MrNipplesLover's Posts
Nairaland Forum › MrNipplesLover's Profile › MrNipplesLover's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 279 pages)
GTCo (GTB) is behind his arrest... U bass-*ards go see as una customers number dey drop soon... Cr*m*inals have no space here... GTB na chrî-m-înals |
Rick Ross been masturbating for almost two decades.... I'm sure u know how Ross looks like... ![]() |
Some men keep simping... To him, he be claiming big boy with the sauce... To her, another maga... Some men no go ever get sénsé... |
Gambling doesn't ruin people - people ruined themselves... Gambling has warned that u people should only bet with spare fund and bet responsibly, but u people go overdo things... 25k bet on gambling, isn't this merd-*ness? Btw, wetin una dey look for inside betting ![]() |
Yeah, he's right... He can pray for poverty on himself and his family to test the virtue of God... These people don't wish make average citizens dey okay financially... They derive joy in seeing people go under their feet before they could live a good life... God pass all of Una... |
Who be the weyrey weh dey hide my comments since? Una no want make person dey comment again? Even Facebook wey big pass NL 100 times self doesn't pull this kind yeye measures... Make Una give Una self some brane nah. |
Y'all will be surprised say most of these una high-profile individuals wey dey form certificate holders home and abroad have wack grammatical usages when it comes to its written form... Most of dem no sabi written mechanisms at all... And if u correct dem, dem go use their fame and wealth abuse u, say dem fit feed ur entire family for 100 years... ![]() Like say their papa get share for the money wey u get... Dem go dey form class on top spoken English language and to put am down ontop paper, u go dey see rub-beesh wey dem dey form ontop... Omohhh, how una go go skool to acquire such higher qualifications and una no go fit defend am? Well, English no be our papa language, so, errors are welcomed... Na excuse dem fit hide under be this... |
When Cream-hinal was in the making... If someone had told that his friend (beside him) that sanwo would become the governor of the state in the future, he would never believe it... Today, he is one of the -cream-h-inals that are sending the country into debt hole... Na ohguun go ckeill all of Una together. |
Accept ur fate... Nothing u can do... |
If begging for money is normal, so this should also be... Nothing is wrong with that... |
-Creeminals have no place with legit people... Let him go and do the times... |
Bunch of -cl-owns... Make una dey play... ![]() |
The money was rejected because it wasn't enough, abi? Make una dey play... |
Inside life... More of it, please.... WTD is going on on nairaland lately? Why my comments getting deleted plus suspension? |
Juju no go work with boxing pads... Nigga just dey troll the loser, speed... It was all a nonsense fight, though... Looked like watching 6-year old boys fight on top food... |
Imagine a two-month old baby getting high on Kush that it knows nothing about... Him want the baby to start off its life with highness.... What a neighbor... ![]() |
A true born again does not do politics - they don't occupy any post that is political... Ur repentance is crap... U are a criminal like ur colleagues... |
Ogun go kill u there! E no go better for u... Criminal bastard... |
Giving a goat head? ![]() Meehhhh, licking a woman's (human) pussy self na total bullshit.... Not to talk of licking a goat's anus... 🤮 WTF! |
If u are still foolish to join any arm of the Nigeria security agencies, ur foolishness must be a curse and na that curse go kill u... Anything that has a direct connection with politics/government, ignore it completely, or u will rue the day u put urself in it... Cry more, bastards... |
Just like one moniker here on NL wey dey use one guy video dey solicit financial support... Him think say people no know? Be like say him don cast, cos I no deh see the post again That's a criminal act... Using people who are sick to scam people of money... Make dem prosecute dem ASAP... |



