Mrchippychappy's Posts
Nairaland Forum › Mrchippychappy's Profile › Mrchippychappy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 145 pages)
MartinCorridon:Go and tell the people in Ondo, OKun/ Kabba (Kwara), Kogi and very soon Oyo, go and tell them how they are enjoying Mu-mu ticket in the hand of Fulani people. I dey here dey chop Nkwobi and with one cold bottle of Hero. Una think say na igbo una dey do? Enjoy ![]() |
![]() Na otondos dem, wey allow gworo people carry their head play Sportybet. Dem say dem be christian but the mu-mu ticket is not a problem because president wife na christian. Abeg where is the office of president wife and how that one take affect the Christian - Muslim, North - South balance in Nigeria? And these are supposed to be the most intelligent people in Nigeria, or so they say. |
Doyou2019:u sabi dem |
many of them stay in the USA and UK, benefit from those society and are very well aware of what good leadership looks like but then turn around and support the evil government in Nigeria. Baba Trump, abeg send ALL of them back asap, fire dey go |
Small money, ball out, you get sure client lock am, EFCC japa |
Insha Allah, One day me sef go be rubber stamp with accessing to 50 billie billie |
Make REAL African countries continue to use kids gloves to play with this Arab backed terrorists who are on an endless jihad to push black African even beyond sub Sahara. This has been going on for centuries and they would never stop until black africa creates its OWN union away from the African Union which has been infiltrated by these Arabs pretending to be north Africans, black Africa needs to create its own Union and defence unit. Stop all these stealing money to invest in Europe and instead buy drone, aircrafts, state of the art weapons and invite countries to put their military base in the Sahara. These Arab backed terrorists would not stop their conquest of black Africa unless they are dealt a very strong and decisive blow. Cut of all trade ties with these Arab countries, make the world know that we are aware of what they are up to and let them know if they want war we would welcome them in kind with war. |
oH BOY SOME PEOPLE NO ONE GET SENSE SHA |
If Turkey talk to much, Israel and US go knack dem akpako |
Tgini:Dey play. By the time EU realize it would be too late, dem wan pack oluwole oyibo people full Europe https://www.youtube.com/watch?v=vEOqrg82vLs |
Indians about to flood and destroy Europe in 3, 2, 1 Canada 2.0 loading. Dem go come with their smello behaviour and anti-blackness. People wey think sey dem be oyinbo |
Meanwhile presido dey slip and slide upandan for Turkey, dey shine teeth like pesin wey never see ground before |
Igboho go soon turn 2027 scape goat. |
Forget, 2027 is a goal. City boy |
omoredia:Europe wey go claim say dem be Liberal and not racist, yet black man dey always get denied and rejected but Arab and Middle Eastern people na Europe dey go literally beg dem to come collect free government benefits and residential status, after when Arab decide to go "kaboom" dem go come tell us "pray for europe" |
Some body should please praise Tinubu, apparently since he was elected, there's no more corruption in Nigeria ![]() |
Jaylord12:Amen. This is just evil |
Mrchippychappy:Trump please come and help us in Nigeria |
They would resolve it amicably then Trump would come to Nigeria |
That talk of Yoruba respecting their elders have gone out the window from the Oba of Ife disrespecting the older chiefs screaming at them to stand up, to this Wiz Kid own and many other instances this year. Thank God for social media, if not we for just dey believe in their orchestrated propaganda |
Forget, not all men are created equal
|
You get Gbola and you want make I call you Mrs or Fine gyal because you go market go buy Nyash and Breast add for your body? U get sense? |
Dem still dey borrow, only this time dem dey use Gun borrow from Nigerians |
Jagaban cleaning house |
Hopefully, next time, he would actually have a plan instead of just sending the boys out to spam crosses to Osimehin |
Na Pablo EscoBAT cause am nah! |
una go explain tire hahaha. Instead of fighting terrorists, una dey vex sey person expose the terrorist to the world. Tufiakwa!
|
Step one: turn your church into the Christian Wing of an islamic political party |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 145 pages)
