Miracy's Posts
Nairaland Forum › Miracy's Profile › Miracy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 39 pages)
jaryeh: we dn tu ashiri abi?lol...asiri wo e o toh beh na.... |
jaryeh: hihihi! Hihihi! Hunger go finish u 2day o,wel,garri stl daygarri kor garri ni....i don tell u say dat word no dey ma village dic. ![]() ![]() |
jaryeh: as if u knw ma mind. I jst say mak i no talk b4 ni o,bt nw wey u dn talk am,only me gv ur comment 132 likesmmmmmmmmmmmmmmmmmm jaryeh:abi ooo,time wil tell.... |
Ghydyon: tola and miracy pls pass d big cooking spoon Ghydyon: tola and miracy pls pass d big cooking spoonoops!!d spoon embarkd on a journey of no return.... |
Solexy96: na so dem go dey talk. Enta deir room nd u go see bags of garri full as if dem b distributorlwkmd...bags of garri ke maybe na u n jaryeh i go buy am for... |
jaryeh: Oh! 13 more pages to hit 500,lets see who gets there first. Invite others. Me wan chop o..cum join melmao...ekuse ooo,happy choppin.... i wil be d hitter!!! ![]() ![]() ![]() |
jaryeh: i hear u o,henceforth,ur name na village woman ...no be sin na |
Olastep1: ...lollolly pop jaryeh wc day u turn lolly pop oooo![]() |
jaryeh: chai! U fuk up o,na ur vilage u stl day?? I pity upity me no be crime to dey village na...besides i no evn dey village buh love d village life ![]() |
Solexy96: dreamz do cm true*grins*mmmm..nt all ooo,kip dreamin oo ![]() ![]() |
Solexy96: Wow! I can hear d smell of d 'forks n fingers'. It makes my stomach jingle. I hope i wont waste my money on it in skul o!it would be part of achievements!!! ![]() ![]() |
jaryeh: oya,make una cum manage dz 1 o,i day cumwe dnt take garri in ma village,so drink alone... |
Solexy96: yeah sure. Do u rememba wen we both were 2geda on dat nice beach? Mehn! Tw as awesome*laffs*:oguess dat was in ur dream ooo ![]() |
kingpin0308: Gateman @Samtolly4JESUS. Smh! Ppl see weitin ASUU d0n cause.you are wrong sire!!! |
Solexy96: hw was our nyt?m sure we had a great nyt... |
Solexy96: Guwd mawnin my ogas at d top nd my sisters in d lord. I sight u jaryeh nd miracy nd odas. Accept my humble logomaki.gudmawin sire.... |
jaryeh: lol,eye day pain u? ![]() ![]() ![]() |
mr harrisson i see u oooo ![]() ....n oda viewers,good mawin oooo |
jaryeh: AMEN! AMEN! AMEN! In Jesus' name . FIRE! ![]() ![]() ![]() ![]() |
Habiz: I sight u all o...good morning to u all..hope u all had a nice nightgoodmornin sire...ma nyt was fyn n m sure urs was nyce too..... |
jaryeh: This is to inform everyone anticipating the release of the 2nd admsn list that the list is now on the Jamb website www.jamb.or.ngMAY ur DREAM come tru in JESUS NAME...FIRE!!! |
[quote author=Samtolly4JESUS]Nah, try harder. [/quote ] ![]() |
Oluwatola5: MY FUTURE IS BRIGHT AND I MUST GET THERE!!!! 10nks for remembering my UI brothers and sisters. You just said my mind. Guess our hearts andmind reasoned alike this morning. ![]() ![]() ![]() Oluwatola5: On all sides ma'am.mmmm...alryt ma Jodekss: amina ya alau... ![]() |
Oluwatola5: MY FUTURE IS BRIGHT AND I MUST GET THERE!!!! 10nks for remembering my UI brothers and sisters. You just said my mind. Guess our hearts andmind reasoned alike this morning. ![]() ![]() ![]() Oluwatola5: On all sides ma'am.mmmm...alryt ma |
Oluwatola5: Ma'am stop Ma-ing me, its a slap on your prestige. Good morning and how was your nite?A slap noooo,its ony a way of showin respect to my boss ni n abeg ma‘am stop ma-in me too...ayam still a kid oooogood morning....ma nyt was sweet,urs ![]() Oluwatola5: Gflakes!!!mmmmmm...i dnt want g-flakes buh he can do berra wid cash*just as ma madam tola used to say* ![]() |
Samtolly4JESUS: How's the lawyer to the son?a guardian?? |
Ghydyon: dont worry under HIS shadow u r save,under my canopy u re hmmmmmmmmhmmmmmmmm ?...ALL IS WELL SHAGhydyon: d last time i heard a cock crows was 2years ago bt was suprise 2 hear it dis morning.i looked around 2 c whr d sound came 4rm.afta searching 4 abt 5min only 2 find out it came 4rm dis thread......EKARO OOOOOO |
Samtolly4JESUS: Good Morning House![ d owner of d house |
Mr benatex i sight u oo...gudmawin... |
Ghydyon: tola knws betammmmmm....hope am save sha ![]() Ghydyon: a big AMEN ![]() |
Destiny can only be delayd buh can never be denied,no matter wat Now is,Later will be different...i pray our later wil be victorious n we shall all av every reason to praise GOD IJN!.... if you noe n believe....exclaim dat:MY FUTURE IS BRIGHT N BEAUTIFUL,I WILL GET DERE!!!!! To ma fellowmates stil anticipatin 4 d release of their names...may d rock of ages wu turn water to wine grant ur wishes n heart desires IJN...d GOD of all possibilities will mke all dat seem imposible in ur life possible IJN... TO all dose writin UI postume today,success is yours...as d children of Israel faced n conquerd d wall of Jericho,may u all destroy n embarrass d exam IJN...D Lord go n be wid u all in Jesus name...journey mercies. To all may our joy be full IJN... ASUU N FG plsss na....let all dis nightmares be ova jawe...GOD IS WATCHIN OOOOOO N.B-Thnk u JESUS for d gift of life.... gooooooodmawin gbogbo ile,hope you all had a great nighty ?....mine was sweet..##peace## |
Ghydyon: i gues miracy and chiamaka wil also b of help in downloadin it ![]() Oluwatola5: Sure they will. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 39 pages)
e o toh beh na....


]