|
|
|
Romance › Re: Guys Can You Allow Your Wife To Rock This On Your Wedding Day? (Photo) by missstella(f): 4:47pm On Mar 03, 2015 |
naijaboiy: Abeg no forget to invite me sha  First on the list |
Celebrities › Re: Didi Ekanem Shares Throwback Pics To Prove She Didn't Photoshop Her Butt by missstella(f): 4:46pm On Mar 03, 2015 |
sauceny: Sista chill....I know the feel of "i don't care" as well,when deep down you care & might end up hating yourself for not having an attractive asset/body,cos you also know that same feeling if no guy do admire nor come toasting you as a girl. hehehehehehehehehe bro abeg I no dey brag I no get u hear u don win but I still dey maintain say her nyansh no fit put food on my table |
Romance › Re: Guys Can You Allow Your Wife To Rock This On Your Wedding Day? (Photo) by missstella(f): 10:42am On Mar 03, 2015 |
naijaboiy:
 But you have guests and family members. You don't care about them?  what's there na moreover all of dem go wear their own bikini cuz na pool wedding I go do |
Celebrities › Re: Didi Ekanem Shares Throwback Pics To Prove She Didn't Photoshop Her Butt by missstella(f): 9:22am On Mar 03, 2015 |
sauceny: It concerns you,or aren't you a girl no more¿...When all you guyz do is get bothered about your titt,hipz & butt size in front of a mirror. I don't care if her ass is big or small it won't keep food on my table |
Romance › Re: Guys Can You Allow Your Wife To Rock This On Your Wedding Day? (Photo) by missstella(f): 9:21am On Mar 03, 2015 |
olrotimi: you for kuku ma do nude party na. Na ur type go rush come dt kind party |
Romance › Re: Guys Can You Allow Your Wife To Rock This On Your Wedding Day? (Photo) by missstella(f): 9:20am On Mar 03, 2015 |
|
Celebrities › Re: Didi Ekanem Shares Throwback Pics To Prove She Didn't Photoshop Her Butt by missstella(f): 8:29am On Mar 03, 2015 |
Wetin concern me with nyansh her nyansh no fit gimme money na mtcheeew |
Romance › Re: Guys Can You Allow Your Wife To Rock This On Your Wedding Day? (Photo) by missstella(f): 8:21am On Mar 03, 2015 |
|
|
|
|
Pets › Re: Surprising Photos Of Goats On Top Of An Uncompleted Building by missstella(f): 5:56pm On Mar 02, 2015 |
squaddy: We go dey drink champagne dem go dey drink panadol.  So on point bad belle people no dey like better thing |
Pets › Re: Surprising Photos Of Goats On Top Of An Uncompleted Building by missstella(f): 4:10pm On Mar 02, 2015 |
ClintonNzedimma: young man, this is warri No mind the guy he is just a tribalist dt is hating on igbo people |
Pets › Re: Surprising Photos Of Goats On Top Of An Uncompleted Building by missstella(f): 4:08pm On Mar 02, 2015 |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Jokes Etc › Re: How Do I Make My Dream A Reality?? by missstella(f): 12:35pm On Mar 01, 2015 |
iceberylin: Na question I ask na  Stop bEen stingy its not good for ur health |
Jokes Etc › Re: How Do I Make My Dream A Reality?? by missstella(f): 11:59am On Mar 01, 2015 |
iceberylin: Which bank  No dey frown abi na cuz of dt small money wey u wan send for me na him make u dey frown |
Jokes Etc › Re: How Do I Make My Dream A Reality?? by missstella(f): 10:33pm On Feb 28, 2015 |
iceberylin: Sponsor T.fare na  make I send u my acct number? |