Food › Porridge Plantain by Moriopeda2017(op): 3:48pm On Apr 24, 2018 |
Porridge plantain
|
Food › My 30mins Yam Porridge by Moriopeda2017(op): 6:12pm On Apr 21, 2018 |
Made this porridge. Kindly Rate it
|
Celebrities › Re: Ubi Franklin With Son Jayden Ekapong Ubi-ofem, Shares Emotional Message by Moriopeda2017(f): 11:58am On Nov 28, 2017 |
Ubi and instagram updates be like 5&6 them no dey leave each other, The pikin fine oooo my ovaries oooo |
Celebrities › Re: Banky W Exposes Adesua Etomi In Her Nude State Mistakenly (Photo) by Moriopeda2017(f): 10:41am On Nov 28, 2017 |
Una wedding trend all over the Internet, our timeline full because of your pictures, yet you still dey do snapchat, Oga wedding don finish marriage don start oooo, Make you give social media small break |
Politics › Re: Nigeria's Economy Was Better Under My Administration - Jonathan Replies Sagay by Moriopeda2017(f): 10:15am On Nov 28, 2017 |
Na true ooo before before I dey chop 1-1-1 but now I dey chop 1-0-1 or 0-1-0 infact this administration hard baje especially this year |
Celebrities › Re: Caroline Danjuma Stole The Show At Oritsefemi’s Wedding And People Are Talking by Moriopeda2017(f): 9:29am On Nov 28, 2017 |
All this set of individuals that use to dress pass the owner of the occasion, wetin be una mission gan gan, Nowadays no be only to dey chop jollof rice for occasion dey some people mind ooo, some of them get hidden agenda |
Celebrities › Re: Festus Fadeyi: Toke Makinwa Reacts To Rumor Of Dating 70-Year-Old Billionaire by Moriopeda2017(f): 5:42pm On Nov 27, 2017 |
Issa baby girl for life, no wahala we are expecting another unbecoming concerning Mr fadeyi |
Events › Re: Jehovah's Witness Bride Wears Simple Ash Coloured Gown To Her White Wedding by Moriopeda2017(f): 3:10pm On Nov 27, 2017 |
This outfit is far better than those that are putting on white gown with exposed breasts |
Celebrities › Re: Ebuka Obi-Uchendu & His Wife, Cynthia Obianodo At Banky W, Adesua White Wedding by Moriopeda2017(f): 3:57am On Nov 26, 2017 |
Good morning everyone please I need your help please how do I post a content here |
|
Celebrities › Re: #BBNaija: Bisola Wears Cleavage-Baring Outfit In New Photos by Moriopeda2017(f): 9:27am On May 22, 2017 |
She is cute |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji And Onyeka Onwenu On Set Of "Lion Heart" by Moriopeda2017(f): 6:50pm On May 07, 2017 |
Them try why she come dey hide face for back like person way dey owe money |
Christianity Etc › Re: Kenneth Copeland Lays Hands On Oyedepo At Winners Chapel's 36th Anniversary by Moriopeda2017(f): 10:24am On May 07, 2017 |
Their case is different true true |