Mishooo's Posts
Nairaland Forum › Mishooo's Profile › Mishooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 (of 79 pages)
Hen hen Ptery, you be gay ![]() i don catch you today !!! Nana abeg no mind No be by force. Be a she not a he-she !! |
pterygott:SHUOOOO E don reach that level ![]() |
LLOOOOOOLLLLLLLLLLL ![]() |
pterygott:Thank you jo. Na BIG achievement oo!! I too try !! Gamine:See wetin i dey talk My Dictionary even reject am. Wikipedia shut down after i asked for the meaning Abi na 'virus' ![]() pterygott:Who dash you who dash monkey banana ?? ![]() |
Gamine:Na blessing or you dey curse ![]() Come, which language you dey speak these days self?? |
Awww, that one no dey cost now !!! you no go fit spend money for me ![]() |
why should it make sense ?? |
nana:Errand I went for small chop only now.The thing no even belle full me !! Wetin you bring come , Nana |
doyin13:Na the third reincarnation be this Doyin my guy !! U no know !! Seun don turn me to GU ![]() |
i dey wait for pepper to reach now !! Na wey pepper don reach, babe don commot !! Wetin i go do now Nana, you get solution ?? |
Infourmer:No be say i go balance now !! I go pay the full amount for Gamine and return the deposit back to the guy !! U grab ?? |
Gamine:You don spoil show na !! Why you no report yourself before you marry We we go fight for you and you go take champion like me Some people self !!! |
No be only engagement !! Long Hiss forget that one jo!! The guy neva pay finish !! ![]() |
Infourmer:na there you still dey ?? I don use am for screen saver self te te. Gamine, you still single ?? |
gamine, you fine oo ![]() I fit get your addy or your YIM ![]() just to say ' Hi ' ONLY ooo |
Gamine: ![]() Gamin ![]() How you dey ?? |
info where you see that pix ![]() Abi na your pikin ?? ![]() |
Infourmer:Na my name you kill so ![]() @Nelly, Whose ![]() |
dolarpo: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
Nooo !! it just Seun that wants to make a villian out of me !! I just wanna proove HE CAN BAN ME FROM NAIRALAND Thats all !! |
Man, i was always good till now !! [size=20pt]Dont make a villian out of me[/color][color=#990000][/color][color=#990000][/size] !! |
see, he banned Naija4show again now !! But am always faster than his brain can comprehend. James Hardley Chase Stoic Fan !! ![]() |
Bros i can see you have banned naija4show !! ![]() fine !! He was worth it, but not mishoo. [size=14pt]Again i ask what did he do ?[/size] |



