₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,771 members, 8,525,037 topics. Date: Thursday, 26 November 2026 at 12:21 AM

Toggle theme

MrInfo1's Posts

Nairaland Forum › MrInfo1's Profile › MrInfo1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 245 pages)

TV/Movies › Re: Old Movies, Who's Watching? by MrInfo1(m): 12:05pm On Oct 26, 2008
Forum Games › Re: Reply Signatures 2 by MrInfo1(m): 12:01pm On Oct 26, 2008
Crocodile shocked
Forum Games › Re: Nairalanders As Film Characters by MrInfo1(m): 11:55am On Oct 26, 2008
Info: fineboy! Who be that sezy maraposca wey just enter our room nau?
Dani1luv: Na the girl na!
Info: which one, which one!
Dani1luv: the one wey I been dey yarn you and Wells about yesterday….omo britico yen
Info: Na lie! She con find you tru tru
Dani1luv: shebi I tell una, I no tell una
Info: we been thing say u just dey blow lie for us…no be you!
Dani1luv: ah! e pain me sey wells no dey here to see am o!
Info: but she fine o! how she take gree for u
Dani1luv: how she no go gree for me, fine boy no pimples, no blemish, no cataract…no
Info: comot for dere jo, e mean sey hope still dey for people like me o! if pesin like u fit get this kain fine babi,
Dani1luv: (Eyes Info) wey the tapes wey I give u make u dub Channel o and Mnet….
Info: Ah I really try for you o! My oga almost take stick scatter my head when I'm see me for I'm parlour.na only God save me oh!
Dani1luv: ehn ehn I don hear…thank you…I go settle u later!
Info: Dani1luv! Dani1luv!, hmmm na u biko…

(Back inside)

Dani1luv: you want to watch Shannel o?
Ibkaye: you have cable?
Dani1luv: No o! but I have wire, rope….
Ibkaye: Er, rope? I don’t understand?
Dani1luv: no be you ask for cable
Ibkaye : Cable! Cable! Er I mean DSTV….
Dani1luv: na STV u wan watch? I get STV nau…
Ibkaye: u no what lets just watch channel o
Dani1luv: ehen!

Inserts tape in VCR and presses play when Ibkaye isn’t looking.

Dani1luv: ah I too like this song “ bomsinabom bomsinabom….we like the girls with the bomsinabom”

Ibkaye looks at him weirdly.

Suddenly the T.V becomes blurred and sounds are heard…moaning sounds

Aw! Enrico!!! Yes enrico!!! Its soo huge….give it to me…

Dani1luv’s riddled with confusion….

The picture’s no longer blurred and man and woman are having sex widly on the floor…it’s a porn movie.

“Ah yes!!! Yessssssssssss!!! Ahh!! Faster!!!

Ibkaye is shocked and starts coughing

Ibkaye: what is this rubbish?

Dani1luv: ehn, ah, abi awon shannel o ti ya we re….na them channel o people

Ibkaye: This is so disgusting! Please change it,

Dani1luv: Make we watch am small maybe them go remove am nau

Oh enrico…ey papi…. ….ey!!!! yes! Baby!! Yes!!!,

Ibkaye: please change it now!!!

Rushes to change it…but doesn’t want to let up that it’s actually a tape.

Dani1luv: I can’t find the remote

Ibkaye: Just change the channel from the decoder or something

Dani1luv: ki lon je be?

Ibkaye: please turn the bloody thing off already!

Dani1luv: I am coming!!

Turns off the television!

Ibkaye: I said just change the channel not put it off

Dani1luv: it is better this way, those shannel o people r bastards…how how can dey be showing that kain thing…

Ibkaye: Are you sure it was from channel o?

Dani1luv: you saw it now!, Er! Ibkaye… Do you want anything to eat….

Ibkaye: anything like what

Dani1luv: well garri and fish dey house or if you prefer risky burger

Ibkaye: Risky burger, what a name! no I’ll just have water.

Dani1luv: only! Take something now

Ibkaye: no I am fine with water.thanks

Hurries off the get her some water

Ibkaye: thanks!

Dani1luv: and is very shilled,

Ibkaye: shilled?

Dani1luv: shilled! Very shilled! Is very col (cold)

Ibkaye: Oh! Thanks, gosh am so thirsty…Er it has a funny taste…why?

Dani1luv: let me test(taste) it…Ah yes, I can test it….abi na d bottle wey Info piss inside.

Ibkaye spits out a mouthful of water.

Ibkaye : What! Piss!

Dani1luv: no I just dey ask ni

Ibkaye: I hope so cause I just drank out of that water and I don’t want to drinking out of a bottle someone’s pissed in,

Dani1luv: Fa ra ba le…cool down!

Some minutes later.

