Mrchippychappy's Posts
Nairaland Forum › Mrchippychappy's Profile › Mrchippychappy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 155 pages)
Misplaced priorities |
![]() Abeg if u see helicopter wey dem no dey use again, abeg collect |
If you see food anywhere abeg chop. I don talk my own |
Why u no go get am yourself? |
Shame the aircraft didn't break down while flying, Any how sha, dis one na excuse to buy another 200m usd plane |
![]() |
![]() Spanish media no dey tire for dis messi v cr7 thing? It's been almost 20 yrs now. Football existed before both of them and would continue existing after them. Abeg Spanish Football should join us in the present, right now it seems like they are stuck in 2011-2014, reminiscing of the old glory days |
![]() Instead of supporting him. Useless Nigerian leaders that can't see beyond tribe, political party and religion |
![]() Enjoy your life my guy. Mugu fall, guy man wack. 4 years after we go try again, maybe we go don wise up by then |
sreamsense:Bro abeg first thing tomorrow, try go register for school. E get why |
![]() |
![]() |
This unruly Aba people, I have been there on several occasions, Governor go fix road, create drainage, instead make Aba people maintain the drainage, all of them go dey throw condemned TV, fridge carton, bad car tire, beer bottles inside drainage and when rain start una go dey complain Una get sense at all? |
![]() |
People go celebrate sey INEC rig elections in favour of their candidate and then still turn around to complain to God or Ala when someone else uses their influence to take over what they assume to be theirs. If you support injustice done towards others, just know that the same action would fall ten times on you and your loved ones. |
Baba don japa go UK. Couldn't wait to move |
R.I.P Hardship and bad governance doesn't know tribe when it comes. Please respect the dead. No tribalism here. Shame on the leaders in Nigeria |
Banke Oniru? I swear it's like some people are just condemned to the role of traitors and saboteurs. E just be like e dey the blood or something. Comes so naturally for them. |
Some very powerful yansh men (rear admirals) dey this our government, some say na Atiku, some say na Dangote, I dey hear Rotimi Amaechi name sef. Be very careful when confronting these people wey dey collect kpako from back, the powers backing dem are not small children |
![]() |
All this film wey trump dey act. His ear looks just as perfect as it was before them "shoot" am, now this one again. Baba rest nah. Trump and his hollywood crew are in full swing |
My friend tell me sey for Agege area na gutter rat guys don dey hunt. Wonderful |
Endsars 2 dey load |
![]() Na rice be your own issue. U think sey dis APC government give rice to Eastern states? U see us complain? |
Sharp guy jumping from a sinking ship |
Two medals now from the ☀ people |
Lol Nigeria has NEVER EVER been this WEAK! Tufiakwa. It is my turn. Oya you don't collect power nah, do something with the power, fix the country. U dey there dey travel all over the world. Pesin wey get cold akamu inside im head |
![]() This market wey Ogun state want use pride buy for Nigerians ehn? By the time this small inconsequential state is done throwing the entire country inside wahala, it might be too late. Na una furk up, accept your furk up and put your house in order, instead una dey buga. When una dey collect loan, e dey sweet. Instead make una use de loans do projects, una dey "flash" de loan inside state account, dey claim say the loan na IGR, after the amount flash inside state account, una go back pull the money comot from account, use am dey flex on a personal levels, na now wey night done reach, na im u want go plant corn for farm? E go soon touch una for that state. E go be like film for Nigerians eye, one day we go just wake up see say chinko don rename Ogun state to Chi Chon Ching state. |
Lol if u meet those Indians for border check better be brave. INDIANS in the UK are desperate to be seen as whites so dem go use immigration enter UK wan come burn that same bridge wey dem use enter. One idiot wey no fit even speak proper English wan open eye for me, As an Igbo boy de wey I calmly impose myself on am, na me come dey ask am questions instead, she say she no see something for my file, na im I ask am, "can you look at that again and tell me what you see there?" nobody tell am when she stamp my passport. I swear to God true story, na she apologize sef. Only problem was that I missed my flight connecting flight from Heathrow to my final destination, so had to wait almost 2 hrs for the next one, I don dey fear sey I go need buy another ticket but dey reassured me, maybe na the indian olosho call to clarify the reason I miss flight but either way I sha used the next one. When u make these trip as long as you are well educated and can properly express yourself then you have nothing to fear. Carry that same Nigerian energy cross border, have all your documents and be confident. Don't stutter ONE BIT. |
![]() I no dey oh. Neighbours I use God beg una, no enter matter wey no concern u. When u see Papa and Pikin arguing, do not get involved, I repeat do NOT get involved. Na FG and Bandits know their arrangement, right from the days of "dog and baboon would bleed" to the days of "An attack on Boko Haram is an attack on the north", to the days of "RUGA" to the days of "where are the cows" to this very day. VDM waka well oh, this na papa and pikin issue, E nor concern u at all!!! |
Hian! Una don dey help FG promote GMO propaganda? I am genuinely praying for my loved ones in Nigeria because when dis GMO crops use una eyes see shege ehn? By then I hope it wouldn't be too late. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 155 pages)
