Mismak's Posts
Nairaland Forum › Mismak's Profile › Mismak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 21 pages)
D Lord's prayer:... Our father wu art in heaven......ati bebelo.. nyt peepz...catch y'al tmao #yawnin,,,Luff y'al |
sinmisolaoluwa: tar! No worry wen dem go give u admissn in few dayz time,u go run commot for UI thread.tor....ayaf hear oo |
Fynestboi: u called dis competition? Me? Compete with u, u joking...#GBAM....power ovathrown sowie Ifyx u can check back latr mayb a new dude wil com in...*winkx |
Fynestboi: u called dis competition? Me? Compete with u, u joking...#GBAM....power ovathrown |
[quote author=Dr.'Hesjay]No mind them.. There was even a time acecube n i tried to improve things..yet,nfn was done....f*ck dat thread..f*ck unilorin Unilorin admitted someone with 46 for a course n someone wif 72 is stl on d thread crying(same course o) and they called it 'merit' list[/quote]I wonder ooo na 46 u see, person wey score 44, got admitd.. .....smh for d skul |
Ifyx: una c fynest naw,ı no gbadun dz kında competıtıonAct 1 scene 1;... Cj, shakur nd mikebis Vs Ifejesu Act 1 scene 2 Ifyx, fynest Vs Sleek . . e ku ojulona scene(s) to n bo o |
cleverj01: Y u dey tackle me lyk dis naahn ahn wetin nah?....wah av i don to u again? |
joscotea: ℓoℓ! Ur eye sharp o. I dey fyn, on a low key na. Ow u sef dey?ayam dey!....stil hopin |
To u:....my day ws jst der, shalow nd, kinda boring nd lonely. @Oj i neva count am jawe, na im go ova power dem if hes here, jst dey watch.. |
[quote author=Itz_pretzy] [/quote]...... |
[quote author=Itz_pretzy] [/quote] |
[quote author=Ifyx]**head swells & abt tuu burst,Attah runs ın wıt a pın & deflatez ıt beyond ıtz normal sıze** welcum tuu d thread,babe...add moı on 2go @ıfyx16,m abt goın dıa nw[/quote]numba 4 |
cleverj01: Clever jacobs is d name! Would lov 2 av u on my frnd's list cleverj01 is d 2go usernamena tipatipa iyawo u sha dey look for...(pray dis one wrks out fyn for u)....'my view tho |
[quote author=cleverj01]Objection my lords oluwasinzu nd shakur! Since i nd Attah Ojoma stay in Abj, i tink it would b easier nd faster 2 learn dat yoruba frm me! Dat way she wouldnt bother running home wen its late![/quote]ahn ahn..y are u always a nulli secondus?... Ifejesu nd now Oj... na wa for u |
[quote author=Ifyx]Ah heard dıa z a new gal ın da house nd d mst ınterestın part ez dah she'z ma namesake,ma coursemate,etc...kındly sıgnıfy ıf u r d one...[/quote]here...am ur cosmate, got d same score as u, did my putme in d same hal wit u... 'am Ify' . . . . Lol |
To wum it may concern... jst got back frm work..@om now.. Thank God for 2dai...*tayad take care |
Brini: ATTENTION!!!Lwkmd oo...gat me! |
[quote author=Attah Ojoma ]u smoke weed frm belle ni[/quote]Lol... |
shakur07: from wat i hrd oh nobody fit carry me dah day cos dem talk say ma eyes were too red dah day.......nd kinda smal. smh |
dapsondou: Them don born u then?elp me ask him oo... dah ws his last future (past) drim he had |
Mikebis: lol,wat dat supose 2 mewaheva!....*shrugs |
cleverj01: U'r always wlcm pretty eyes! (never seen it though)*Imagination |
ifyroberts: [[s][/s]quote author=Mismak]uwc dear!... |
shakur07: d last tym i hugged a gal was bk in 1994 ..six yhu jes made ma dayhmmmm....sebi twas wen mumi, dadi nd evrybodi carried u..#d yr u wer born. #tongueout |
cleverj01: U fal my hand oh! I tot i ws goin 2 find succour frm uawwww...oya sowie buh i cnt disown my bro naw.. . . ok, lets see wu crash her first? Its a game..ok? |
shakur07: yhur own aunt abi mineMy blood.....*hugs |
Mikebis: *push cleverj komot*pls wat course re u goin 4countin start now!... numba 3 |
cleverj01: Aunty mi! Plz warn shakur oh! 1st com 1st serve. Lol!am sowie Cj...shakur na my blood bro (even if he bhaves nawti sumtyms)..nd u knw blood is thicker dan water...*winks buh if u're smart enof, u shud b able to play ur game wel..#an adcive tho . . #tongueout |
Mikebis: na offence o,coz na watin u min be datdnt fink ders an offence here..jst tellin him d real fact, meanwhile, he knws wah he did imsef |
jascotea u r sighted... *in a bass tone voice*...how fa? |
@Simi...lol na una sabi jawe.. wen unilorin no won bring out d 2nd list nko.. na Ui thread dey make smal sense dis diaz oo... @Phil, u no crious ni, y run comot for 2go..(abt 2mnths nw)...*winkz anywais ao tinx? |
[quote author="Emi ni iwe"]i sabi wella nao and i was jes telln yhu make yhu no luk down on hesjay say hes too small for una oh[/quote]#speechless... anywais, Atari ajanaku ni, kii seru omode.. . . #shrugs# |
