MTKbudapest's Posts
Nairaland Forum › MTKbudapest's Profile › MTKbudapest's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 (of 37 pages)
olosho for president 2019? E no go work tufiakwa God forbid! By then there will be no more nigeria. |
why dem com dey copy nigeria naw? Na only for naija players flight dey delay |
funny government. Tweeter or snap chat nko? Abeg leave me alone make i think of d quite notice wey dem give my people in d north |
we christians and muslims are not one and we can never be one. This country can never be one we really need to disintegerate the union is no longer working. Nigeria is cursed. Can someone pls tell me what is the real meaning of nigeria? |
ok i don hear so may i cry? |
i will like a beautiful and sexy nigerian girl to come and teach me how to have sex and some crazy positions cos im new to it |
e remain very small now u reach ur prison land. Maybe ur next post will do just dat. ;De remain very small now u reach ur prison land. Maybe ur next post will do just dat. U are practically insane |
thats very bad, sad,heartless, wicked, unwelcome development my condolence to her family we must make sure we fish out the suspect and charge them to court and BBB |
;Dnigeria don dey kill biafra count scores 2-0 |
hahahaha i no fit laugh see me see black jesus nothing i no go see for this useless country afonja jesus hahahahha chai christianity don suffer God is a merciful God. Now just look at this fool callin himself jesus... What a blasphamy we now have the anti-christ wit us now. Afonja jesu .. Hahahahahahahaha |
they will go an extra mile just to win election then after that the people will be left in pain and suffering. The wicked shall not go unpunish. Abeg mass burial for all our leaders joor well make i sit down watch how d election go take hold in biafra land |
maklelemakukula:for what |
we don hear. Me no dey see that tanker na muhamadu buharia na him i dey think of i don tire 4 dis kontry i wan go nationalise 4 burundi wen NigerDelta don get independence i go come back. But shaa o e be lyk sey baba don die o |
state police or no state police all i know is that nigeria is dead and buried im still waiting for 1 of oct. To hoist my NigerDelta Flag. F u c k nigeria! |
one man down na to count scores be that. Bet wait o d man don free from dis useless country. Em own don beta no more labour. May his gentle soul rest in peace but may buhari greedy soul rest in hell. At last u don die i thought u will rule wit an iron rod forever |
is the closed-door meeting going to end this recession or Bring Back Buhari (BBB) well we are watch ur every move nnamdi kanu had prayed in the evil forest so get ready for dead heroes of naija biafra and ndelta |
so watin u wan make i do now? Make i cry for d pix? Or make i die? Who dem epp? Or are u jobless? Maybe i should go to london and see d vegetable. |
if someone can be sentenced to death by hanging for robbing 3,420 with a knife, it means nigerian politicians that robs with pen with be stoned to death but watchout nothing will be done to them the looting will go on. Can someone tell me if im from Nigeria or Biafra or NigerDelta? I hail from south south... Help pls im lost in Africa... |
na only for naija dis kind tin dey happen, im just glad im not a nigerian but a nigerdeltan but come i still dey reason when the vegetable will come back so that AGP dwaft will rest. Osibanjo na obasenjo hancha joronjo |
dont know wat to say so let me just hush... But i no be puppy |
that pic there shows the picture of true love, see how they are holding hands despite the shame and disgrace. Well what on earth is a 70yr old woman enjoyin in sex her hole ought to have been blocked. Maybe they are into anal s e x lol |
lie minister don run change mouth cos the fire wey dem don fire am too much. Well i can see u are a born lair and it goes wit ur name. |
protest for sexual unsatisfaction? Are ur men suffering from premature or quick ejaculation? Ha make una come old nigeria or biafra or nigerdelta republic come see cassava. We get big and hard cassava for two. Na una go run. Come nigeria come protest na for road there dem go rape una. Hahaha |
use anambra state money bury ur mama. We are watching. |
some bunch of abokis and mallams tryin to deceive the masses. We were once blind but now we can see... We are watching u apc |
shut up dog. Hushpuppi no vex eh just close ur mouth i know it hurts but just hush |
what is wrong wit dis exconvict?
Is this how to pull publicity stunt?
Maybe she is lookin 4 a way to go back to prison and meet her prison husband. |
this is my first time of hearing something like this. I think churches that wants a man to tell (propose to) them first before proposing to the lady are in error. Are they the one getting married to the lady? You call them my papa, my daddy, my father some even go to the extend of calling them my spiritual father. The bible say call no one ur father for one is ur father in heaven which is God. Run from such church for hell awaits u. Take it or leave it |
eyaa may their gentle souls rest in peace. Lets try and seek God while we are still alive so that when our time comes we will go home happily. Remember its a call that is naturally meant for all. So make hay while its day cos the next hour may be too late. |
e don be. The battle line is drawn. Nigeria is dead and giving birth to biafra. I dont really know if im a Nigerian, Biafran or a NigerDeltan. I am lost in Africa |
face don strong finish like dis u still dey claim 27 hmm.
Or abi na music age just like football age. Ok o we don hear. |
;Dnigeria don dey kill biafra