9:01pm On Aug 18 |
Ayjay44:You have lost your mind for you to think this way,hey before you do that,think about yourself,think about your family,think about your freedom, it will cost you eternal pain,e better you commit suicide than to dey get urge to murder or kidnap,use your head. |
Romance / Re: If You Slept Now And Woke Up In 2050, What Will You Google First by minasu190: 8:37pm On Aug 18 |
I will first check time and location to see if am in CANADA |
Romance / Re: Asking My Female Friends For 1k, See Their Response (pics) by minasu190: 8:46am On Aug 15 |
You still see one of them wey give you,ask your fellow man, Dem go say e no dey,man with scope |
Romance / Re: Popular Nigerian Female DJ Records Herself Dancing Naked At Her Studio by minasu190: 6:31am On Aug 15 |
See the breasts as e fall like wall of Jericho. |
Romance / Re: Nigerian Couple Prints Their Own Currency For Wedding To Avoid Naira Abuse by minasu190: 11:50pm On Aug 10 |
As invitation or what? After wedding una go still dey spend the money? |
Romance / Re: Men Stop Suck!ng Toto by minasu190: 8:26am On Aug 10 |
Viare9:You sit down they advice your fellow man about toto,na wetin dey important to you be that,country hard na this one you they think,toto toto toto toto toto,una no dey tire? 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 24 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |