Mismak's Posts
Nairaland Forum › Mismak's Profile › Mismak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)
Mesopotamia: @mismak,i see u.igba yen wa nko?...wen u see me, u no fit close ur eyes back abeg i no geh ur tym for nland 2day...u knw wah u did nah!..#angry# |
Mesopotamia: I jst got it oo....i got d msg....i got it....i got it...thank God.....Api for u dear...cnt wait seein u in dah Hall on sat... best wishes* . Happy...#dancin skelewu |
Halleluyah/3x.. Me sef don receive msg ooo, elp me fenk God. . Buh na frm etisalat... #tongueout.. How una dey? |
Hapi betdai Alicia key..wullnp! many mor yrs of drimz fulfild . @shakur...ok oo I no vex; al wil be well dear!.. |
Post utme slated for Sat. 28th 11:00am.... We (D.e. aspirant) shud b hopin for d best to com... ....best wishes guyz . . @AbiolaBalogun, I chose Economics; Statistics nd sociology for fallback courses |
[quote author=Attah Ojoma ]Am gud sis, u? Wah's ur 2go usaname? lemme add u[/quote]am cool... mojisola650 |
I see u oo...@OJ.. Its bin a while, how u r doin dear? |
shakur07: even tho if crs dey yhu fit kal me cos me i sabi bible small #winksshey u knw say u b nawti bro...i dey msg u on 2go u no dey reply...level don change abi?..guess as much. anyways, congrats in advance |
Happy for u dudes....congratulatns in advance...cnt wait for Saturday to com...make we D.E. aspirant knw our fate jawe... . . @sinzu of life...It is well dear' |
[quote author=Mesopotamia]I fink diz whole sh!t has got to stop........letz get back to d aim of which diz thread was meant for.........who gives a fvck abt any gal anywayz.......[/quote]Oh!....#lipsealed# |
Hope u knw mismak is watching?[/quote]fenks jawe Hesjay...'hugs' help me tel im oo.... |
[quote author=Dr.'Hesjay]Boss sinzu,go on oo ...i swear,i dey follow u... Na ur work b dis... You are truly a good teacher,as u dey teach me ur apprentice,u dey show me example!!!....i love it!!![/quote]dnt fink its sinzu oo...its me, I, mysef nd meanwhile, sinzu dosnt av two acct...jst one 'mesopotamia' |
[quote author=Abiola_balogun]Any statistician in the house[/quote]Here...fallback course tho' |
Na wa for dis guy o (Silas Ben) u wil b duplicatin posts lyk say na machine won read am....ur case na Apology*... ...smh for u . . . winkz*@mesopotamia...my able bf to sure ju |
meso...Ipade dori odan...we go jam for 2go nah...*snapp @ u* |
@sinzu.. rotfl.. (yeh, water is comin out frm my eyes) U aint seriousna sugar mummy u won marry abi?..nawti badst boi... let my bf carsh u...i piry ur conditn..*shakes head for u* |
@Abidemi Amen ooo |
@Saheed Amen ooo.....I dey here stil hopin |
[quote author=sinmisolaoluwa].....dnt worry yours is on the way...it is already a done deal....u will also come here to share testimony to us.[/quote]Amen... tnx dearie.. |
@Simi congrats dear, me stil hopin oo....wers Abidemi? |
congrats to dose wu got admitd...i avnt receive any msg oo....*cryin*.. Phil i see u oo....ao far abt urs? |
@Becalina to sure ju, congrats dear!.... hmmmm sinzu d baddest guy, u too spoil nd corrupt...nawti badst boi...lmao |
@Jay-p...na dem sabi jawe, buh afta clickin d final submission twas stated dah we can edit bfore d deadline weesh ws ysterdai...so i edited d fallback courses nd had it printed again..so wit dah i dnt fink der wil b any ish...hopefully* |
I re-loggd in nd edited my fallback courses..av my print out wit me nd no problem!... Glory be to God! |
@mathefro....am on 2go drop ur username here den i wil add u up... |
Taylor184: CAC camp @ikeji arakeji......All dos ilesa babes full dre..tanx 4 d gritins broone fold, one shepherd... hmmmm d evangelistic youth.. mine was Ikeji III..lagos, ogun nd benin republic.. |
[quote author=mathefaro]Maybe that was because you did a full time program. how long did it take you to process it, and how were you able to get it at hand, I thought someone said they don't give it students in Laspotech.[/quote]Yes! dey dnt giv by hand, mine ws sent to Ui by d skul nd meanwhile PT processin takes longer dan FT...xpecially annexes |
kaybiz: kindly go tru the print out and check if ur passport and ur o'level examination number is diamy passport isnt der buh cnt remeba if my exam numba is der wil check wen i geh home nd y did u say dat? |
[quote author=Lovadeshy]Info reaching me 4rm ilorin has it dat d post graduate admision list which is usualy preceed d main undagraduate admision list was released earlier today! Now they have no choice dan to gv us d list as sn as posible..its vigil and Ta'ajud time.[/quote]smiles*...tnx for d info dear! |
[quote author=mathefaro]it's the former o, even statement of result isn't out yet let alone the transcript. It's so pathetic that after over a year, we can't get the transcript. Hmmmm Laspotech sha![/quote]Laspotech yi lori gan....me wey finish 2010 got my statemnt of result last yr Sept, nd got my transcript last month....so bro, u av to wait til nxt yr oo...#so sad# tho |
[quote author=Sanguine]I still do NOT understand this concept of 'Fallback'... This UI sef, their own too much gan ah!! Me wey be say na ECO and ECO I fill for First and second choice, if I fill in Engineering and Anthropology as ''fallback'', wetin go happen ![]() [/quote]lolz....oh God cnt stop laffinwetin dis fallback courses of a tin go cause ehn!...UI hand no go fit handle am.. i applied for Eco too, 1st nd 2cnd choice...fillin my fallback courses as Eco nd Eco...ws finkin of changin it tho'... mayb maths nd stat, sociology |
[quote author=Qualcoms]Chillax ur mind...If u are applying for a course and u are coming in with a very fantastic result, then why filling something different as the fallback course...if u av an excellent result, u dnt need to worrry abt fallback... I am not even a supporter of diz fallback course tinz, but I bliv it is a strategy for UI to help admit more studnts *thumb up for dat* ... And as for me, I wanna study ENGINEERING and for my fallback course, u knw wat guys, I am choosing 1. MEDICINE AND SURGERY 2. LAW...sebi na dem ask for fallback...make I fall on top dat one now UI !!![/quote]lolz....u gat der back guy! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)
(yeh, water is comin out frm my eyes) U aint serious