Ibkaye: FB-ay! I don't know whats (holds tummy) wrong with me…gosh do you have a bathroom

Dani1luv: what happen!

Ibkaye : I need to use the toilet, gosh whats happening….what was in that water.

Dani1luv: nothing now! You wan use toilet for wetin

Ibkaye: I want to go and watch t.v there, stop asking me stupid questions and show me the loo

Dani1luv: which one be loo again, u no go toilet again.

Ibkaye: Just take me to the BLOODY toilet….what did u put in that water…

Dani1luv: I didn’t put anything now,why are you saying that! Shebi I drink the water too

Ibkaye: you just took a sip, I took two cups dammit! Where is the freaking loo…, i need to go yesterday!

Dani1luv: Oya follow me….

Ibkaye: why r we going outside…

Dani1luv: shebi u wan go toilet, toilet dey downstairs now.

As they approach the end of the stairs they are hit by a putrid smell…

Ibkaye: Tell me that smell isn’t from the toilet

Dani1luv: na the toilet o

Ibkaye : Oh my God! I am going to go on my self, gosh it has to be the water….

Dani1luv: oya just bend down pass under that stick, na that pan be the toilet…

Ibkaye : Oh you are shitting me!

Dani1luv: u don dey shit? Which one u dey o! u dey go abi u no go

Ibkaye : (does cross sign,holds nostrils enters toilet and almost collapses)….Ew!! ew! Ew! Ew! Ew! This isn’t a toilet, its just a disgusting hole….

Dani1luv: ok now still dey speak English there, that na d only toilet o!

Ibkaye: Please bring tissue paper!

Dani1luv: tissue no dey, make I bring water?

Ibkaye: I don’t want your water, go and buy tissue…

Ibkaye: I say tissue no dey, u no dey hear…I no get tissue for house…

Ibkaye: please go and buy, please!

Dani1luv: ok I dey come.

Ibkaye : God! Why did I come here, why!, okay ….Ew!! whats that on my leg….

(Bends down a little to do her business)

The sounds emanating from the tin toilet attract a neighbour.

Rokiatu: Who dey that toilet? Shey na shit u dey shit abi u dey born twice (twins)

(Bangs the toilet door)

Ibkaye: Someone’s in here!

Rokiatu: No before na something go dey inside…who dey there!

Ibkaye: I am using the toilet, I waiting for tissue.

Rokiatu: Tissue ke!(laughs) ….make u do quick comot o! me sef I wan shit….

Dani1luv: Ibkaye! You dey dere!

Ibkaye: Yes yes! Bring it….thanks

(Minutes later comes out sweating, shirt is also drenched in sweat and she heads upstairs immediately)

Rokiatu: Na u bring that Ajebo come.

Dani1luv: how e take concern you!

Rokiatu: mimics Ibkaye(I am wait for a tissue) shit never cash u well well,

Dani1luv: kon! Gerraway and mine ur business, u tin sey e be laik u!!! u don see tissue sins the taim them born u!

Rokiatu: (enters toilet) YEEEEEEEE!!!! Okokobioko!!! Dani1luv! Dani1luv! Con see wetin your girlfriend leave put for this toilet oh…Dani1luv!

Dani1luv rushes upstairs and meets Info on the way.

Info: Dani1luv I keep one water for fridge, who drinkam?

Dani1luv: Ah I gif my girl nau!

Info: OOOOHHHHHH!!! Why u no ask me now…na me put am dere…I keep am for Wells…I won show that stupid boy so I buy Isumeri(native laxative) put inside….

Grabs Info’s shirt

Dani1luv: so na you! Na you! That na why the girl dey complain of stomach pain

Info: Na me do wetin? I send you make you message! Free me abeg!


Dani1luv: u go see! Just wait! U go see, u don spoil my show now, u go see,

Info: comot for here jare.

Just then wells returns and with him is Sima, Dani1luv’s girlfriend.

Wells: Dani1luv! Wetin be this! My shirt….i give u my shirt wear….remove am remove am! Remove am now now!

Dani1luv: Cool down! Now….no be for outside u for talk all this one

Wells: remove am jare! Ah…na even my jeans you carry match am….remove both of them na na na na !!!!i no one hear anything, I don dey suspect sey person dey wear my clothes, I don talk sey one day I do catch that person,  today na today…remove am if u noone make I box u for face,

Dani1luv: Wells no be so o!

(Dani1luv removes shirt and jeans)

Ibkaye steps out of the room to see Dani1luv in his boxers.

Wells: Ah! My boxers!!!!

Sima: Dani1luv! Na who be this?

Dani1luv: who?

Sima: Who be this one wey tanda for your back so? Wetin she fine for your room she loss something? Oya answer me, answer me jare…(Grabs Dani1luv’S boxers)

Wells: small small with that boxers oh!

