MrSne's Posts
Nairaland Forum › MrSne's Profile › MrSne's Posts
1 (of 1 pages)
All dis Mark Zuker abi I don't know.. He wee nor rest for dis update dey are bringing upandan.. How can u imagine only one app like facebook will be consuming space and data of almost 100mb.. now dey have bring another update now, m sure dis new Facebook's size will be 500mb.. imagine.. Well it's a good tin self.. Awa G-boys will take advantage of d update self.. I believe our men wey dey hustle.. |
BreezyCB:Dude are u from Benin?? (Edo state) Cus na we d binis dey use dat word.. |
Watin concern me??
|
Watin concern me..?? So make I begin shave armpit cus he dey drink garri ni ![]() Ehen.. talking of shaver self.. who has noticed dat d blade in BIC shaver dat was two b4 has now reduced to one..??
|
Omon mehn. |
Dis d kind of slap I fee like slapping u righnow
|
Dis is no Savage Mehnn... Dis is heartless � Dis naija peeps always tryina Savage everyone's tweet should grow the hell up.. She's human... Simple questions deserves simple alswers.. |
apesinola001:Did dey steal from u?? It's like ur brain needs troubleshooting.. |
adewumiopeyemi:All those wans dat were covering dier works in exams or test halls.. where Dem dey now?? |
1 (of 1 pages)