Sima: You no hear me, I say who be this one…wetin una dey do for room, see sweat full all I'm body…na wetin una dey do for room…

Dani1luv: na shit!

Sima: una dey shit.

Dani1luv: No na because I'm go shit make am dey sweat like that.

(Wells and Info burst out laughing)

Ibkaye: I have had enough of this rubbish

Sima: where you dey go? What are u finding in my boyfriend room?

Ibkaye: Excuse me!

Sima: My friend dress back!, Dani1luv! If u no answer me! Both of una no go leave this place….oloshi…ashawo oshi…, wetin (picks up harp bottle lying fallow) If u no talk I go break this bottle for your head take d remainder chook am.

Ibkaye: Dani1luv please control this miscreant and tell her that nothing happened between us

Sima: Ehn! Me rat? She call me rat, (leaves Dani1luv’s boxers and grabs Ibkaye’s shirt, and three buttons coming off,shakes her back and forth like a rag doll and pushes her to the ground)

Ibkaye: (Ibkaye gathers her self,her countenance changes) See ehn, shey na because I don dey speak fo-ne since….(Lands Sima a heavy back hand slap collects bottle from floor and breaks it on the ground, and they all scamper to the side) Gbo gbo yin si ere…(all of u are mad), If anybody make ‘Kpim’ I go use this bottle chook all your belle…nonsense! (she picks up her bag from the floor and walks away)

Dani1luv: bye bye! I will call you later

Ibkaye: you better not!

Sima: you go call who, who u go call…(jumps on Dani1luv and starts strangling him, while Info and Wells try to pull her off.)

Dani1luv: ye!!! Ye!! Ye!!!

Rokiatu: Okokobioko o! chai! na person shit this kain shit…. 


The End!

Watch out for part twO

https://www.nigeriancircle.com/forum/images/smiles/icon_lol.gif
TV/Movies › Re: Old Movies, Who's Watching? by MrInfo1(m): 11:41am On Oct 26, 2008
Phones › Re: Etisalat - Nigeria's 5th GSM Operator by MrInfo1(m): 11:50am On Oct 25, 2008
stancozy:
please dnt start it again
wink
Phones › Re: Etisalat - Nigeria's 5th GSM Operator by MrInfo1(m): 6:57am On Oct 25, 2008
@ Flyuche

Don't get us involved in another one of ur stupid shenanigans undecided
Technology Market › Re: Psp Slim Lite For Sale =N=25,000 by MrInfo1(m): 3:45am On Oct 21, 2008
Na wa for me o
Technology Market › Re: Nokia Ad-41 Or Hs-20 Headset by MrInfo1(m): 3:36am On Oct 21, 2008
@ postes
how va? My stock is still on sale o smiley
Phones › Re: Lovely Text Messages by MrInfo1(m): 3:27am On Oct 21, 2008
Drag/PRO grin
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by MrInfo1(m): 3:22am On Oct 20, 2008
not fair o, ur dodging my question embarassed
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by MrInfo1(m): 3:15am On Oct 20, 2008
u're the reason why am online na


u're all i want/need kiss


Gud nyt loff embarassed
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by MrInfo1(m): 3:13am On Oct 20, 2008
That's cool cool kiss
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by MrInfo1(m): 3:11am On Oct 20, 2008
Yea kiss Am man enough to make it juicy for you.


True/false undecided kiss
Jokes Etc › Re: Look At These Weird Pictures. by MrInfo1(m): 3:09am On Oct 20, 2008
Lier  embarassed undecided
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by MrInfo1(m): 3:08am On Oct 20, 2008
no coincidence, it meant to be kiss
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by MrInfo1(m): 3:05am On Oct 20, 2008
lysaa:
we shall bring him over morow. .
No party pls undecided shocked
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by MrInfo1(m): 3:01am On Oct 20, 2008
Darl,  kiss no body is watching us undecided
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by MrInfo1(m): 3:00am On Oct 20, 2008
Some ppl can jealous


grin kiss
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by MrInfo1(m): 2:56am On Oct 20, 2008
Yes, baby kiss
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by MrInfo1(m): 2:52am On Oct 20, 2008
*Rolls out drums*  kiss

my darl is a talented musician kiss
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by MrInfo1(m): 2:51am On Oct 20, 2008
na ps 1 be the Lamborghini ur mates dey drive abi
Forum Games › Re: ╚►Kill! Spare! Or Kidnap!◄╝ by MrInfo1(m): 2:47am On Oct 20, 2008
darl, my 1 wish is to always be alone with you  kiss
Forum Games › Re: When I Meet A Nairalander by MrInfo1(m): 2:44am On Oct 20, 2008
Darl, jealous ones still envy us o shocked

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 245 pages)